Romance › Re: How Often Should A Lady Change Her Bra During The Week? by Smartguy001(m): 8:28pm On Jan 29, 2016 |
vicstar: how bra take concern me?? na bra I dey chop? Mumu u no dey suck  lolz...bros wise up jor...e koncern me o babes make una tells us o...  |
Romance › Re: Let Me Ask Again; Is Being “Good Looking” Now A Curse? by Smartguy001(m): 5:55pm On Jan 29, 2016 |
Hmmmmmm guy give us a break, monkey beta pass u sef...I fine pass u sef n I dey get babes steady  go get a job dat pays well n stop disturbing us here jor |
Romance › I Beta Friend A Worwor Babe Wit A Gud Heart by Smartguy001(op): 5:45pm On Jan 29, 2016 |
Well b4 I start dis trend, I must first say dis, I have gone out with different kinds of babes, fair, dark, short, tall, beauty, worwor so I think I earn d rite to talk abt dis subject mata, I wud rather go out wit a worwor babe dats got a good heart than have a beautiful one and am living in hell with her...guys wats ur opinion on d subject mata
Nairalanders let's talk |
Romance › Re: See What Boredom Did Tew Me..lol by Smartguy001(m): 5:35pm On Jan 29, 2016 |
Some wuhwuh girls here stroking dis babe as if dem make sense...  babe u try jor  |
Romance › Re: See What Boredom Did Tew Me..lol by Smartguy001(m): 4:16pm On Jan 29, 2016 |
Sumtin abt dat last pic shaaa...got me jaw dropping, PM me babe make we solve d boredom mata  |
Romance › Re: She Asked Me For 8k Only To Give It To My Close Friend! by Smartguy001(m): 3:54pm On Jan 29, 2016 |
Omo see gobe  ...singing Davido's song here mehn |
Romance › Re: Counter Thread: Types Of D.i.c.k by Smartguy001(m): 12:57pm On Jan 29, 2016 |
HateU2: Ur moniker is an irony. U get it  Try get small sense nah...  |
Romance › Re: Which Of This They Sin Pass And Deserve To Be Cut Off by Smartguy001(m): 12:33pm On Jan 29, 2016 |
deewhone: Its the heart. Anytn u wanna do is 1st conceived in the heart b4 parts of the body carry out d actions Babe PM me na ur type I dey find sinx...  |
Romance › Re: Can He Marry His Younger Brother Ex Girlfriend. Is It Right. by Smartguy001(m): 12:16pm On Jan 29, 2016 |
menabae: yea I knw... Wit dis ur face ur food go make brain die...abeg no vex send me PM  |
Romance › Re: Finally Met A Nairalander!! by Smartguy001(m): 11:24am On Jan 29, 2016 |
joliyp: Couldnt believe my eyes wen i finally met with a male nairalander.was fun and great to be with we met yesterday at a simple eatery,at first he was nervously nervous and look so shy but cute.i guess not all nairalander are bad.femi permit me to post this.tnks dear romancelander guys rocks. Pichure madamu... |
Romance › Re: Counter Thread: Types Of D.i.c.k by Smartguy001(m): 9:32am On Jan 29, 2016 |
See as dis 1 dey disgrace us, am sure is not a man sef maybe na 1 yeye babe dey do dis nonsense...anoda monkey on d run in a man shell maybe...na so ur member be abi...  |
Romance › Re: Why You Should Marry A Working Lady by Smartguy001(m): 8:59am On Jan 29, 2016 |
Working class or not is not ma business...  is she a good person a wife material if yes if she like make she no go skool sef I go marry her... |
Romance › Re: Guyz,Have You Ever Been Sucked?Share Your Experiences by Smartguy001(m): 8:42am On Jan 29, 2016 |
I have experienced it many times der is nofin special abt it...  is jst over rated jor |
Romance › Re: I Don't Enjoy Intercourse With Hubby. by Smartguy001(m): 12:24am On Jan 29, 2016 |
Sarona: No, We were both virgins. Ehn if I hear say u b virgin....anyway back to d question talk 2 him n let him know ur sexual preferences..it will help both of u, not jst u...but make sure u make him happy first o, cook korrect food wen him dey really enjoy or anytin dat makes him really happy b4 u table d mata...Gud luck |
Jokes Etc › Re: Do People Really Go Shopping Looking Like This? (funny Photos) by Smartguy001(m): 9:10pm On Jan 28, 2016 |
Where u see all dis kind pics...gross  |
Romance › Re: How Do You Cope In A No Sex Relationship? by Smartguy001(m): 9:01pm On Jan 28, 2016 |
semasir: Not all babes love sex.....yiu always attract your kind Mr sincerity...leave me nah, make I dey nak dey go jor...see me se wahala, d babes kips asking for more sef wen am tru |
Romance › Re: Please Help Me, My P*-ssy Is So So Wide. by Smartguy001(op): 8:57pm On Jan 28, 2016 |
flokii: from ur post, I can see you av no respect for women
and you came into this world through d pvssy of one... smh D one I came tru has respect, but dis one no get at all...Is unfortunate  |
Romance › Re: Please Help Me ! My Wife Always Insist On Making Love In The Dark by Smartguy001(m): 4:03pm On Jan 28, 2016 |
Realwvn: My wife always wants to have sex with the lights off. We’re talking complete darkness. Every time I try to turn the lights on, she asks me to turn them off because she ‘can’t get in the mood’ with them on. It turns me on to see her body during sex, so I’m getting tired of this arrangement.”
We have been together for four years and it is starting to get on my last nerve, i have tried to have daylight sex with her but she insists we use a cover or something, I love my wife but I am starting to think she is hiding something
I love my wife and I have been patient for a while, I just can’t take it anymore as my curiosity wont let me rest…. has anyone experienced this before? Please I need your matured contributions
http://www.naijanewsrave.com/please-help-me-my-wife-always-insist-on-making-love-in-the-dark/
Lalasticlala Guy u be mumu abi watin sef...so u no fit shawa wit ur wife or both of u jst b naked in d room, anytime u won do lite most go off, some of d reasons we encourage testing b4 marriage...watin u talk again ur wife na lie u dey joke |
Romance › Re: Please Help Me, My P*-ssy Is So So Wide. by Smartguy001(op): 3:58pm On Jan 28, 2016 |
Sunnymatey: Dis one pass me talk. Well abstain frm mastubation for 10yrs maybe or is the elastic worn already?  |
Romance › Re: My Boyfriend Started Acting Strange...help! by Smartguy001(m): 2:26pm On Jan 28, 2016 |
Europija: ....he blocked my number but he still write me on internet n calls me Did u ask why he blocked ur number...? |
Romance › Please Help Me, My P*-ssy Is So So Wide. by Smartguy001(op): 2:22pm On Jan 28, 2016 |
Please help me, my p*-ssy is so so wide. There is no soap, cream, oil I have not used, I have even sat on hot water, still no way. I have done everything there is.
The last resort now is that I went to see a doctor, as he asked me to lie down and open my legs. As I did, he screamed and asked me what happened? Yes it’s that bad, my p*-ssy is permanently open.
The lips of my p*-ssy is so black and ugly, if I am urinating it’s like shower pouring. I don’t even want to talk about s3x because it’s very very bad, even the guys complain. You can’t even give me a head cause all you will be seeing is a deep hole, I am so ashamed of myself and the life I lived. All I did was 4ck big d(cks, all my s3x toys are so massive, I put different objects inside of me. I have used a pestle that comes with motar to m*stu.rbate before, I don’t know what happened to me and my s3x life, I became a freak, even my anus can’t grip anything again. I’m so scared that I might end up a l3sbian cause no man can enjoy my body anymore. And I don’t have N4million to travel out for a surgery. Please I need serious help. How do I go about this? Please please help me?
- |
Romance › Re: My Boyfriend Started Acting Strange...help! by Smartguy001(m): 1:45pm On Jan 28, 2016 |
Europija: ....he blocked my number yesterday U have d ans wit u...  move on, sori n take heart...not every relationship will hav a happy ending |
Romance › Re: Girls How Do You Cope In A No Spend Relationship by Smartguy001(m): 1:36pm On Jan 28, 2016 |
octopusfreaky: not all girls,,,i dont depend on a guy for money... Lolz.... u sure?  |
Romance › Re: Guy Blasts Girl Over "Good Morning" Greeting by Smartguy001(m): 10:29am On Jan 28, 2016 |
|
Romance › Re: Multiple Personality by Smartguy001(op): 10:23am On Jan 28, 2016 |
Monalisa185: Lol...I wasn't hiding, I just took a break from NL...I saw your mention on that thread...I didn't want to resurrect the thread again Lolz dat guy sha...him no know say b4 Abraham Bros J was...  make him take time o |
Romance › Re: Multiple Personality by Smartguy001(op): 10:20am On Jan 28, 2016 |
Monalisa185: Lol....use knife help me cut am abeg...me sf tire  Go ans dat guy wen travel all d way 4rm whereeva...come nairaland kom hurt u  |
Romance › Re: Multiple Personality by Smartguy001(op): 10:17am On Jan 28, 2016 |
Monalisa185: who gives a bleep bout their online gender, no one...no one does Monalisa185 u finally come out 4rm ur hiding... |
Romance › Re: Multiple Personality by Smartguy001(op): 10:17am On Jan 28, 2016 |
Monalisa185: who gives a bleep bout their online gender, no one...no one does Monalisa185 u finally come out 4rm ur hiding...  |
Romance › Multiple Personality by Smartguy001(op): 9:56am On Jan 28, 2016 |
Some ppl 4 dis nairaland dey baful me o...dey start up being female afta sumtin dem go jst turn to male den lata again female...abi say gender dey change 4 naija...  Who is deceiving who  |
Romance › Re: How Do You Cope In A No Sex Relationship? by Smartguy001(m): 9:41am On Jan 28, 2016 |
semasir: Relationship is not all about sex.... Na una type babes dey always dey cheat on...because u no soji  babes love sex n datz a fact... |
Romance › Re: How Do You Cope In A No Sex Relationship? by Smartguy001(m): 9:38am On Jan 28, 2016 |
semasir: Relationship is not all about sex.... Tell me watin we go dey do nah...?  |
Romance › Re: Am 18 And My Girlfriend Is 17 And She's Pregnant For Me What Shall I Do by Smartguy001(m): 5:42pm On Jan 27, 2016 |
Omo see gobe! 18/17 wen u dey do watin u dey expect to b d result...trophy abi watin |