Sheyitokz's Posts
Nairaland Forum › Sheyitokz's Profile › Sheyitokz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 26 pages)
NA MY YEYE #117 DEM GO FLUSH IF DEM CALL ME SEF COZ SCAM CANNOT COMAN SCAM A SCAMMER DZ PERIOD |
thanks for this |
e be like say u don hear LIFE IS GOOD by drake&future MUMU MAN OSHI |
KristaPretty:OLODO PARLOUR NO DEY THEIR TO PRAY ABI CHURCH NO DEY 2 PRAY AGN BAH DUMBFVCK |
longetivity:BHADMAN |
Nairalandier Men/women here which of this is the most essential/important in a relationship/marriage 1.SEX 2.MUTUAL LOVE 3.MONEY 4.EXPENSIS 5.KISSING 6.TRUST/INTEGRITY 7.ROMANCE |
OLORIBURUKU NI EE people forming like u end u been used nd dumped dumbfvck! Chrisbella24: |
If year 2020 wasn't overhyped would it turn this way. some even vowed never to count 2020 to their age,even the worst plague ever affected the world this same 2020,most artists hyped 2020 too much with jam songs in the music industry,graphics designers designed banners for the year 2020 and many more things were done for this same year 2020.The big question is #IF I WERE YOU WHAT WILL YOU CALL YEAR 2020 IN YOUR LIFE? |
I am sheyi,i dated a girl living next to my street in oshodi area she hails from calabar my mom was not in support with this girl but i declined my mom and cont dating with her,in our first 3months we never had sex for once i was like SHEY NA JUJU BE THIS anytime she comes to visit me she would stay in the parlor and keep talking abt unimportant issues which i get tired of cos all i 've in mind was abi make i start to "TEAR TEAR" this babe for parlor cos "KANJI" go don almost tear my trouser finish if i tell her lets go inside she would rather say am ok here sitting here babe i felt maybe she no dey the mood.One thursday evening,i visited her on my own without telling her i was coming cos her parents were nt around but i knw she is at home thinking she wz sleeping sha,i opened their door nobody was in the parlor i went further to peep through her room i wz so shocked seeing her sitting on bed with a man in my church just holding both hands all i said was "OKARE" iwo ati pastor,tears rolled down my eyes. |
bro u can trust girls coz boys sef acts like this nd girls 'll say d same thing too as well |
ABI this man don get side chick dats pregnant 4 him nd d girl sef don see say marriage don tey nd don dey disturb yhur husband already yhur yeye husband sef wey no get brain no come see chance tell u dats why he com dey bone faze |
Nwodosis:CORRECT BHADMAN |
Enough of jokes now it's time to be emotional who remembered when henry danger slapped nairobi in money heist MAKE I CARRY LOAD COMOT HERE |
What's the sport you play during this lockdown Mine has been playing table tennis round the streets |
you are the craziest blooda she personally carry yhur mumu mungo enta pap&mam room uno gree fire ahh olorunmi ooo I cnt imagine mungos still exist sha#CRAZINESS ![]() Starberg: |
when u turn mungo,somodoboo u go realise u dz muntuula |
Ekiti set to prosecute soldiers wife who brought the deadly covid-19 to the state |
CEO DAGRIN
|
omg wot of we wey dey enta d bus go laspotech campus daily nko |
mafun wa ni eke je jooor cos I can see some branches like odoguyan,iyana ipaja,and some other sch campuses branch 'll also close ao z dat possible alaye japa jooor |
scam leleyiii jooor ogbeni cos am seeing some branches here dat can neva be locked down even odoguyan,iyana ipaja branch for dat mataa..ALAYE MAFUNWA LEKEJE JOO |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 26 pages)
What if they were praying
