Rayblast's Posts
Nairaland Forum › Rayblast's Profile › Rayblast's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 25 pages)
flash? Buhari sick ke? nd Fayose haven't broken d news? abi dis flash sef wey dey d begin of d topic Na flash to wake fayose up. I blv he will see d miss call Wen he wakes up but if dis news is not coming from Fayose then i won't believe it or show mi Buhari on his sick bed (pix) |
hmm pdp blowing up pipelines. Make una continue o. Daris God |
Who is Aregbesola? |
shut up and pay ur workers their salaries |
Hmm looks older sha. Ogbeni from state of Osun s governor to wat ?? What next?? |
D way dis guy(fayose) make noise I thought he was among d best performing governors.Fayosee gives our money!!!!!!!!!!! |
una ban Giwa nd Pinnick abeg na Osinbanjo b acting Nff boss? |
Boko Haram Sponsor u suppose dey cover ur face go hide for back of black nd white television leave Jerry boi alone |
Magu, so u mean d monies are coming in already? keep drilling!!!!! |
Dis thieves just b like sickness. If u keep covering their asses d more we get into trouble buh expose dem make una cum see gbegeeee.David wey say we dey fantastically corrupt hin know wetin hin see. Abi hin dey follow us live for dis our obodo Nigeria? |
Nice one u know how much d truck guy go collect so? See d guy wey hin carry size? D way d guy dress? d smile on d guy's face nd d way d truck owner take decorate d seat. All these factors na hin go determine how much Mr Okonta go pay.Mr Okonta smiling like say na inside First Class hin dey!!!!!!! |
Oga daily trust we don tire to hear speed up to recover stolen fund. wen exactly will d money b brought back home? Na today ![]() ![]() ? |
I just like dis Shehu Sani , d only Fayose in Apc. He is always sending his messages to Bubu with maturity. Fayosee receive sense IJN. |
How much will he go wit if death come knocking ![]() Vanity upon vanity!!!!!!!! |
How much will he go wit if death come knocking ![]() ![]() |
Na my State governor buy d phone for MI? hi |
A shin fi da mai tabar ma ya yi kwana. Make dem give am mat make he sleep for there. |
Lolz wat is dis country turning into? No b mama saratu i dey see ontop ladder so? Where ur husband dey wey u dey display with d charm wey him papa leave for am before hin die? |
Gud job civilian JTF but d guy in d 3rd pix is already seeing d 99virgins with d kind smile wey d guy carry for face!!!!!! |
Mehn kd fans una too much. see as una plenty like bees wey don ready to attack Fulani herdsmen |
Alagbara aye ma ro ra a. Why are u bringing al dis curse on ur head. Where u wan make d so call bank workers go dey look for jobs? Ro ko to se o!!!!! |
See d idiots sef. Why r they not standing straight? bend bend abokis!!!!!! |
Dem don activate dis odieshi boyz again!!!!!!!! |
Abeg na d work we wan dey see no b figures abi talk talk,we r tired already |
Obama is gentle but Trump will finish dem al. Though Buhari 's kind of finishing will BRUTALITY!!!!!!!!!!!! |
Why our own soldiers go dey kill dem people? Dis 2 igbo boys too attack burataii for him dream abi? |
Is yahaya Bello also a dullard? I ve Neva seen a political party as confused as Apc. Una sure say we Neva enter 1chance so? |
And our Nff decide to disrespect dis guy Abi? |
D best president ever produced since 1999.You will always b remembered. RIP |
With Trump alot of countries will b against America. He is a trouble maker . God pls make Trump no win o |
Pa Iheanacho is behind dis |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 25 pages)
?? What next??