Rosay15's Posts
Nairaland Forum › Rosay15's Profile › Rosay15's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 38 pages)
[quote author=haryourprince post=71503184]i agree with you, we really have lot's of overated and underated artist in 9ja[/... Am telling u bt all I knw is dat everything is about time. |
Kingosytex:... U just pour out my mind and even oluwaburna.. Love dem scatter.. |
Do me and do you, man no go vex lol. If she can forgive u d way u forgave her despite d fact she did nt tell u bt u caught, I think u guys shd just move with ur life cus relationship where dere is trust issue I don't think it can work. |
I don't think dey use cloth to munch dis guy mouth, must he react to everything cus I don't knw wetin concern him with d issue.. Ode oshi. |
Dshocker:.. Okay but it would ve better if your siblings try it first so that u can knw how it goes cus u never can tell. |
Iamoilprince:... Congrat bro, wish u all d best in ur married and pls don't mind all dose nasty comment. At least u shd knw dis forum by now that is combination of normal and abnormal pple. Congrats. |
E go better u oh. Who babymama EPP! |
This girl is just being naive with all dis chat dat she is putting up on social media. I swear she did nt need it, d father said he don't want to be responsible den leave him and work hard to take care of ur son. All u need is to cut ur cloth according to d size of cloth u are having and leave d irresponsible father. What I knw is dat a time will come wen d father will come to claim d boy den talk go swt den to yarn. It will only mk sense if dose babymamas can act as if d father of d child is no more and take care of d child cus wen a child is good na him father but wen d child is bad na him mother own. They shd jst stop all dis drama. |
I don't knw y some ladies run into marriage, they usually think it easy smh. Pls how much does she have to support?, if she doesn't have anything she can do to support I can tell u is nt a wise decision to wed now at least she need to give u time for u to be more okay financially and if she too is working u guys can plan tins together and get on ur two feet before planning marriage. I wish u best of luck. |
YouareaBITCH:... I don't mind all d ladies supporting him, as if dey won't do same if dey are in d baby mama shoes. I don't understand how on earth a responsible guy will call his babymama hungry hoe and they said d babymama shd nt clear themselves dat dey are hungry. D guy is just so immature and irresponsible, God just say it is time for him to shine, his personality is bad. |
RevenGeMission:.. Pls can I ask u dis question cus it seem u knw more, how did he became a senator?. If at all he doesn't ve certificate, how come did u got to senator seat without it or don't dey use certificate dere?, cus naija issue dey confuse me oh. Can u pls shed more light. |
dustydee:.. Not only u bro, wat am really confuse abt is how did he manage to become senator without o'level certificate or is it d same result he used?, which I knw it can never be. Or I shd ask maybe is only governorship and presidential post dey are using sch certificate for. Koyemi oh |
momove4real25:... They won't let her rest oh because she too dey dig person private life. So let dem continue, na do me and do u. |
And finally she said yes, congrat bro. |
Olodo24: |
HeWrites:... No be only him, plamide self join |
I don't even blame pple dat poke nose in her affairs cus dat is how she too always write fake news abt pple on her blog so let her enjoy it. #karma# |
Metuh:... That's just d point, y can't share d love equally among his kids?. No matter wat d babymama did to him, he shd nt ve abandon the two kids. I can remember vividly dat before he became dis superstar of a tin, he always gave his first child attention, imaging a father dat can't wish his own son hbd dat's very bad. And people are saying d third baby mama is supportive, abeg y won't she ?. Is she nt her manager and wizkid knws right dat he can't even toy with her and d kid because he knows d consequence. D only tin I see here is dat d second babymama just dey pity him because if she definitely take d issue up and ask for child support, am sure he is gonna regret it. I pray he settle tins with his babymama before tins get worst. |
RevenGeMission:... Abi, just to knw d truth of d matter. |
I can forgive a cheating partner if only he tell me by himself dat he cheat on me bt if I get to knw dis by myself it might be very hard for me to forgive him. And mind u dat forgiveness will go with punishment so dat he won't try d shit again cus if I left him because he cheat on me and he even confess it to me, do I knw wat am gonna face in my next relationship. So I just need to forgive and apply wisdom. Peace |
Keketu:... Lol, can't stop laughing . Sorry ehn ![]() |
mubaking:... Guy, am nt here to prove anything to u cus I knw myself and I don't talk just for u to see me as a good girl no cus am nt an hypocrite like dem. Pls don't mention me again, let's call it a day. Ire oooooo. |
mubaking:... I laugh u cus if u knw me u won't say dis trash and is nt ur fault lyk I said earlier, is d fault of dose hungry and sex starved ladies dat made u conclude on wat u don't knw. |
mubaking:.. Congratulations... |
mubaking:... And wat does it teach us?, is dere a crime to see a post somewhere else and create a thread on it?. Bro, stop reasoning wit ur hand. |
mubaking:... U can now see dat ur brain is using tiger bat3... Ode oshi, abeg continue sleeping with dem. Irani. |
mubaking:... Lol, smh. I pray tins dat prayer can't handle nt to happen to u den u will believe even in d 100century. And I can see u haven't see more to life. Bro, shebi nah sex continue to chop d head of ur life cus dey no dey arrest person for am. Even if nah two ladies come visiting, u can do them both so dat d lady can knw dat u are a real man cus i can see dat is wat u guys call real man. Peace. |
mubaking:... I can understand d kind of brain u ve , so it can be trash to u. |
wealthyoptimist:... I dey tell u bro, some of dem are just too naive to understand life. |
Continue having sex with dem until u jam d one dat will reset ur destiny to 0%. I pity u guys, d glory wey u dey charge wey never full, na dat u wan use break girls ego. I laugh in China. Although no be ur fault, wen be say some girls don't knw wat dey want, dey now take sex as food wey be say if dem no chop dey no go dey alright and aside from dat I don't knw where u guys dey meet unah babe oh, cus d tin self weak me. I see a comment here wey d guy talk say he no fit count many girls wey no talk to am again because he no touch dem, I shake my head cus some pple don't even knw d spirit wey dey in having sex, dat 15min enjoyment can change destiny for good or bad. So u can still continue to have sex with every girl dat visit u, shebi dey wan give u medal for it abi?. Continue d lord is ur strength. |
rumenase:... Sorry to disappoint u, am engaged. |
rumenase:... Lol, ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 38 pages)


