Sistajay's Posts
Nairaland Forum › Sistajay's Profile › Sistajay's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 (of 72 pages)
No believe all that mumbo jumbo vodoo love, nothing dey greater than power of GOD. |
Do you know what she looked like before her countless facial plastic surgery? |
Anybodi who has ever loved will go through that process of a broken heart. A broken heart hurts like HELL, and no one is immune to it, unless your heart be stone. |
Na only when I dey emotional I dey use that kan word, you no sey word na word you got to prove it everyday. |
In fact it would be very embrassing to tell any one I dey for nairaland. |
Abeg make you go find betta tin to talk, everybodi no sey man and woman tin get it own distintive smell if you no wash am. Make you change your under pants everyday for hygiene reasons, before then make you wash am well well, you hear. |
@ 1naijaboy Well done o! now you don CHEAT, you go become a serial CHEATER. |
Tell him now is not the time to give up hope he has to keep on looking for a job. |
Grapes, banana, peaches and mango. |
I wish dis year go betta for everybodi. |
Alcohol ruins lives. |
Why would I want to ruin the surprise by finding out the unborn baby's sex. |
I go keep my papa surname name o after marriage, it says who I am. |
@ Michlin89 Resposibilities, wot RESPONSIBILIES? no be you sabi everytin eh, now you tink sey I no be woman, how I know sey you be woman. Looking at your foto you look like man wen dey in DRAG. @Yankite My brother I hear you. I don turn my back to michlin89 so she can talk to my bum hole, you no go hear from me again for this thread. I don enjoy mysef for here. |
@ my2cents Why you wan see wetin I look like? |
As a good Christian we no sey marriage na for LIFE. Sometimes the husband or de wife go decide to go do crazi tin wen go breakup der happy home. |
It is good to talk no matter how hard de matter be, solve de matta before una leave de room. |
Yes o I wud love to go shopping with my partner becos he dey very trendy, he knows all dey rite places to shop. |
Na dose wit low sef esteem no like to take foto. Me I be real poser. |
@Michelin89 Why you dey lie now? I just arrive here, every d ick tom harry don know you long before I enter nairaland. My sista abeg make you no dey jealous of me o. Take am easy. |
@ Michelin89 Hello, na the rite door, no be nairaland you dey? |
@michelin89, How i no go bark wen you talk sey you get loose toto, abeg talk loud make all nairaland hears us o. |
@ michelin89 Which one you dey talk so, our women get wide toto, you don carry out research to prove this, if you have e be like sey you miss my own, my own dey TIGHT. Besides white or black toto na de same tin. The size of toto depends on the size of de woman. |
If your girl cheat na because somtin dey missing from de relationship, make you ask ursef, why she decide to stray. Or maybe she wan play your game too, CHEATING. |
Yess o our English dey very, very bad, I don see so many graduates wey no fit speak betta English, I wonder how dey cum pass their exams. Dose people no dey do us proud at all wen dey open their mouth to speak. Our grammar don fail us oo. |
@ Smallworld You talk sey na 14 years relationship you dey and your boyfriend still humanize, na wao, me I no fit talk anytin for here, dis one pass me. |