RSVP's Posts
Nairaland Forum › RSVP's Profile › RSVP's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 39 pages)
She's a gold digger straight up! Dump her asap bro. Tell her you've got a job with a Oil company in PH and watch her start calling you honey pie.... Ladies of the night everywhere |
Apply shea butter to the fractured part and let someone gently massage d area... Daily |
GloriaNinja:At least we all know she got chipped tooth... But you issa lie. Oya do like dis well well make I see. |
Omor na to enta FB and other site dey bomb European babe make I spend my money ontop woman wey go appreciate... All dis our naija babe don cast.. Nobi lie OP u get beta kidney Jare.. I like ur movement. |
No way murano is going for 480k.... I smell sumthn ![]() |
she needs the money so much buh she is scared if it could be a scam So I want to believe she's willing to offer sex for money.. Right? she should come and satisfy (have sex) him first before it will be given to her cash and he gave her 3 days. dis man is throwing bait to get ur pkomo but if you're really stupid then you may consider his offer. And who care if you're a good or bad girl... Bish Hypocrite everywherel ![]() |
I have never said such to my mom and honestly I don't know if I would... Mom called me twice dis year so we good like that but DAD... ![]() |
Dats a very good advice but honestly yourself need more than advice cuz you're gone! Dem exachange ur glory for 100k u dey happy.... I pity ur mom |
He tried... |
mrdickhead:I'm not dat bad.... I just hate to know my sisters would get fvcked!.. I for don kill if I get gun dat time bro. |
I've got 2 elder sis. I used to hate any guy that come closer to them cuz I can't stand my sisters being fvcked! I hate to admit one dude or more would grab my sisters yash and Fvck d hell outta dus chicks!!! Damn! E dey pain me gan dat time But now.. I DON'T CARE CUZ ME SEF GO DO SOMEELSE SIS TONITE I remember one corper dey toast my sis one night... And me justdey vex dey plan to void d settings for ham.. Na so I go meet my sis. Sitddon for her lap hopping dis idiot go stop... Dis guy no stop jzt dey blow grammar. I hear grammar till I fell asleep...only God knows what dat idiot did to me sister dat night ![]() |
You started d relationship well but you got played somewhere along d line..... |
Odikwa very very OK! La sex La bomb! |
Dis one don suck D tire... Eleribu omo |
God answer prayers... He bag her for him. ![]() Hallelujah ![]() |
Mr Hush go take up ur responsibilities and leave dis shit head mompha alone Oo. Omo dis mompha head be like eba... Him smile sef be like okro soup. D combo na die ![]() |
Can someone explain what's happening in that 3rd pics? |
You can't just say someone raped u without given us full details how it happened.... Rape is a big deal mehn! |
ubongoton: Bros I love you... No homo I have to shey I love ur name too... Ubongoton
|
Yuck! sh1t is disgusting... Can't imagine what dey been thru! Don't even know what to call dis story now.. Sad |
Scam and Blackmailing.... Na 5&6 |
Shit everywhere
|
![]() |
LifestyleTonite:That's very true bro... Dis settings go dey too ''dull'' for dem... Awon slay queens ![]() |
Beautiful and simple setting... See innocent chick... ![]() |
Falz is actually telling d truth but unfortunately ur voice no go echo well for guys ears cuz frustration dey street nobi small... Let's just say the world is messed up.... Only if dey can leave d Americans/others alone and focus on dis our yeye politicians money... CANT YOU JUST GET INTO THEIR BANK ACCOUNT AND WIRE EVERYTHING OUT AT ONCE!!! ALL DIS OLD BABA BEEN FVCKING OUR GIRLS AND OPPRESSING US WITH THEIR STOLEN MONEY... ARE YOU MAD? |
Overload him muscles ![]() |
Your GF, ur Guys r 2 different thing.. Don't mix it up and don't let anyone take decisions for you... Stop telling ur friends about ur girl or love life.. Make a decision and stay firm on it. Dis girl is still young. don't let her emottions fool u! Don't get played bro Expect the worse and be strong enough to sail thru when it comes..You're a man! Ire oo |
Just read news, comments and go... Don't come here looking for your ''other half'' only if your hustle is Catfishing.... ![]() I see you ![]() I no dey see my guy Pussyhunter dis days oo..hope say Evans boys neva grab u sha ![]() |
Dis one destroyed her back cuz of her stupid reasoning.... im sure you'rr happy now... Star girl.. Abi |
Stop putting irrelevant news on FP please.. Abeg u. |
Our corrupt leaders need national disgrace like dis. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 39 pages)
ATTENTION SEEKER, WHEN I FELL DOWN FROM THE STAIRCASE AND CHIPPED A TOOTH DID I POST ON MEDIA THAT I WANTED TO COMMIT SUICIDE? NIGERIAN YEYEBRITIES WEAK ME.


would grab my sisters yash and Fvck d hell outta dus chicks!!! Damn! E dey pain me gan dat time 
