Snoopz's Posts
Nairaland Forum › Snoopz's Profile › Snoopz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 74 pages)
Why and how will a single person have access to these enormous assets and money without someone flagging him for corruption In the agency or something acting as check and balance? How ![]() When effc now catch him he will high a high profile lawyer or bunch of SANS to defend him and he will get a slap on the wrist bail Welcome to Nigeria |
Can someone remind me, of how much ministry of aviation tok as budget allocation and how much was allocated to the airport in Abuja for cleaning, fumigation and whatever they call it? Well we don't even know the amount so the money is down the drain, gone!!! ![]() |
chiommy123:There is nothing wrong in not feeling comfortable in another church, na your choice... but do you have to pull your husband out of his own church if you can't leave your own church for his? Afterall I know a Muslim man that married a Christian lady, they've given birth and they're coexisting peacefully, na people wey dey call the same Jesus con get problem nawa o |
BigBelleControl:He is only looking for an excuse... why can't he go for evening mass? if he is in a local place, I'm sure the mass won't be starting by 7 or 8 probably 9 or 10. While if he is in the city, masses are up to 4 in a day on Sundays, so na just excuse to avoid church. |
If this � touch you for early morning, your body go do worto worto o |
Order from above don settle am before the panel even start ![]() |
She don dey advertise since she dey house wey she go dey in front of camera dey off cloth dey show Toto and yansh Didn't take her long after leaving the house to sell to the highest bidder... Nice one nice one |
no be everybody wish to be house maid o, na condition make fish bend. why are you angry or sad your maid made way for her self? @32, she made a wise and bold decision to win the heart of the man at the top of the food chain, I salute her courage to secure her future as far as say no be your husband she collect, abi you wan make she die as house maid ![]() move on lady!!! and remember to call her mummy wa not maid again |
Write story and go the point, which one is canopy bla bla bla |
Be sure you really love her or it's just because you want to love someone and you're seeing her almost everyday, if the latter is the case then it's infatuation. Give it a little more time and see how it goes |
Na small thing dey vex Nigerians now... Make the guy sue him and his family make he use the money take care of him self |
Ceec don give birth? Abi who dey suck her boobi, the thing don less o |
Ebora oru is old and active in Nigeria unlike bubu and our next president tinubu, traveling abroad for medical check up all the time That one no do me o, na my tax wey bubu dey use fly upandan dey hold me |
See him forehead like stone |
You wan make he go down make him no fit stand up again? If any party pick this old man as their candidate Dem no well o |
Goan tell inec, just so you know, they can't touch him |
Wike go freaky una aza ![]() |
This one sef fit be arranged one Na only you and the CEO dey sign? |
We get choice? No get government wey dey listen we get o |
I'm tall so I don't know what you're talking about, but my short felas should feel threatened |
I'm now convinced inferior materials used in that gerrad building caused the sad event I mean look at these building bigger and taller than that of gerrad and they're are still standing tall, |
Using money to destroy money and we're borrowing day in day out, Is this a country? |
Oga o, why you go dey borrow 3k online, no family or friends, to help or even dash you that amount? If so, change your circle o |
ToTal BS There is no way his father was related to the saga Na scope to gather sympathy and cashout |
Order from above made the police release him Now people are dead because of the order from above I hope the real perpetrators are caught and punished and not the fake perpetrators we will see in the news paper and released behind the camera |
Make we no lie, this babe na hoe Normal normal, first year students no too dey sharp like knife this babe don sharp pass guillotine |
November 29 2021, wetin be today's date? |
Soft work, retiring senior officers go carry 1 vehicle go home There is this man that I know who finished as an assistant director in fed min, old man just dey cruise his Hilux |
Atleast she no go house come back home empty |
Them for bring these precious kids to Nigeria taking into account the amount of pastors we have in Nigeria Science is wonderful |
From Tonto to janemena abi way is her name to tiwa now Regina and jaruma Fear woman o |
Your village people don delete your number from their register. Congratulations |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 74 pages)

