Snoopz's Posts
Nairaland Forum › Snoopz's Profile › Snoopz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 74 pages)
Well she didn't deny In short kpo kpo no lie |
Mtn dey ment, na 1mb I used from 10 to 3 yesterday or what, Dem no rate me atall o |
by 2025, may God punish una papa
you think say the rate of unemployment no go rise too by that time so make the unemployed dey drink garri till den |
You no try o na ffk news you dey give us You want to fucking se yeye mi? |
The rate at which this thing is goin in ilorin esp I won't be surprised the day I will see some1 I know Tho I've read names I know wella |
They won't tell us how much they will spend during the course of this scam Na after money don enter individual bank accounts Senate go summon because them never get their own share, once they get their own, boom they will off the mic like they turn off akpabio's mic Then our body go calm down again |
In a private institution, you for don collect first when you Sabi say Dem dey Delay salary till around 10th or thereabout |
Before you go fit burn yourself that one mean say you Don give up And na person wey giveup fuckup |
[quote author=madridguy post=106710689]Brother Ndubuisi Paul it is not good enough saying what your clients houses looks like on an online forum like this. It is like exposing their privacy and you can be sue for it. If possible delete the names mentioned. No need to delete anything these guys he mentioned are always flaunting their wealth and houses online |
omo x1000 |
this one just enter Lagos |
She should leave her church members then Because I'm sure she is richer than majority |
How many times I wan call attendance today? |
I was about to say Lagos - ogun Both parties won't do that road o |
But the alleged fans no get iPhone 13 to their own name |
free2ryhme:That one na school for the poor jaare, buhari, Lai mumu malami saraki, abdulraman El rufia Bala Mohammed and so many others no g carry their children go Ile kewu but na abroad Dem dey study but na the ones that will die for the politicians go carry their pickin go Ile kewu That religion is only for the poor, even if saraki gandola Dems go Ile kewu, no be thieves Dem turn out to be? |
Imagine someone with 8 fucking children, what do you expect even though that flogging part he supported na script |
Sebi Dem say she don disable her social media accounts say Dem no fit find her She don come out again ? ![]() |
Mumbai prison service attendance sheet prison officer: Ouzama flat headddddd Ouzama flat head: present sirrrrrr |
Dem don catch shaggi on this one ![]() |
And where I dey and I wan pee if I never finish my drink I dey carry am go rest room o unless I can still hold the pee till I finish d drink Na only you like your self o even family sometimes dey Bleep up |
How is this news for God sake Abi naira don rise against Dollars? |
na ffk weh no get shame Reno take serious |
We all know that george full name emeka george |
Them dey beat her like say Dem don toast her before wey she no gree See their teacher in white looking at them doing nothing, even the school support that kin beating... Omo that girl just dey go Ile kewu to fulfil maybe her family's wish, she no even cry or shout, back den if any body beat me like that wey no be say I steal, kill na me and that person go visit hospital o |
India's prison inmates attendance sheet Officer: Chineduuuuu!!! Chinedu: present sir Na dem |
Na dis one Dem dey call Sleeping with the enemy Kia |
To test this weapon on real enemies go dey hungry Dem now |
Na borrow borrow go full am and assuare you assuare you e go dey talk |
Na attendance I con mark for names Attendance successful |
We no Sabi her before she enter house, why we wan con Sabi her life and movements now Las Las na GoFundMe go end this story |
we want borrow money to pay money wey we borrow so the plan was to borrow to able to pay a loan this next one too Dem go borrow to pay back the money about to be borrowed to offset loan payment naija no go kill us |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 74 pages)
