RuuDie's Posts
Nairaland Forum › RuuDie's Profile › RuuDie's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 189 190 191 192 193 194 195 196 197 (of 295 pages)
shuo, see as una come scatter ground, i don miss plenty dis wan wey i no dey around, una well done, and to the newcomers una welcome, see as flows jabu'rata, like where market woman dey argue matter, i no plan to too 'tay, but i not to too remain for away. . . . |
I'm so happy 4 berba & owen. . . . . Great 2 c smiles on their faces again, very gud 4 their confidence. @ least, now we have seen glimpses of their immense potential. |
A very gud victory. . . . Especially in the light of the next game. Going 2 be very hard against an on-form arsenal, but my word this win was very much needed 4 the morale! |
@ dhtml, which editors do u use / prefer to use when coding in PHP ? |
chic2pimp:No be me talk am oh. . . . . na we elders ![]() just catch ur trips dey go! |
@ sauron, leave em be. . . . let em have the laffs 4 now - every other team will slip up at some point, we bleeped up yesterday but its still early days yet; theres time to get it right and when/if we do, the story will change, all em will be singing a different tune. He who laffs last. . . . |
someone pls unearth the Ronaldinho leg-over that damaged cAshley cole's career. . . . . ![]() |
Okay. . . okay, so we got beat by Burnley - remember, UTD always falters at the early phases but in the end. . . . . . . lets all wait and see which manager's are g'onna get the boot before we all start bawling! |
Everyday e jus dey sweet dey go, dis thing wey we get so, wey carry weight pass all dangote dough, how e go end we no know, i pray we reap as we don sow, because after d many years wey we flow as things pure sotey white pass snow, and how together we don grow, e no go make sense if e end with blow. . . . |
Phony200:What the Bleep is this young man thinking about signing for STOKE |
Hunte to Milan. . . . not a bad move for both clubs - both are in dire need of some form of inspiration! |
@ missy p I welcome u with big hand, 2 add extra 2 d hailyn i even stand, U scatter throwey like bar beash sand, Walahi if u dey sing u go dey shursh band, Dis ur kain poem oyibo go call "grand." But as we madam don say, Ur format no tally we way, Here na 4 ogbo'nge pidgin play, E no matter d time of day, No need 4 rush we no mind delay. |
@ gatorz, No worry ya head, Jus coo'le maintain instead, Wether infatuation, Abi na sensation, Na wetin u make am e go be, How ur eye look am na so e go see, E get many thins' u go lef, Go there & enjoy ya'sef, Fear no suppose hol' man 4 work, Make e no put we jolly 4 road block. . . |
@ gatorz, E betta 2 make mistake, Than make fear collect ur take, No man sabi hw luv go end, If e go str8 or bend, Me i go say catch dat ball, Worry not abt whi'a u go fall, Na woman wey abort, No dey sabi wetin pikin worth, How long e last no be d matta, Dis no be race 4 who run fasta, After many many years, & u fit siddon with happy tears, Rememba hw e been be like, U go so'ji sey dis no be psyche, Love sweetness no be jus after, Smtyms na mush later, Find liver 4 ur shursh mind, With boldness make una bind! |
Baby i go luv u till i die, D way u dey make me high, Dis wan no be lie, Na 4 ur end my hand tie, Upon u no get kobo all my heart u don buy, 4 u i no fit ever make guy, & i no go ever make u cry, Sey na cake or meatpie, Shawarma, ice cream & french fry, I go deposit till my pocket dry, Dis no be matter of try, Na me & u everyday wey go by, |
maedan i no loss my sense, well dat now be past tense, e don reash time wey i go cross fence, take hanky wipe my lens, return back home to my friens. . . . d hassle 4 naija delta no easy, wen dem boys dey do efizi, waka kurukere holo' lizzy, shayo sotey eye red turn dizzy, dem go sabi how im work dey busy. . . . na jab carry me reash dis oil block, i pray baba God make i jam luck, becuz d way time dey tear race 4 clock, e no make mei' omo boy siddon dey suck, or mumu like wetin oyibo call "sitting duck". . . . |
@ krayola, thats just the right word "BULLIED". . . . thats always what happens to them arsenal kiddies! |
BTW you guys heard that there's a possibility of Patrick Viera returning to the Emirates ![]() |
debosky:When TH14 was skippo. . . . he tried to practically carry the club on his shoulders and what happened ![]() Kolo or whoever cares to try cannot do it all alone & thats what he is saying! A bit of experience (old capable hands) wouldn't do the arsenal policy of sexy, fantasy footie any harm! |
@ biina, galactico. . . . That RM team is a joke - this is just simply a case too many spoons in the pot spoiling the broth. For the sake of "big-names" you guys run the risk of losing some decent talents. . . . & what the Bleep is Drenthe still wearing the all-white jersey for ![]() i really hope they can get it together in time cuz i'd really hate to see Barca win La liga again! The only people i feel sorry for if RM flop are Raul, Pellegrini, RVN, Sneijder, Lass and Guti. . . . these are guys who put in / have put in so much effort that will be rubbished! |
Biina pls explain oh. . . . . your guys were no where to be found oh - abi too much money don make dem match rusty!? ![]() See smallie Giovinco jus dey carry im papa mate dem dey play ![]() |
Me thinks if Milan give their younger lads a chance they'll come good with time - they've got some pretty good young lads out there; Abate impressed me well enough. . . . I was somewhat disappointed when they let Gourcoff go; they must be regreting it now I s'pose. . . . I'm not really tripped by that Pato fella though! |
@ Dayo, did you see the difference between a naturall-born creative m/f'der and one who is just trying to play the role ![]() |
dayokanu:Dayo chill abeg. . . . una win we no drag. On 2nd thots, enjoy while it lasts; might be the only trophy you guys lift the coming season! ![]() |
Enjoy heaven baba. . . . & thank you for the memories! |
dayokanu:Yeah true. . . . but when the ball is at his feat, absolutely everybody - the spectators, refs, his team and the opposition play to his rythmn. . . . . . there aren't many of such players in world football today! |
nothing go ever sweet me pass, to be with you na d ultimate, fall sotey i flat like sil'pas, but e go always dey late, becuz every night na goodbye, na nature talk am and we no go taka, plus all d tears inside we eye, na only 1 road we fit waka, and only 1 wey dey see go cross, enter dat house of plenty milk and honey for the other e suppose be loss, things wey carry weight pass all kain money. . . . |
Tell you the truth. . . UTD did seem quite lethargic last night - a plus is Anderson^Carrick combo is getting stronger with each game, that would be a great help when the season starts! Oh. . . . Lest i forget my personal world's greatest - JUAN ROMAN RIQUELME |
Dayo's g'onna be having loads of nightmares tomorrow night. . . . that Bayern side is no match for UTD. I do like Muller and Sene though! ![]() |
off the 3 mentioned in the topic, i'd go with zidane but my all time fav is riquelme - for me he embodies everything it takes to be a complete creative midfielder! |
fork |
albeit boycott |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 189 190 191 192 193 194 195 196 197 (of 295 pages)




