Rayblast's Posts
Nairaland Forum › Rayblast's Profile › Rayblast's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 25 pages)
Dis guys go later meet for spotless hotel |
Hawker dressed like this ? Fayose sef no look d pear |
Hawker dressed like dis? hmm Fayose ekun oko Oke. |
Civilian JTF? abeg which kind gun dem use shoot dis suicide bombers? |
Na only yellow nd pink cardboard dem dey sell for Abuja? |
Mikel don't worry d Egyptian u see today u ain'tgonna see dem no more cos Pharoah and his chariot will al perish |
I stand with dis super eagles squad.I tell u we r beating Egypt. We going to afcon2017 to show class.We got it right dis tym. (Coaches)Siaone,Amunike,Alloy,Shehu.Go Supereagles!!!!!!!!!!! |
Olorun ti da ede won ru. Hmmmmm Naija al da way |
Yes we can |
Siaone is beta. I wasn t disappointed with d lads. d substitutions were perfect. With dis crop of players I believe we would beat Egypt in Alexandria cum Tuesday. |
If dis is coming from Nff . why did u guys choose kaduna as d venue? security not guaranteed haba nff . make una no allow naija players here dis tin o |
Fayose we can t cum after u cos one bag of maize na 7500 frm 4500. Boxers motorcycle from 115000 to 175000 palmoil 5litres from 1k to 1600. We have alot of things to tackle so pls Fayose leave us alone.Bubu which way na no b dis kain change i want o. jus in 9months ![]() ?? |
Fayose we can t cum after u cos one bag of maize na 7500 frm 4500. Boxers motorcycle from 115000 to 175000 palmoil 5litres from 1k to 1600. We have alot of things to tackle so pls Fayose leave us alone.Bubu which way na no b dis kain change i want o. jus in 9month ![]() ?? |
Fayose we can t cum after u cos one bag of corn na 7500 frm 4500. Boxers motorcycle from 115000 to 175000 palmoil 5litres from 1k to 1600. We have alot of things to tackle so pls Fayose leave us alone.Bubu which way na no b dis kain change i want o. jus in 9months |
lwkmd which kind tin b dis Burataii una wan begin act war film ni? Burataii protagonist and Tompolo antagonist. Movie Title : Make una no steal our oil again e don do |
welcum to d emirate Ighalo . Ighalo Ighalo Ighalo think well o before u make any move |
Tompolo go dey inside tunnel heading to Libya. |
pls stop d talking , free d girls |
bubu abeg u should learn frm dis |
bro before accepting her proposal do u love her? if u r keeping her for what purpose? standard? wen tuface waya Annie dat time did u hear of it?buh today tuface ND Annie r successful. bro keep working hard ND b focused who tell u say she no fit pass u tomorrow? |
when will all dis (fishes) oohh sorry people in EFCC s net b (fried) tried and prosecuted ? enough of dis seasonal movie |
sorry bro she s not urs.. Her heart is wit anoda |
sorry bro she s not urs.. Her heart is wit anoda man |
And wen did Iheanacho nd Kanu become a politician ![]() |
Senator Shehu Sani na wen person die d person dey rest o . Ojo iku ni isimi bere |
How una no go donate 50m to Osun State ? Una sabi wetin una carry us do na wit sterling plus account ? How much d Aregbesola keep for una account ? |
una no get shame ni? Make una carry d one million match go Una warlords houses. Una blow pipeline finish wan cum match for who? In Buhari s voice : Segu mahukata, Haka zaku kare!!!!! Ba kun ce baku da hankali ba ![]() |
i hate it wen people like Obasanjo accusses odas of corruption.Person wey dem don suppose put for prison tey-tey.Anyway Nigeria is a joke and Obasanjo is a comedian. |
Nice move by d sport minister.We nid to see our teams play matches.Watch our players performaces in their club sides.Oh i don forget sef how i go take do NEPA own?Fashola u nid to go see Tambuwal for Sokoto make hin tell u as dem dey take do am wey dem dey get not less than 20hrs power supply every day. |
Make una see as Channels and Dss dey play bojuboju with serious national issue. Everybody for 9ja na comedian.Hmmm,DSS i smell somtin !!!!!! Everybody dey hide hin head abi ? God pass al of una |
Congrats Emenike , hope u wil revive ur football career wit dis.Wetin carry u go UAE before ![]() |
fayose abegi make we hear word o. No b dsame military una take stop Apc Dignitaries to enter Ado frm Akure during election U and ur broda MiMiko did a collabo. Obanikoro was like na mi b d minister of defence abi? Oya make una cum dey defend una sef nw |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 25 pages)
