Snoopz's Posts
Nairaland Forum › Snoopz's Profile › Snoopz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 74 pages)
Make banana investment start tomorrow, Nigerians go still invest |
Awọn werey, any youth wey raise 50m, go be on efcc radar becos bubu don call us lazy youths |
Before the indirect, make Dem organise small debate make we see something |
How many people you wan jail? |
Dowen do pass this one sef, lasg go soon open am since Dem don release statement. Nonsense |
So how much did they paid for this rubbish? you're talking about betrayal in Nigerian politics? Hello are you alright?? If to say we dey alright for naija, why won't we support osinbajo instead of tinubu? |
When ever I see gamblers wey dey addicted, i no dey move near Dem o, i only bet when the money I have is more than sufficient untill the next certain credit alert will enter, some days dey wey be say i go see code, i go load, but them i will remember the ones you don dey stake e go kuku spoil nooni, y don't you rest till weekend, naso i no go bet for the again o |
That aepb Sabi say those ministries don include aepb in their budget, nd Senate don approve am, but someone is sitting on the allocated fund. When they're finally arrested, they will kuku grant them presidential pardon las las |
Imagine person wey resign becos of political interest in 23, Dem con go use consensus give another person mandate, no be one chance be that? ![]() No wonder emiefele and malami never declare |
News everywhere, na make person dey use him sense digest news be dey new way now |
News everywhere, na make person dey use him sense sense digest news be da |
Because he dey hold bible? Ask him what happened to gaddafi na Since you believe holding a Bible means your holy than thou |
If getting a house will make your aza enter debit mode, wey you go dey relapse in other house duties as a husband, if your mama no dey complain, siddown o |
Happening for 9 years, and there is no preventive measure for una head to correct that? |
Nice one. No go use drugs o, na natural better o |
Pls remove that last one, you can't trust any politician in Nigeria |
Happy days indeed |
After graduation, Nysc 38k... 33k plus 5k monthly stipend After nysc 30k |
Donaluta:Leave am na, when primaries come, if he no resign, him name no go dey ballot atall |
West2019:An elected official is different from an appointed official, only political appointees are to resign, na why malami and emiefele never declare despite the publicity that they're gunning for another post, and if na mẹ dey their position, i go think twice because leaving a juicy position for another post wey no certain can be catastrophic o, atleast Dem go dey collect money until dey resolve that electoral act they're trying to remove |
Osinbajo dey meet senators, Tinubu don meet apc governors, dey meet past speakers and deputy speakers of Lagos, na primaries I dey wait for ��� |
You still dey hope say that your abusive partner go change Abi, The dead woman also hoped her husband will change, now she is already inside 6ft |
Eye service govt |
Gedoni without beards looks more matured though |
Where the security unit? Dem don go church? |
There was a day I got to their terminal in oshodi, we lineup for more than 3 hrs on the ajah line waiting for bus coming back from ajah to load despite other buses just there , so me and one guy went to ask one of the staff, that one dey say buses allocated to ajah can only go ajah as we can't tap from buses because they have their own location despite the fact that we can see the buses with no passengers, when 7pm knack naso I carry my body go tag bus going to ajah |
Once those inmates know what brought you in which they will eventually find out unless you're in protective custody, they will met out the punishment just they way you did |
20 yrs old nigga aspiring to blow We're not in normal times |
You're lucky she is even Telling you the Truth, others will milk you |
I still don't understand what a rich woman is doing with a poor man in the first place abi na the case of once a rich man now struggling, that the women now japa, i think the latter is the case |
If he don score na Another story we go dey hear, Àbeeg make una rest Vic did his best, we no qualify because of technical foolishness |
Rotimi amechi won't see this company to supply the surveillance system the trains need but he will gladly give a father mother and son company |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 74 pages)