Rayblast's Posts
Nairaland Forum › Rayblast's Profile › Rayblast's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 25 pages)
policeman sentence to life imprisonment for killing abi Nice one, buh a terrorist(kabiru Sokoto)dey sue FG to court. Abeg who give am right to live ? |
lolz, i love dis Movie!!!!!!! Did he drop his manhood wit d Police ![]() ![]() ![]() Police arrest hin dick and let d man go ![]() Cos i dnt understand dis tin ooooo |
make una sack dis guy abeg.Na so hin talk say hire killer dey after hin life. Anoda excuse for him to stay outside d country. |
NFF abeg make una sack dis guy. Anoda excuse for him to stay outside d country.We nid a coach dat will stay in Nigeria.A coach dat will go to d grassroot and Our local league venues to sort for outstanding players |
Oju ni malu ro obe o da lorun!!!!! |
Nigeria is jus a Joke.What is dis Kabiru Sokoto stil doing alive?He should be roasted and his testicles should b given to a dog.I watched a report on TVC news yesterday evening and i see no reason why dis terrorist should live. |
Gov Ayodele Fayose of Ekiti State. He was wit an oppostion governor somedays back . Performance wan kill our able governor . Oshokomole |
Una must get excuse for failure. dem swear 4una? If we no qualify for Nations cupp nww dd ccoaches annd plaayers goo talkk say na beecos deem giive D tigeers 600k nno mmake demm qquaalify. Wetin concern una concern d tigeers? Woonn fii exxcuse see foootbaall tteam wa ni?? Abbeg o i no b stammerer o cos una fit dey mis- interprete my double typing(naiiralanders) i sabi una wella. Na wit vex i ddey typpe na wetin cause amm bbb ddat!!! |
I jus luv dis forum(nairaland). Abeg hit like if u think Eng. Martin Onovo fall sunrise presenters hand today. Maope own was jus too Obvious!!!!!! |
d evil spirit too must be arrested cos d mumu banker didn t steal d money alone.oponu !!!!!! |
it is believed dat jerry cans are used for blackmarket sales.People in d north una sabi wetin i dey talk na.ko ba haka ba ne? |
cars get engine , jerry cans no get . therefore so it is believed dat jerry cans r used for black market sales people in d north una sabi wetin i dey talk well well abi ? |
waow am begining to like dis Dasuki guy . Very soon him go talk say all d cry wey Mama patience cry , all d blood sharing cry , al d Ojukwu is dead buh he s manhood wil live foreva cry , all d only u waka cum cry she was paid to do d crying . How much was she paid for dat ?? |
Gunnerz where una tink say dis chelsea lion dey head to cos am very sure it can not fit b Arsenal. Maybe Man utd abi Liverpool sha . Make Chelsea put Peter Cech Helmet for where d Lion comot |
click like if u believe Aubameyang deserve to b crowned African footballer of d year and Share if u think Yaya toure have also done africa proud in d past |
even on sunday FG dey work ![]() See mi see local wahala!!!!!!!!!! Abi na one of dem drink(oga @ d top )cum dey yarn rubbish, him drunk mate comot hin phone begin dey record before e cum reach us for nairaland here |
chukwudi44:abeg make una no dey compare maitassini wit Bokoharam . Maitassini tym na knife and sword and bokoharam tym na bombs,guns,apcs sucide bombin maitasinans don advance to terrrorist |
yes we knw buh it is too late to cry cos una head don dey roll for ground already |
Lord pls have mercy. Did mishap abi na tragedy wey dey befall Muslims don too much. Abi na only mi dey see dis tins ![]() |
No b dis same Saraki talk say he was never attacked? Wit dis I begin to doubt if u r real Dr Saraki . |
Nice one Oliseh u r already sticking to some players wit dis list . |
look at ur palm ? Na becos d map of where u dey go is drawn on ur palm . Dat will only happen in lagos . |
2morrow we go hear say una don release dem again abi ? Is it a crime to kill a terrorist in Nigeria ? |
For dis Buhari Era ? |
Abeg make Oliseh do invite dis guy o b4 England go hijack am.because d papa Kelechi wey i knw will not ask Kelechi not to present England |
shooting of trailer drivers at check point by soldiers cos of N500, is it right ? |
LaRoyalHighness:lolz!!!! Ka di oooo ke ? Olorun onije ka ri ina ninu konga. Ale di Jonathan laye laye alo rami rami . So therefore we can never di oooo |
Jona koshi lo!!!!!!!!!!! |
Jona koshi lo!!!!!!!!!!!!!! |
Nice one, buh a terrorist(kabiru Sokoto)dey sue FG to court. Abeg who give am right to live