Rayblast's Posts
Nairaland Forum › Rayblast's Profile › Rayblast's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 (of 25 pages)
iamodenigbo1:Mr Odenigbo abeg if u dey watch 9ja premier leg Agbim and Akpeyi no dey for da 10th homebase goalkeepers.A sunday Emmanuel better than moses abi martins?bro s abeg make we call spade a spade anyway sha i stil dey for dis keshi koshi lo protest!!! |
Hahahaha dis Keshi ehn,Iro lo ma pa e!!!na everybody dey look for u?U wey say na kneel down u dey kneel down for Ghana job wen u no even apply for d job sef.Abi u tink say na very country be Like Nigeria?See i carry God beg u no accept da Job o make dem give Perpectual Nwokocha super eagles job she go perform pass u.I stil dey on d Keshi koshi lo protest!!! |
Hope dis Jonathan knows wat he s doing?We no follow una chop government money,d tin we dey give us joy(football)na him una dey carry play draft so abi?We r waiting to see wat dis great gambler wil do dis tym.D keshi sef no dey shame where d countries wey him say dey look abi na wait for am?ALL WE ARE SAYING GIVE US D REMAININ 6POINTS!!!! |
Mr Keshi,it is too late to cry o.Becos d head wey u suppose carry dey cry dem(Nff)don cut am |
Mr pinnick do u have to wait until we r shown da way of out da out of da group?If we dnt qualify am sure u knw there won t be enough money to put in ur pocket.Fire Keshi after d sudan match pls!!!Note sir da number of goals scored against sudan wil also determine our qualification |
Wetin concern us wit say camp dey Bubble or no bubble.Na party dem cum abi na carniva dem go do?Na result(winning)we nid |
keshi should pls go and rest.From d list he released dis man Keshi knows ntin about d Supereagles if u can invite a Player from da chinese league why is lukman haruna nt on ur list?Ike uche,rabiu,mba,iheanacho,yahaya.aiyenugba,Greg Etafia, stil beta off Ejide and Agbim |
Abeg how many Shekau go die before dis our movie go end?Cos as one dey die anoda Shekau dey emerge like say na life cycle of butterfly |