Revolva's Posts
Nairaland Forum › Revolva's Profile › Revolva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 310 311 312 313 314 315 316 317 318 (of 409 pages)
can u imagine Nigerians call all SUV vehicle Jeep....na wa oo not knowin jeep is a brand of car SUV..just like Lexus..mercedes, audi , bentley, ford,range rover i tire...you go hear ..say..hey papa chika don buy jeep range rover ...na wa oo |
i dey sidon dey read comments here..wow front page for my post..more trafic baby to my blog..Afrocandy is a silly woman...she thinks Nigerias watch cable just for BBA.....and the one wey she dey do and wey BBA dey do whats the different..she is jealous because dem n show hers for cable |
Omo na one thing go kill a man jare....i beg i beg i neg ..make we hear word..make i no sip coke n redbull again or if i wan climb babe make i no sip powerhorse..una no want make i win..the fight... as for coke.i dont drink too much minerals.sef..i go with alomo..gbam |
yeah many especially this naija gyals who only cares about your pockets....but fuc.k dem all |
da imagine me wearng high heels...damm thats gay...na lie ooo |
when is my own turn ga hit front page na |
thats what religion has made people loose focus...he should be sacked ![]() |
I beg no be Barka de sallah wishes Nigerians wan chop...jare...how the wishes go take make the sufferation of the mases stop...if i had my way i will stop these religious holidays....i swear..year in year out still notin changes....esecialy here in naija. |
babsomotde: How does 404 affect the cost of Garri In Bariga Market?help me tell dem ooo poweredcom: i am sure as a calaba babe..she is grooming them for the pot....wakis wakis..calabar pple no dey take dog meat playi suspect that....bro or may be she might be molesting the poor creatures lol |
wait..see wahala oo..so man no fit just look good again....as from our creator..society go call am gay....na wa ooooo.......i tire.. |
omo dis an own na small na..na idiot he be.protect ur self......all dem p stars ...don smash hoes like 1000 plus n counting and they r healthy..a bit..no HIV |
if cossy na 29 then i am 20 years old....and d idiot keeps showing nigerians her fone number ...ope oo i go call her...trick am... |
oga don vex....haha na true na people should know how they talk to folks o twitter.. |
This is what i found on her facebook page Judith Opara Mazagwu-Afrocandy Extension https://www.facebook.com/jmazagwuafrocandy and https://www.facebook.com/pages/Afrocandy/234117723450 SHAME ON YOU NIGERIANS ! SHAME ON YOU ! So you guys have to pay additional money to the Cable Companies to watch some 'TASTELESS SEX SCENES' by some dirty, ugly Bitches on BBA? Sex scenes that cannot move a single hair on my body? South Africa is busy making Millions out you, using it to fix their Country while you are all fooling around and calling yourselves 'CONSERVATIVE CULTURAL PEOPLE' MEANWHILE YOUR YOUTHS ARE ROAMING THE STREETS HUNGRY, TOURISM IS A COMPLETE ZERO, YOUR INFRASTRUCTURE IN A COMPLETE SHAMBLE. Tell me if the Government would allow such Program if it was created by a Nigerian? Hell no! They would tell you 'it's not our culture,' Culture my foot! All you holier than thaws are hiding in your bedrooms watching it and you come out to pretend like you don't. Same day you will all wake up to see that you have nothing more to brag about or live on......GIANT OF AFRICA MY ASS ! Ya'all can kiss my Juicy Brown Ass ! |
pilot....sef dey find job ..now its better they apply for dangote's truck driver..job oo no time...o ![]() |
mee sef go reach the place wey IDJA dey one day i go shake hands with US president |
haa ol boy...ordinary weed.....na d idiot take him kill six people...na wa oo i fit blow...wraps and i will be inspired...... |
mehn if she haas the biggest afro i wonder how her armpit go be and her down below..also...na bush |
Come wetin be this beveryly beveryly own sef...this is a gyal u can pick up at GRA or allen at Night...anyday anytime..nai una dey hype on here hiss....na she sabi..who cares ..sef |
;DMUMU PRESIDENT ![]() |
NELSON BROWN 23RD ANIVERSARY AS A MUSIC PRODUCER CONCERT First week is a music workshop Topic- How to discover a music building star and producing for music market, it is a one day event to take place here in Lagos Papers will be presented by music making business experts and insurance companies to be followed by a Beach concert and finally a club party here in Lagos.The whole concert is a 3 days event. Artist Nelson Brown has discovered and Produced are as follow Daddy Showkey, Baba Fryo ,Daddy Fresh ,Plantashun Boiz, Sound Sultan, Alariwo, Flekta man, Cashman Davis, Uncle Pee ,Fada U Turn ,Muma Gee ,Def O Clan ,,Komo Blastic, Black Reverend, China Ray And special Guest/artist to perform at the show are DonJazzy ,Dbanj, K-cee (Limpopo master),Tuface , Majek fashek ..... Venue and how to get tickets will be Announced later..Stay tunned for sponsorship call the numbers on the graphic art banner below.
|
Like Dr Dre said....still not loving police ![]() |
Beverly lok like a gyal i have poked before..on ikeja GRA.... TRUTH..NA WA OO SEE LIFE .. |
is he behind nakson..or dauda....story....haa i miss those series oo nakson baddest f.ucker..dat nigge can bang ur wife right in front of you..koro koro |
i beg make una help me see this ..hahah
|
nice one...but this naton has s many smart youth and brains we cant produce como household item we can call made it nigeria every thing we use is imported ...na wa o |
especially girls....in lectures class they dont seems to answer any questions just dont know why but na dem dey get 2,1 |
everypost of laila ikeji goes to the front page....jigbiti nairaland......na wa oo ![]() |
na on social media dem bullie the idiot.. and she go kill herself...all these yey oinbo kids o get brain at all...wat of if na korokoro dem bullie am so she go run enter highway....make motor jam am....steepid children |
omo the man really resemble fashola tooo much |
@poster..oya take the lesson go start work for central bank na..hisss |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 310 311 312 313 314 315 316 317 318 (of 409 pages)
especially girls....in lectures class they dont seems to answer any questions just dont know why but na dem dey get 2,1