SirLakes's Posts
Nairaland Forum › SirLakes's Profile › SirLakes's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 156 pages)
Don't leave your parents house and still depend on them for house rent and feeding allowance. That's not cool, you are a burden to them if you do that. Alot of people do this without shame, and still pressure others saying they are independent.... it's very bad!!! |
Agbadorians will buy cheap ![]() |
How much nairaland APC zombies gain ![]() Nothing.....dem dey trek ![]() |
Very useless set of NLC |
joyandfaith:Where you wan see bank market ![]() |
JasonScoolari:You are mean ![]() |
![]() |
spoilerx:Make e dey cajole dem dey go.... Which bug noob wan catch, these days sef na experts in different domains in the industry dey switch enter security.... Wetin concern me sef make everybody do wetin e wan do.... make everybody dey carry title as they like ![]() I'm not saying it's totally impossible ooo but it's not a joke as painted by Op |
Why not I'll advise you start one and be good at it before branching into the other and not learn both simultaneously ![]() |
She dey work for her money |
Microwhy:Who is taking about any tech skill, we talking cyber security Cyber security is not entry level friendly!! Wetin concern me, make una dey follow op wey dey use marketing psychology on people to sell hin course. hunt bug with random knowledge... okay o🙌 |
![]() |
Stay in your village, contribute to the development of the village, play active role but don't pass your boundary make dem no use juju kill you. Contest election and win.... from there enter city like a boss ![]() |
dey play oooo!!! You think a company will hand a random Joe with no degree, no certification and no experience a Cyber Security job Body go tell you and your eyes go clear when you enter the field ![]() Make una stop to dey mislead people |
Dey play.....how much is 1kg of beef ![]() |
new cat doings ![]() |
Bred wey no fit sell out 700 capacity town hall venue sef dey talk with the ticket being sold at 1k ![]() |
Crash una If exchange rate and custom clearance does not reduce, price of cars won't crash Even bicycle wey dey use the riders blood as fuel don appreciate in value ![]() |
Awushoebilai Northerners sef don start to dey push drugs ![]() |
You are not ready ![]() Na every month you dey buy Hygiene maintenance - N10,000 (body spray/perfume, roll on, soap, cream) etc when no be say na inside soak away you dey sleep ![]() |
We are familiar with this line ![]() a comedian ![]() |
Buharis doing |
Since Nigeria government is useless people should start defending themselves Plateau residents should start carrying their own guns.....if 50 terrorists enter one community and they could drop 15 of them, they'll be scared to return |
niel63:Dem wan use am clean mouth ![]() Another job seeker will implement the backend as interview We know their game ![]() |
Who wants you to build a full app as interview ![]() How many days dem give you to build this ![]() |
Oga spill or splash does not define you ooo My mates who spilled in uni are making sense today more than those who didn't. Some of them are outside the country doing well. If still in 3ooL with just 5 co, there's still probability you won't spill provided you don't have more, they'll be room to add more units in 4 and 500 level ✌️✌️✌️ |
HIGHESTPOPORI:Open mouth waaaaah!!!!! |
wethebest:Chest beating mfs...Edo won't take this, edo won't take that but Fulani still fuckin you up over there ![]() |
wethebest:The same US you cry to for help, the same US you cry to, to recognise your land of the rising sun as a sovereign state and write letters to every 4 market days, ![]() Okay ![]() |
wethebest:But when Nigerians abroad win election in their own country you won't say Nigerians should stay in their own country but will come here to wail that some people won't allow such in Nigeria ![]() |
Na wah |
obembet:Leave the noise maker let him make mouth....an Igbo man won election in Lagos as a rep member in 2015.... heaven did not fall... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 156 pages)


