Revolva's Posts
Nairaland Forum › Revolva's Profile › Revolva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 314 315 316 317 318 319 320 321 322 (of 409 pages)
Everybody dies...some day this is no news to me |
may d cassave read give all of them that have destroyed this nation running stomach |
Things Ghaninans know about Nigerians is that we always hit their girls..a lot.. |
ok nowonder i live around this vincinity i just dey see black smoke....around...sha...well lagos need prompt and relaiblefire service around everywhere...cos the rates which factories get burnt is alarming.. see as the fire fighter truck be like the one wey dem dey take fill drinking water..the truck is so old fashioned... and when they get there na there you go hear say dem no carry water come...!!!!lol |
i beg i dont belive al this..come my area..make u come see dustbin..live ones...yapa....how will they start...from... |
omo this is a real jackpot for life |
ol boy this is a real social network bread so buy my naija pple |
promote this http://www.hulkshare.com/4bl561vkz6rk http://www.hulkshare.com/mhrx0q5noni8 http://www.hulkshare.com/2ot7lphhyxnk http://www.hulkshare.com/ltsgcvidz5z4 http://www.hulkshare.com/89d2z28pye4g thanks a lot bro expecting to see them on your website |
--------------------------------------------------------------------------------- Get paid to appear in an upcoming music video thats is gonna be shot by Patrick Ellis If you know you are a good Dancer or choreographer and experienced in your dancing field take this opportunity to be present at the Audition of CYNTHOMAINIA's music video shot.AKA Oringo Queen Panel of judges includes an American based choreographer Venue of the Auditon is - 2 Babatunde street, Off Ogunlana Drive, Surulere Lagos Date of Audition - Saturday 20th July 2013 Time - 10 am prompt For more call on how to get to the venue call 07066987065 , 08059535455 Note- Dancers are gonna be paid Grab This opportunity now !!!!
|
well as forme i wil always wanna be a man even in my next life..forever....any day any time bitch |
when the population are hungry ..wh are they combating now ask me...warship |
see china...see what they are doing now this Nigeria..that is confused.....to the core..shame on us..na we use pass we cant produce a pin |
hey omo street go close down..omo na 19 cows..dem go kill ooo...celebration jubilation..kano..no go rest e go be like say dem win world cup |
Na wa oo with all these brain washed sister..or evil.... why did she not get burnt while she visited..fake story..no place like hell exist jare....imaginary concept |
while he was in jail this man enjoy rock weller more than an average nigerian na dem sabi sha make he know wetin he use him remainin life go do as dem don release am omo the kind bash wey dey go organise for am for kano na like 19 cows dem go kill oo street go eat almajiri go belleful tiya |
EEhhhh i pity naija when will this nation pay the debt finish 6billion dollars omo hey ori mi ooo more debt |
wait 10 1 or wat na wa o is it the first storey building in naija tought it was in badagry lagos omo see gobe |
see wetin people papa dey do at the top ,shameful confused nigeria |
i so much dont like this man oritsejafor he and oyedepo are con artists |
start a pure water business...ooo |
Polchiz: It is no longer news that Nigerian graduates find it difficult to get a good job after NYSC regardless of their class of degrees.Must you work under some body...omo there are few Jobs out there Mr Copper..ok...omo Now your suffering continues...even more..na naija we dey..if you no no any body ..you are O.Y.O... |
You see what Adams Oshiomole has caused...now...omo dem never start oo benin boys ..and edo indigenes ..now it is the time.... |
na wa oo hotel now to lodge don dey fear me now oo omo notin dey happen |
whats bad ion sending managers to Lome Togo by road...is it far..? ask your self? Togo is not far ook...why waste money on flight...its good somethimes for sight seeing....ok and anybody wey get bar..make e use flight...sebi dem ni Big boys |
Amber rose is a bitch....and see na small boy she dey marry....useless celebrities. |
Plane crash happens everywhere you guys have ween how westerners prevent their to make it less casualities by atyending prompt to issues...if na naija now the plane go crash land enter agege ontop person roof killin both those wey no buy tiket or never enter planne before |
Come wetin dem find go the ganja country jamaica go do wedding tought they don't travel or aint exposed yeye people buunch of brainwashed hypocrites |
Na wa o with this Hausa fulani folks....and Tiv folks.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 314 315 316 317 318 319 320 321 322 (of 409 pages)