₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,287 members, 8,449,576 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 03:27 AM

Toggle theme

Rayblast's Posts

Nairaland ForumRayblast's ProfileRayblast's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 (of 25 pages)

PoliticsRe: No Fuel No Light! Angry Protesters Marched The Street Of Gwarinpa by rayblast(m): 4:28pm On May 25, 2015
na who dey for gwarinpa wey una dey protest go? Una no sabi road to Aso rock ni ? Oh sorry i don forget say Jonathan don pack comot for Villa!!!!!!
SportsRe: A Guy Who Doesn't Watch Football by rayblast(m): 4:25pm On May 25, 2015
should be castrated
PoliticsRe: At Last Fuel Scarcity Hits The South East by rayblast(m): 3:28pm On May 25, 2015
Na wa o!!!! So al dis Buhari and jonathan trekkers don see wetin go happen for future na him make dem dey rehearse?
Nairaland GeneralRe: FUEL SCARCITY: 3 Types Of People That Can Get Fuel Easily At The Fuel Stations by rayblast(m): 4:47pm On May 06, 2015
Op where u put soldiers ?
PoliticsRe: NAIRALANDERS BEWARNED: Woman Gets 70 Lashes For Insult Via Whatsapp by rayblast(m): 8:17pm On May 05, 2015
Na watsapp CEO beat her ni abi we don get class monitor for watsapp ? Cos my own beating go reach 1040
PoliticsRe: Buhari And Shekau Fail To Attend TIME 100 Gala by rayblast(m): 8:08am On Apr 23, 2015
Buhari and Shekau fail to attend? Na dsame mama born Buhari and Shekau? U were u guys expecting dem to hold hands and come together? Buhari is Busy with his cattle in Daura e no get time for una for nw till May29. He is handover d cattle to Suleiman Hamisu too no dsame Maybe 29. Abi una no sabi say na interview of d job d guy been dey do waka frm lagos to Abuja lodge am for 5star hotel. Hamisu don pass him own Emma omo igbo too say him go waka frm east go Abuja na wheel barrow dem go put u return cum house
PoliticsRe: I Will Trek From Lagos To Imo State If Ihedioha Is Declared Gov-elect by rayblast(m): 7:58am On Apr 23, 2015
mr OluwaEmmanuel abeg no try am o Hamisu Suleiman na cattle rearer he is used to trekking.Abeg if u no pity urself tink of d biafra struggle
PoliticsRe: MUMU Is When U Believe A Man Trekked From Lagos To Abuja In 19days. by rayblast(m): 12:24pm On Apr 21, 2015
puffynana:
Boss nothing is impossible, I saw a cattle rearer here in ondo state, a boy o that has being walking all his life, he started his journey from kano and he has made it to ondo state on foot with hundreds of cows.
bros abeg u said fulani cattle rearer. A small fulani boy is as powerful as Sango oko oya . Have u eva wondered wat dat stick in their hand is ? U don eva ask urself why dem dey get guts to disturb for Benue Oyo and even d Ondo wey u dey ?
PoliticsRe: MUMU Is When U Believe A Man Trekked From Lagos To Abuja In 19days. by rayblast(m): 12:13pm On Apr 21, 2015
Na only person wey no dey travel by road go believe dat kind tin.how many meters go make 1 kilometers? D kilo wey dem put before meters una tink say na small tin oyibo man see before hin do am so ?
PoliticsRe: VIDEO : This Is The Wickedness In South Africa, Kids Burnt Alive by rayblast(m): 7:39am On Apr 20, 2015
Abeg which kind spirit dey possess south africans presently?
PoliticsRe: David Mark Plots Return As Senate President by rayblast(m): 8:51am On Apr 19, 2015
OOga Davido u for just carry d seat of senate president go put inside ur house
PoliticsRe: Prophet Who Predicted President Jonathan’s Defeat Says Buhari Will Die In Office by rayblast(m): 1:58pm On Apr 09, 2015
Mr prophet I thought u said Osinbajo wil rule? And na dis same u talk say ex military Gen go assassinate d Osinbajo . How wil dis happen?
PoliticsRe: Chibok Girls Finally Rescued In Gwoza by rayblast(m): 6:23am On Mar 27, 2015
Oga Jona well scripted!!!!!!
PoliticsRe: pres. jonathan and buhari sign pact and hug today in abuja(pic). by rayblast(m): 11:51am On Mar 26, 2015
Who is decieving who ? Fowl dey sweat o na d feather no dey make am show .(For Omo Nla voice) Frm una heart of heart dis una hug reach una belle so ?
PoliticsRe: Patience Jonathan:‘Buhari plans to jail me if APC wins’ by rayblast(m): 11:37am On Mar 26, 2015
Mama Peace wetin u do am ? Jail u jus like dat ?
PoliticsRe: How Jonathan Starved Governors Of Funds – Aregbesola by rayblast(m): 11:22am On Mar 26, 2015
Ogagun Aregbesola na wetin no make u pay teachers for months be dat? Wetin teachers do u ? Public schools have forishopon(furher spoken language" forishopon" mean say sometin wey no get head) al becos of U.Ur opon imo too" forishopons" how many of dis our children opon imo stil dey function?
PoliticsRe: Opc Causing Crisis In Oshodi Now by rayblast(m): 11:08am On Mar 26, 2015
Is dis wat 0pc is al about ?
PoliticsRe: 5 People That Likely To Run Away If Buhari Eventually Emerges As Winner by rayblast(m): 9:14am On Mar 26, 2015
What s going to b d distance of d race ? 100m 200m 400m abi dem go jus carry d race enter relay race exchange of baton . Abi na in kilometers? As in ten thousand kilometers flying abroad ?
PoliticsRe: APC And PDP Clash In Ekiti. by rayblast(m): 7:59pm On Mar 24, 2015
God na where cum safe nw o ?? I left sokoto cos of election na d place wey I ddey gangan na thEre kattakata dey happen so o. Oluwa aye mi di owo e o
PoliticsRe: No Vehicle Will Move Between These Hours On Election Days – IG by rayblast(m): 7:54pm On Mar 24, 2015
Mr IG why is truck included ? Na bicycle boko haram dey use operate?
PoliticsRe: FG May Announce Rescue Of Chibok Girls Before Election-empowered Newswire by rayblast(m): 7:47pm On Mar 24, 2015
Newswire abi na life wire dem dey call una ? If dis information na true ehn na Zeb Ejiro write dis script give Oga Jonathan.D only Nollyhood seasonal movie (Jona d president) No wonder him give dem billions oF naira
SportsRe: Enyeama Set For Centenary Against Uganda by rayblast(m): 7:32pm On Mar 24, 2015
I like everytin wey I read for here except dat part of stephen keshi . Why Keshi again ?
PoliticsRe: Breaking...Jega May Be Replaced By Ibrahim Biu. by rayblast(m): 7:19pm On Mar 23, 2015
Op, how e wan take happen? Abeg u guys shoud leave jega alone
SportsRe: Samuel Eto'o Sighted In Kano(pic) by rayblast(m): 5:57pm On Mar 20, 2015
Op are u on alomo?
PoliticsRe: Jonathan Will Not Handover Power To Buhari by rayblast(m): 3:52pm On Mar 19, 2015
Heaven go fall no b only for my head !!!!
PoliticsRe: 'Pastors For Change' On 7-day Prayer, Announce That God Chose Buhari by rayblast(m): 12:41pm On Mar 19, 2015
Gudluck daris God o !!!! Dis money u r sharing can not go round.Dis 6000pastors wey talk say na buhari God choose ehn d 7billion pator s fund no reach dem side b dat o . Very soon we go hear say 8000nollyhood actors see vision say Na buhari God choose for 9ja cos some of them d money no reach dem hand . Abi jonah no give hollyhood actors billions? Abegii to carry do wetin o ?
PoliticsRe: 'Pastors For Change' On 7-day Prayer, Announce That God Chose Buhari by rayblast(m): 12:25pm On Mar 19, 2015
Abeg o I no dey support any party o . 6000pastors wey talk say na Buhari God choose. I am very sure na d group of pastors wey no get share for da 7billion naira pastor s fund . Waiting for 8000nollyhood actors wey go talk say na Buhari God choose cos I sabi say d money wey oga jonah give dem will not go round
PoliticsRe: Polls : Jega Ignored My Request For A Meeting – Oritsejafor by rayblast(m): 7:05pm On Mar 18, 2015
Pls who is Oritsejafor? Is he a footballer ? Cos I only knw dat young chap oritsefemi da guy that sang Igbeyawo. So therefore oritsejafor who hath thou ? Cos even Jega no sabi u
PoliticsRe: Boko Haram Member Captured By Soldiers Allegedly Turns 2 Python(Unconfirmed) by rayblast(m): 2:56pm On Mar 18, 2015
Buh anoda thread said it was a fighter snake set to poison our gallant soldiers.I DON T KNOW WAT TO BLV . Video or I dnt blv it
PoliticsRe: PHOTO: Naija Lady Dies After Meeting Married Man She Met On Facebook by rayblast(m): 2:18pm On Mar 17, 2015
Ha!!!! Make una beware of yoruba gals . MAGUN!!!! direct translation DON T CLiMB!!!!!!!!. THUNDER BOLT tins was activated.abeg RIP to d dead o
SportsRe: Amokachi Picks 27 Players For Bolivia, South Africa Friendly by rayblast(m): 10:06am On Mar 17, 2015
Abeg where mikelslowbee?? Is Mikel injured?
RomanceRe: Why It Seems Like Most Guys Tend To Quit The Relationship After Sex Is Involved by rayblast(m): 7:50am On Jan 24, 2015
Cos he never loved her in da first place,He jus wanted to hav a feel of her!!!Guys keep telling u i can t continue eatin rice every day.Buh i want to tell u dat wit love rice(dats ur babe)fit get plantain wan u want to hav her again d rice(dat s ur woman)fit get indomie abi yam sef abi she fit vex sef give u total packaging she go become fried rice.Am taking from experience 5years with my woman i never see reason to kpansh anoda babe(Idoma babe)Abeg check am u fit count d ingredient wey fried rice dey get?So Abeg wateva we r going into d first step is our objective(why am i going into dis?) if na jus sex toh dat one na short time .

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 (of 25 pages)