Skipfr's Posts
Nairaland Forum › Skipfr's Profile › Skipfr's Posts
Dem return d money to Delta state nr mk any difference because e go stil enta voicemail. Jst dy wait for Uduaghan to tak over from am for d maximum prison |
God giv us d wisdom so as to knw dat division s d only answer to all dese. What is Naija turning to? |
when Army slap dem dem go knw say police na deir friend. Scammers of d century |
Bad govt naim cos am. Mal all of dem go leak black soup without oil. |
True confession part 1 and 2. The forgiving heart part 3 and 4. Directed by Lancelot Imasuen |
El rufai and Farouk resemble for evrytin o. Dem go b brothers. 2 thiefs frm d same family |
This wan nr b wickedness o. This na serious witchcraft. Wetin d husband dy do wen e c such tins for hse |
Na God get power o. Hope dis s nt d beginning of militancy here o? |
Na wa ooooo. Whr Ugolor for c 20 million. I smell shit in dis investigation |
[quote author=edogram.]Yes i head it from NL that when a very hot tea drop on cassava bread it becomes eba.[/quote]una go use laf kil person for NL o. LWKMD |
Hw many days of National mourning dem declare for d dead ones? Wen big men die for plane crash d oda day we nr hear word for Naija. Dem even set panel to investigate d cause of d accident. Y d one for road different? Abi accident wen lata lead to death different? |
malc619: 1. He couldn't swim.....It is possible dat he wore his personal floating device becos u cant board a boat in an oil company without it unless if d persn don get work for LASTMA. Lol. Wen death com anytin fit happen my man |
God save ur children o. Make such nor happen for our side o. Na beg we dey beg IJN. Amen |
M M M: Opu b bad guy sha. Lwkmd |
foyeks2001: So women are now left-overs...am sure u have sister,aunties and am sure u r gonna have enuf female children...mtchewwwu dey mak my laf dey laf. Lwkmd |
Acelifted: Nonsense! going on strike because the owner of the business says he is no longer interested in your services. THIS IS ABUSE OF STRIKE!Shut up young man. |
My own na die. Actually in a chopper in one of these oil and gas companies in the Niger Delta. My intestine nearly cut o. Even up til dis time i am nt stil used to it o. |
Electricity supply to my area in Ikpoba hill here in Benin was uninterrupted for 2 days nw. They interrupted it last night and up til now it has not been restored. E better nr be tru say dem strike o otherwise........................... |
PointB: In any case Matthew Ogbonnia Idam speaks for me, and perhaps a lot of Igbos.sharap ur dirty mouth |
Fashola Rochas Oshiomole Akpabio Amaechi. Op lets also comment on the worst performing governors. I knw for sure Uduaghan wil be number 1. Its settled already say naim go dy succeed Ibori for everywhere. He wil definitely go to jail |
Thanks Jonah. Oshio dey prepare to face u in 2015. Go prepare well ooooooooooooo |
congrats to Edolites. It shows we can do it right in Nigeria. Up oshiobaba. Up ACN. |
Point of correction Op. Not landslide but skyslide. The oracle has spoken in Edo state. Who ever thought oshiobaba can win in Anenih's own ward. Oshiobaba deserves more than a governor. Its just so painful dat Jonah wants to ruin d space of the South south in the presidency. Congrats to Edolites on dis victory. Up Acn. Up oshibaba |
pls lets save her. Dats ha game plan. Nr b bad tin say naija win smtin at least. I use God beg una |
Good one sha. Hope e nor go com belike Haliburton o? |
Many of una get brain problem o. Wetin concern una concern where dem put d faculties? Who even tel una say na d Rev. Fr. Decide where dem go site d campuses? Mak una dey tlk wel o |
sanchez4eva: Torres performs lyk NEPA...On and Off but he is stil a good player..I hope he plays well this coming season because Arsenal are goin to win τ̲̅ђε̲̣̣̣̥ premiershipDid I hear u say Arsenal? My gy wake up 4rm ur dream |
Is the group more deadly than BH? We neve settle our own we wan go settle anoda man own. Misplacement of priority. GEJ tink wel o |
Soskid: I thought boko harams don't believe in western stuffs..... How come he's been treated by people that went thru western education?U can c hw foolish they r |
AK 48: If jonathan vex!e nr fit happen. Tink well before u tlk o |
He is a good player but dnt tink he can make d first 11. It wil be better for him to go on loan to a less fancied club so as to get more playing time. He is a player for the future. |

