Revolva's Posts
Nairaland Forum › Revolva's Profile › Revolva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 302 303 304 305 306 307 308 309 310 (of 409 pages)
Omo can. Believe. Cultist no still let me get my bsc I ddon tire |
So how dat one wan make our internet data for naija. Enouugh for our browsing pleasures |
Una never forget flavour ashewo remix |
Nigeria 53..omo i no even send sef..i have long lost hopes in this nation....i dont believe in it jare....53 year old confused fool |
Nerd...naija lady go mess nerd as long as nerd get moulah.....hahaha!!!! |
so togo fine liek this na him their women full all the slums in lagos.selling agoyi beans with their bi yansh.....omo togo girls sabi Bleep like dog..lol ave been to lome before jare..i just likeit because its less populated.omo e no reach lagos..sef...by structure...sef.... |
A FOOL AT 53 WILL BE A FOOL FOREVER N EVER....TILL GRAVE TIME[b][/b] ![]() |
Haaa.......omo well me i am in my own 5 star hotel in Ajegunle....jare..hotel na hotel....sey na to run tins..like ashewo..package..or relax.. short rest....or a hide out from some yeye friends.....intercontinental kor...hisss |
wellits timefor the development of the middlebelt states....they should open their eyez....ooo and leave these hausa /fulanis mallams.. |
For me i think is Chris Angels the American Magician |
him never know him problem |
omo make una go eat expire bake beans wether no be toilet una go sleep |
omo na wa oo british idiots are looking for way to tag nigeria along.. way to cunny folks called britain.....and oya the palms....ikeja city mall....all these big big mall for lagos beware oooo |
Streets Language... Red -Eje or blood Orange - sweet Yellow - Onyibo Green - Money or weed Blue - serenre Purple - Olowo Pink - Ashewo Brown - dirty Black - baddo Grey - gay White - holy holy or 50Naira |
who be vanessa amadi..again......we don care about them...i beg i beg i beg |
deols: I am sure you have the wrong thought of what local mean. Joke is on youi no call your name..ooooo na so trouble sleep yanga wake am......ur name na local... ?? |
umm ibadan go enhjoy..tire...no more eleran...for street corner....sha....and all those local ibadan babes.....go upgrade sha......ope o the shoprite @ ikeja city mall is the biggest in the whole naija..... |
SEE my babe Mary J..wow..i just finishe smoking her....now now..nai i see this post say my babe enter naija..sha...OMG..i wan melt...well..see her at 42..see shape...wow..so super fit...not all these pot belle.gurls we have here....who care bout chop chop.....anyhow..like lion. |
olboy this reality show stuffz sef ..am getting tire of fit.....any bory wey win ....na for him poket
|
Is Banky in a relationship?oga banky...go marry oo ur mate don marry finish..ooo |
who cares.....if she like make she go take picture with...fidel castro,,,,, |
some gyals have that character......inferiority complexity...but if u get money wether you supa urrrggly.....naija babes go f.uck u..weller.. |
yeah so....well my fellow Nigerians.....be prepare this survey is true....bro... because..if you walk around you see obituaries paste on street corners...if you check the decease age...its usually around 40 ....45... omo na wa oooo.... |
Jesse Jagz.....really is saying the truth.....Nigerian music is empty....only the beats make me happy..... but ths jesse sabi take igbo...welle.r |
i dont know which is sef.al li know is to eat em |
mamalette: Am 23. Got admission to school quite late. Am in 200 level presently. My boify is stable financially and hez been asking that we get married soonest. However, he stays in lag while I school outside lag. Am worried, how wld he cope while am away? And is it advisable that I get married while in school? Thanks!wetin be unaown n marriage ..its never the way to hapiness..oga at 23 u never finish school sef na marriage..go n learn more but life...ok....ohh because u see free money....women....na wa |
we cant wait,ooo 2014 ![]() |
i beg i beg make tonto go skratch her ass for gutter |
is this from the real Reuben abati....wow this is the real truth he has said |
richard quest go don finish am with questions.....wey he no fit answer...... ![]() |
Ebig22: if i say i'm not fed up with nigeria then i'm decieving myself.this guy has said his mind.......so truthful Nigeria is a damm f.ucking nation |
as for me i am God we humans are God ...... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 302 303 304 305 306 307 308 309 310 (of 409 pages)
??