₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,976 members, 8,520,481 topics. Date: Tuesday, 17 November 2026 at 09:40 PM

Toggle theme

Seanwilliam's Posts

Nairaland Forum › Seanwilliam's Profile › Seanwilliam's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 344 345 346 347 348 349 350 351 352 (of 574 pages)

Business › Re: Mr BEN (the Man Who Defrauded Me In Alaba) And I Have Settled Issue Amicably. by seanwilliam(m): 5:16pm On Sep 04, 2020
Openbusiness:
It is well, we learn everyday. Me sef i don buy fufu phone for computer village before grin and I don buy brand new LG TV for Alaba before wey be say when I reach house d remote control wey follow am come no dey work, but the wahala to go back there, I just bone go buy another universal remote wey work dey use am like that. Later like 6 months after when d TV spoil I carry am go repair. Na for the TV radionic repair shop we come discover say no be LG TV dey inside, na Akira TV but they come put LG casing on top. Na dar time I come wake up say no wonder the LG remote wey follow d TV come no dey work with am. Na d last time I go Alaba to buy electronics b dat grin
grin grin grin second product no good no matter how we see am.. some fit be stolen goods.. me dey think say if person never reach to buy something for new it means say u never reach to own it atall...
Politics › Re: President Buhari Finally Fulfilled His Campaign Promises To Nigerians Years Ago by seanwilliam(m): 11:24am On Sep 04, 2020
Abasman008:
I'd leave if I wanted to.. I can build airplanes that can actually fly... and my dads farm can sustain me fir as long as I want..but when I look at the gold in the Niger delta.. I told my dad I'll stay...
I'll build the planes for my home later..lol you will hear my name soon.

For now we fight

It's wisdom, lol not everyone understands this sort of wisdom.
I understand u bro..las las God no go shame us
Politics › Re: President Buhari Finally Fulfilled His Campaign Promises To Nigerians Years Ago by seanwilliam(m): 11:16am On Sep 04, 2020
Abasman008:
Brains are given to each and every one of us.....
A sharp brain can do what guns cannot..
We might need the guns later,
But for now gather the brains, young brains...
And by the time we are done no one will understand how it started in the first place..
Crying doesn't help...
Action does!!!

A Wise man does not dwell on his mistakes, he tries to solve them and make sure the mistakes srenar ever made again..


I will not run away to a place were my kids don't have an inheritance..
I will not run away to a place that is looking for a chance to have a but of my home..
I refuse to run away a later come back to be a second class citizen in my home.
ill stand and fight for my home!! Irrespective of what name it bears today..

Be the pioneers.

#join the movement
Quote me.
Lol na because u still get option.. na because hunger never wire u... if dem give u Visa and work for Canada, u no go go? Alabosi osi
Autos › Re: Help Me Choose one From This three Cars. (Pics) by seanwilliam(m): 11:13am On Sep 04, 2020
bigCassava:
Thanks everybody. I appreciate.
Will be going for the highlander.
if I may suggest outside your options.. I for say make u go for lexus rx330.. God will bless your pocket to get it.. pls
Phones › Re: Tecno Launches Camon 16, 16 Pro And 16 Premier. by seanwilliam(m): 10:54am On Sep 04, 2020
Same spec..difference but beautiful design....
Celebrities › Re: Most Ugly Comedian Marries Another Wife by seanwilliam(m): 10:48am On Sep 04, 2020
KristaPretty:
How you feel about my type is completely baseless and irrelevant so please deal with your frustrations elsewhere!
koshi danu! Ode omo
Romance › Re: Is This Guy Trying To Scam Me PHOTOS by seanwilliam(m): 10:47am On Sep 04, 2020
At hope go ahead... u fir borrow put self... life is all about risk
Romance › Re: Thread closed. I Didn't Open To Shame Her by seanwilliam(m): 10:26am On Sep 04, 2020
lefulefu:
all bones
no meat at all
no yansh for me to hold
no boobi
nothing at all


If i give this one to ZINIBANKS he will have a heart attack grin
a woman without those features is a man to me... sexually I'll not be attracted to her grin

Give me woman like Bernice burgos
Celebrities › Re: Most Ugly Comedian Marries Another Wife by seanwilliam(m): 10:23am On Sep 04, 2020
KristaPretty:
The only people who are very ugly are those with bad attitudes.
Asides this, beauty is in the eyes of the beholder.
I hate your type cos of hypocrisy... that man is ugly.. even he himself know.. doesn't mean he should not be loved anyway ...
Celebrities › Re: Here Is What Inside Donald Trump’s Lavish $86m Superyacht Look Like by seanwilliam(m): 10:05am On Sep 04, 2020
JimmyDarmody:
no celebrity in Nigeria has that money
what of mikel obi
Hushpuppy
Mompha
Bnaira
??
Celebrities › Re: Cristiano Ronaldo’s Girlfriend Dazzles In Glamorous Slit Gown (photos) by seanwilliam(m): 9:37am On Sep 04, 2020
2dice01:
Why do you guys like bringing rivalry to the table

One niggga will soon type
Share for this like for this bullshít

Baba change your ways oo cheesy
I am the niggga
Like for messi , share for Ronaldo
Romance › Re: Life Without A Girlfriend. by seanwilliam(m): 10:11pm On Sep 03, 2020
ViktorCash:
I dey chop shawarma tire. Being single is sweet cool If Konji come,olosho dey wink
bro , the rate I take dey chop foodco chicken this day ehn,lol...I don big and fresh small grin

If person never get marriage in picture..relationship is not advisable.. also being single doesn't mean you're short of pussy.. it means you're not committed to anyone....
Romance › Re: Slay Queens Caught Stealing Meats Inside Their Purse In Party (pics, Video) by seanwilliam(m): 11:17am On Sep 03, 2020
I think it's staged, because the other guy sitting beside the guy that caught them na Instagram comedian ...
Phones › Re: Samsung Galaxy A42 5G Announced; could this be Samsung’s Cheapest 5G Phone? by seanwilliam(m): 11:13am On Sep 03, 2020
The u display spoil am..dem suppose use curve screen or Infiniti O display .. and make the phone get glass for body grin
Romance › Re: .. by seanwilliam(m): 9:19am On Sep 03, 2020
Lol, this op self grin
Education › Re: New Scammer's In Town. Share This Information With Your Friends Now by seanwilliam(m): 9:08am On Sep 03, 2020
JimmyDarmody:
It's an old tactic. They scammed me 3 years ago in a whatsapp group like this. They full telegram. Them de Instagram. Them de Facebook. Na only Twitter I never jam them.

The latest one they've been trying with me is the one they will call you and say they mistakenly sent airtime to your line and you should kindly refund it. When you do they will say their father wants to thank and pray for you. Na so so incantation the baba go de do for phone until you start de bleed to death. Make everybody de careful.
lol... shey u , u don see person wey bleed to death through phone calls... abi na dem say dem say lol...




Anyway , make una dey careful.. anyone fit fall for scam but if u fall for investment scam na greediness kill u.
Phones › Re: Reason Why You Shouldn't Buy A Xiaomi Phone by seanwilliam(m): 10:01pm On Sep 02, 2020
Venoms001:
Bloody liar, i use a Samsung device. My S9 screen was fixed within 5 days. They were even chasing me to come and collect my phone with phone calls. Don't drag Samsung into this
how much u changed your s9 screen abeg
Business › Re: How I Was Defrauded At Alaba International Market Today. by seanwilliam(m): 9:55pm On Sep 02, 2020
Sorry op, me I no dey buy secondhand thing no matter the amount.. everything thing I have na new and from store I buy am.. from fridge to TV to shelf to chair to home theater..


There was a time I wanted to buy iPhone 11 for 200k, here on nairaland, naso I kon sit down ask myself, does it make sense atall, what's wrong in finding the money complete and get new one ..... Naso I take the money buy Carted s9+ and I dey use am with samsung I bought last year..I use the remaining balance buy clothescheesy




If u no have money to buy new electronics no dey buy am atall..wait till your money complete and go to certified store.. loosing opportunity is better than loosing money..



No matter how smart u are, except u get solid connect for alaba, dem go dump u
Romance › Re: I Took Tramadoll For Hard Sex And Dis Happened (pic) by seanwilliam(m): 1:57pm On Sep 02, 2020
PornLegend:
I'm not surprised... People like you who will never post something like this on this section and yet you go about discrediting others posts.
If to say I faint now, e come enter FP without picture, na you go be first to believe
Yeye person
grin grin u are mad.. walai, I almost pissed for body ready the bolded.. naso my girl asked wetin dey do me.. I was rolling..lol...

Baba most churchy churchy girl na dem dey bad pass.. I remember when I fuckeed one like a week ago...



Normally if girl dey moan e no dey move me, but when the girl shouted my name " sean u go kill me today" naso I jokingly tell am say no be me go kill u and no be here u go die.. the girl ehn, if you see her nipples ahhahah oluwao, e be like straw , I nearly comot am.. she kon get yam pussy ... shey u one tell me say u no no pussy wey dey swell for pant ni huh Oboy, I nearly pass out, she said I dont love her say na only sex I love.. I kuku tell am say " see, babe, if I no love u, I no fit fhuck u "




Before I forget this girl sabi head die .yeee.. when she first started blowing me , she dey pretend and dey intentionally brush my little sean on her teeth.. I shout, I say woooo.. oboy na so the girl open her mouth gbagadao, na him I start to dey deep throat...



I one ask u something, shey u know that thing wey dey dey your lung area, wey be like that meat wey dey pussy mouth, ehn ehn, na him I dey talk about .. ogbeni naso i hold her head close to me, i make sure say e touch that thing .. I dey sure say her body no fit dey ok till now, na choir she be say , werey dey chop my prick like mic.....lol












..





I dey buy btc abeg grin
Politics › Re: Umar Danbatta: Nigerian Active GSM Subscribers Now 199.3 Million by seanwilliam(m): 8:13pm On Sep 01, 2020
Lotto boys
Phones › Re: Screenshot And Post Your Data Usage In August by seanwilliam(m): 1:21pm On Sep 01, 2020
Openbusiness:
me 2 i dey wonder oh. Over 100GB on Safari alone. Dis d first time in my life am seeing such shocked. Is he doing research on how to make a nanonuclear bomb shocked d guy must be a confam internet nerd wit heavy pocket.
me wey dey watch xvideo everyday and use heavy apps gan.. I no dey pass 50 monthly grin
Phones › Re: Screenshot And Post Your Data Usage In August by seanwilliam(m): 11:44am On Sep 01, 2020
Openbusiness:
No, it's possible. C dar guy wey use nearly 300GB, check d brake dan. Na personal browsing..... [s]Sum af food but kanut eat, sum can eat but af no food, we af food and we can eat...[/s] Sum af money but dem no get mind. Sum get mind but dem no get money. Sum get money and dem get mind. Dis life no juz balance @ all grin
lol, it's not about having the money or not bro.. I'm just curious to know wetin e dey dey use the data for personally

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 344 345 346 347 348 349 350 351 352 (of 574 pages)