Snoopz's Posts
Nairaland Forum › Snoopz's Profile › Snoopz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 74 pages)
Them carry this one go learn for abroad at the age of 15, She come back turn leabian ![]() |
Africa still dey learn |
This man just dey use them catch cruise, Those guys don't know the meaning of the word politics and government |
With the way Putin and Russia dey go, na self destruction Dem dey head to o |
She be woman, see bumps as a result of severe shaving ![]() No be small money this man go dey use to keep up her charade |
Nice one Pls don't end up like dimeji bankole |
Of all things wey sweet na the one wey Dem don pluck dey enter your eyes You go soon learn |
This one no Sabi as e dey go, you follow man go dubia wey no be say na you pay your ticket and others then it is time to pay back in the only expected way which is sex, you say no... Bros no be father Christmas o Nice one bro na tit for tat |
Your country no allow stuff like that you go dey watch am for class wey be say Dem don recruit students as spies Na students messup, teachers sef collect ![]() This kin level na @home Dem dey run am under duvet, with device on airplane mode abi anyhow sensors no go pick anything |
PhD and you're still considering police? no be so o |
not new, welcome to Nigeria, one happened to me in Lagos, I applied, did the exams well, only for me to get information that I failed then I asked my connects wey I think say Dem sure atleast we thought naso Dem dey Tell me say kings, house of reps, chairmen, politicians list Dy and they have to consider those list first... all I know is one day one-day we go cashout |
see this relationship thing, na two way street, give and collect ni, but since you be mumu wey dey consider love for this Nigeria nwey you never marry her, you go chop breakfast Las Las ni |
Germany o... career wise, Germany is still the best but a club at Dubai especially when you're not from Dubai can be raided any time and you will always be at the mercy of your friend because one way or another your decisions will have to insert and accommodate him before you can make your own decisions |
the remaining percent will go to people we already know, politicians with the fattest accounts and that's is how Nigeria will continue to feed their family untill the end |
everything just set as she study law as her in-laws dey head appeal,
naso power and positions go dey rotate in between the leaders |
Davash222:na benefits spoil everything, you dey send 200k to gf and not mummy or daddy |
things don dey expensive � |
no wonder baba cross carpet to apc, he saw that pdp couldn't save his sorry licking ass just to stay out of prison he had to swallow his own words ffk I hail o |
what took you so long to respond?
we Don Sabi your response before, Even if dem put gun for head |
imagine a country with all the resources and she is planning to give roughly 30-40 millon living in abject poverty 5k each for what exactly? when officers will trim it down to maybe 2k5 or even 1k5 |
just like mr macaroni, ffk no get shame |
Numerouno94:I think say na only me see bumper accident make she go Lagos ibadan express. Her fans no get range money o |
Usual Developer wants to impress his villagers as december don near... Expect more |
good |
If this is true OBO this stuff no fresh na, after your donation, you wan mess up good work? |
More like they've used thugs/money to silence those that could/should questioned them |
See how comfortable he was changing the topic from the dead scores in the toll gate to the cops killed in the wake How do this men Lai and adesina go to bed at night or even pray that is if they do?? |
Na this kin woman dey make person think twice before cheating, she stood by him in his darkest moments but if na iPhone geng, Dem for don tear race by now |
They're back... Be careful |
I swear Dem suppose shift this signout stuff to when graduating list is out You go wear signout still faill again |
If raiding a Fed cj house can be denied, I'm only sorry for those that will suffer for the truth |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 74 pages)