Sistajay's Posts
Nairaland Forum › Sistajay's Profile › Sistajay's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 (of 72 pages)
Na the smooth talking Sean Connery, he can charm me out of my under pants. |
Ah my broda I get you now, na de Lynx bodi spray effect. |
Notin dey wrong on a sista spending on a man, me I dey don am cos relationship na all about GIVING. |
All de SMART girls carry condoms. |
I don slap man for face o this na for bedroom de man just please imself forget sey me too need pleasing. It took one slap for de man to realize I am SHE who must be obeyed in de bedroom, he hasn't failed me since then. |
I wud rather abandon the child dan to abort the pikin (may the Lord have MERCY on me), if you be good Christian you no sey e dey WRONG to kill. |
Na tru, REAL men no dey cheat na cheap ignorant bum fool dey cheat to prove to imself im be man. |
We must NOT let anyone play with our mind, our mind no be like switch wey you fit switch on and off. If de man end de relationship today for various reasons and come back tomorrow and tell me make I forget everytin him talk yesterday. I for one no go forget o I go waka commot, dis man don show me im no be REAL man he dey immature. |
After two years of enjoyment with another man suddenly she don realise how she feels about you now. Abeg make you show am de door. |
@ Faketan Eh now you get my meaning, call de thread 'Northerners where una dey'? |
@ Hsmpwise Na tru dis kan world we dey now don full of nonsense, everyday you go hear despicable tins wen de happen around us. So no be news if girl of 18 sleep with 50 men, unger age sex dey high for here in England, so my broda don't be disillusioned. |
@ Siena You must comprehend somethings you just won't do, no matter what the situation might be. I will not succumb to what I feel is wrong. |
My sista dis your tori dey pain me o. As the saying goes notin go pain you more dan to see the man you love fall in love wit another woman. Between you and I your man no go rest until he hits on dis other girl. |
As for me o I never travel if I do I go send you post card. |
Wetin una dey talk for here just becos girl of 18 don do over 50 men na news for una. If na boy of 18 do de same tin una no go talk. Abeg make you go find beta bombshell for me to read. |
My brother all dis go end in tears remember sey dis woman na your boss and if you no please am well well she go sack you. |
I no dey go babalawo all in de name of pikin and I no fit use another woman eggs. |
@ Hotfunmi Na wa o, wetin I talk? I sey for me black is beautiful, meaning I love my skin I no go ever change my skin color. I said for dose wey no dey happy with their skin color fit bleach if dey want. |
Sorry o for the loss of your beloved mother. Just cherise the memories you shared, time will heal your heart. Don't forget she lives on in you. |
Me I no be bearer of bad news. |
Her appearance, personality, intelligence and den find out if she sabi cook and if she sabi do. |
If my man disrespect me I go slap hard for im face and tell him how dare he. |