Rayblast's Posts
Nairaland Forum › Rayblast's Profile › Rayblast's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 25 pages)
Nigeria police spy we nid una help o. Make una wear una special spy uniform for dis mission. awon oponu ayi rada!!!!Spy wey i know na undercover agents dem b. Even if una think say we no fit sabi wetin dey happen for oda countries we no dey watch Action packed movies ni? |
Baba he said I ve heard. Did he say he was going to support u? eyin baba e lo sempe!!!!!!!!!! asiko awa youth ni o cum 2019 |
Even our ministers? I thought u guys said u were going there because of d masses? Make una look una self wella nd point one person inside al of una wey no get personal house for d Abuja? gbogbo yin se ya ole bayi? |
una don start abi? sometin wey i carry my eyes see korokoro for kaduna state in March exchange of gun fire with soldiers and some were even apprehended. Abeg Sultan if no b herdsmen Na my Siblings? Make una call una cattles together nd talk to dem. Abi u just being diplomatic so dat they won't attack ur territory? |
All d 19 governors are sick. insults? dat boko haram is in d north Fulani herdsmen from d north too?They should ask themselves why do we have al dis things linked to d North? Are there not muslims frm oda tribes in Nigeria? Sometimes i ask myself does culture nd tradition help us in religious practices? Check d body of any bike man frm d north or in d north if u won't see a knife and Tira Holybook torn and wrapped with a skin leather or thread. Haba mai Duniya? |
arresa:like seriously d Awedele road is 5km project. Am sure his friends and fellow pdp governors didn't know wat they were going to do in Ekiti |
8million in Abuja out of 17million houses? 9million will b shared among d geo political zones. Na only Abuja b Nigeria? No money no money construction of roads nd flyovers still dey go on for Abuja. U guys should b fair enough to develop oda places too. Abi make una dey rotate dis FCT every 8years. make oda state too develop. Lagos was d capital before it was moved to Abuja. So which state should b next ? |
Bubu why do u have to wait for dis long? If Jonathan made d mistake of nt tackling bh cos he was just a civilian, haba General d life of ur citizens should mean alot to u cos dis was exactly how bh started if dis guys are not dealt wit in tym dem own go pass bh own.Cos they seems to be everywhere (States) attacking innocent Nigerians. |
Chaiiii Npf oh sorry Nff, not again!!!!!!!!!!!!!!! why do we like recycling everything ? presidential seat recycling Coach recycling Politics sef nko ? I won't b surprised to see Oliseh leading us to d world cup |
Na every-day una numbers dey reduce? |
herdsmen inside Toyota Camry Car? Herdsmen don soji wella o!!!!!!! |
Nigeria losing everything.
Afcon 2017
Emenike & Enyeama
Borders
Dollar to Yuan
Petrol
Citizens
Fifa Ranking
Goodluck Jonathan
Budget
Electricity
Education |
Op i am angry but I blv if there's life hope still dey. Nigeria is not Egypt. Nigerians r calm people. u wan make we vex begin dey kill each oda? |
Saraki nd Corruption. Don't u think u r getting deeper in d shit u r already in? Na ur salary nd alloweee u carry buy those Cars? |
pay ur workers dem salary. Iroko to gba bo de bi be la o be |
d gal's lines? or their phone numbers i have been allocated to anoda customer? Are u people trying to tell us dat boko haram kidnapped dis gals and their phones? I ve always been saying dis Nigeria is a joke!!!!! |
yes i can. After slapping him I ll give him 10litres out of d 50litres. I ll explain to him dat d 10litres of fuel am giving him is a reward of d slap I gave to him. Am sure after anoda 3hours he will insult my grandfather cos he knows dat I don't play with my family |
yes i can. After slapping him I ll give him 10litres out of d 50litres. I ll explain to him dat d 10litres of fuel am giving him is a reward of d slap I gave to him. Am sure after anoda 3hours he insult my grandfather cos he knows dat I don't play with my family |
Rivers will flow to Atlantic Ocean |
Fayose r u trying to say dat Bubu is still analog? |
What does he nid CONDOM for? him Don dey sleep with Nigeria now close to a year without condom e never dey fruitful . Na wen him begin wear condom sleep with Nigeria we go dey expect results? pls stop d travelling jamboree and perform ur duty |
Spotless Hotel |
Dis guys go later meet for spotless hotel |
Hawker dressed like this ? Fayose sef no look d pear |
Hawker dressed like dis? hmm Fayose ekun oko Oke. |
Civilian JTF? abeg which kind gun dem use shoot dis suicide bombers? |
Na only yellow nd pink cardboard dem dey sell for Abuja? |
Mikel don't worry d Egyptian u see today u ain'tgonna see dem no more cos Pharoah and his chariot will al perish |
I stand with dis super eagles squad.I tell u we r beating Egypt. We going to afcon2017 to show class.We got it right dis tym. (Coaches)Siaone,Amunike,Alloy,Shehu.Go Supereagles!!!!!!!!!!! |
Olorun ti da ede won ru. Hmmmmm Naija al da way |
Yes we can |
Siaone is beta. I wasn t disappointed with d lads. d substitutions were perfect. With dis crop of players I believe we would beat Egypt in Alexandria cum Tuesday. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 25 pages)
?