Revolva's Posts
Nairaland Forum › Revolva's Profile › Revolva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 313 314 315 316 317 318 319 320 321 (of 409 pages)
he is a stupid fella...sey na with 2.1 and so much read read g make am be billionaire... his mates are using the litle education to make serious money..he is there...going back to o level... one day na Yaba left he go see himself |
na dem sabi.....royal bullshit...British nonsense |
i have only lost mymind here thats all |
so na to dey compare two kids...girls here no be NL front page..abi..dem dey feed me? nonsense |
i cant see any fiyya......its just a white castle oooo |
nnfact girls are way to confused....i just dot know why |
na everytime dem dey sign deal....with foreign countries and we aint getting aany in returns |
i have not recieved but i don bribe weller its part of the naija culture...hahah... |
ol boy if dem like make dem wan scam us i no even get money for my GTBank...so no body fit guy me..lol but i like GTBank ooo |
see such type of issues like this are being propagated by the Nigerian poilce..it may be arranged jare make una shine una eyes na naija we dey |
hahaha noting wey no go happen i beg make una no blame the guy....oooo |
So Na Nairalander picture dey make front page...instead of valuable posts |
UMM ESTATE.....ok..we are waiting for wat u will be like in like 20 years from now |
Dangote is my mentor..not that bible trump oyedepo..... |
See dem...dey celebrate birthday like small pikin....na dem sabi |
Mr Ibu movies ..i go laff till i cry |
I dont need your fake love anymore.. Bitch |
the guy at the pic aint olamide ok fool.. |
Very good for Michael...him never see anything.... |
thats the reason i dont wanna use android fone..data is very small to manage i go with my Blackberry all d time |
i have seen somebody studied Yoruba Language..today he is making Moulah....and he is satisfied |
Hahaha of all places na ABA....omo i beg ..jare...all these babes..gives head like there is no tommorrow.... |
omo i don ntry tire catch HIV d tin no grree enter my body...na wa when i go get blessing like Gloria na..baba God |
Yvonne is a B.I.T.C.H that swallows sperm thats all...see person furure mama...an a role model..see what twitter has turned dem into.daft bitches |
i beg .no be today..his brother is rich an importer....already before he blew in music used to know him....when he was not popular back then.. |
Notin wey person no go see for naija..Goat with two heads...ummm ![]() |
so dem wan drop our number one keeper..i pity super eagles.....na there we go take dey fall.. |
i laff i will be the last person to buy shares in Naija....omo i go first complete my house for Lagos....before home town..who cares.... |
Omo Nigeria is a very stressful nation.....i believe that most pple opposing this post dont stay here ..or spend litle time here..they just dont know what a typical nigerian face each day. You wake up in the morning after sleeping in the dark..combined with mosquitoes bites...and if the whether is hot..na there you go hear am pass..or if rainy ...either the wind takes your roof away or your street get flooded..gutters..dirty,,, then when you wake up you dont know where your next meal comes from... some folks eat 0-1-1..if lucky..1-0-1..some self na 1-0-0 this nation is stressful in almost every area..from education , to transportation .....going to work...stressful..169 sitting ..99 standing..coming home the same.. and getting home no light....na wa oo..ontop empty stomach... look if i count the number of obituaries i see each day in my area..young males...from 28 to 45...die so young and women ...also...why...sometimes you hear its sickness..that killed him/her...its stress that caused the illness ok |
Omo i only respect RAKIM ALLAH ..since the onset of henessey artistry...all the rest are just wack...and senseless to me.. |
who even uses Glo these days...sef..etisalat have durst dem far far...make dem dey waste money dey dash ambassadors..na dem sabi....until when adenuga towers go fall..dem eye go clear |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 313 314 315 316 317 318 319 320 321 (of 409 pages)