Skipfr's Posts
Nairaland Forum › Skipfr's Profile › Skipfr's Posts
4 dose pple wen nr knw Ondo na Naija Delta. Dere s a Chevron flowstatn cald Opuekeba close to d Atlantic ocean. Na Ondo e dy |
damosky12: The law is different from the principle. Friend, God said "bring ye all the tithes into the storehouse,......if I will not open you the windows of heaven, and pour you out a blessing, that there shall not be room enough to recieve it." . My brothers in the faith, Malachi 3:10 isnt written by a Man. God did. Whether you deny it or not. It is God's principle of expanding you. Learn from Abraham (Hebrews 7:2). The issue is "can you trust God to His word?"store house na church? |
I nr blame una sha. Na only security men dy beg? NASU pple for universities nr dy beg? clerks for court nr dy beg? lecturers nr dy beg? xo y security men own com b big deal? |
Na today una dy hear abt men wen b cook? d cooks and stewards for off and onshore for one company wen I dy wrk na all male no single female. Dis is because it is a male dominated enviroment and if u go put like 8 women dere u knw wetin go happen. naim mk d cooks b male |
Msuleiman: T.b joshua is a fake and any body dat bliv in him wil join him in hell!!!seems u hv nt taken ur drugs 2day? |
May his soul RIP. |
Congrats Prof. Atsegbua 4rm Unibest and others. |
Was there at d scene wen it happened. We were told he is d bride's father. Devil ge t power sha bt Baba God pas am. May his soul RIP. |
I nr blame una wen dy criticize d Prophet sha. If e nr do una go say e nr dey do if e do una go say e do. Naija hw prsn go fit take please una? na wa o. Na God go help una |
I was watching Emmanuel Tv today and saw how Prophet TB Joshua was appealing to his Partners and friends to get jobs for unemployed graduates through a scheme in the church. 24 persons were brought forward as the first set of beneficiaries of the scheme and they are from different churches all over Nigeria. What's our take on this? |
Lets not conclude. anything is possible in Naija as long as it involves Nigeria's security. Jst to remind us too dat BH killed some Lebanese in d North |
Miracles, signs, wonders, documentary, cadbury, guinness lollllzzzzzzzzzzzzzz |
Listened to her too. She advised those dying in silence to come out and get delivered. If Emmanuel tv na scam oyibo and vip's worldwide nr go com dy stay line to be deliver ed. U wen dy wait for mtn 10mb bfor u go fit enta nairaland go com dy tlk rubbish. I nr blame una sha. Emmanuel _ God with us |
Agbondimwinnnnnn |
If u want to get d prophecies before they happen go buy mytv and watch Emmanuel tv. for those of u kids reogning insults on him I nr blame una. una neva c anytin. una parents dey feed una. una neva know wetin life be. wen una marry and nr c pikin una go go open camp for e church. If una even manage go skul n after graduation work nor dey una go go turn SCOAN to una bedroom. I nr blame una at all. those wen don c knw wat am tlkng about. Emmanuel -God with us |
Who get ears make e hear. |
Na mouth dem dey. If dem try demsef for creeks wen dy Niger Delta e go over dem. |
Pathetic. RIP. Na NYSC cos am. If nr b dem u 4 nr knw weda such vilage dy exist talkless to enta river. |
Hapi Ash wednesday and welcom to Lenten season catholics in the house. Remember its a season 4 sober reflection. |
Na only 4 Yankee u go fit do such. If u try am here OYO 4 u. Wen dem go wan sack u dem nr go remember all d sacrifices. |
MOG may the almighty God continue to bless u. Haters mak una talk na |
@Op Omeruo is not home based. he is a chelsea player but loaned to Ado Den Haag in the Dutch Eredivisie |
I nor blame most of una. una never hungry before so una nor go know hw e dey b for someone nor to c fud eat talkless of to see the one to pay skul fees. In as much as I am not supporting his action we should look at the remote and immediate causes of his action. If as dem arrest am some of us go say y e nor find work or go skul but e dey go skul nw bt no moni to pay for fees and some of us stil dey castigate am. God go help us |
This one na initial gragra. D gy go find e way out of dis case ASAP. Seun abeg d nxt thread |
I dnt tink dis is tru. If it is even tru he might hav heard dat they are cming 4 him and he wil change his location. |
Congrats oshiobaba. Mak Airhiavbere go leak black soup witout oil. Mtcheeewwwwwww |
Hypocrites. |
A tanker ladened wit diesel lost his brakes on dat same spot abt a year ago kiling abt 6 persons, and destroyng som parked vehicles b4 eventualy raming into one of d houses around. |
I guess working in d power sector s a gud 1 |
OHIEN is wat we cal it in Oza nogogo in Delta state. |