Soberdrunk's Posts
Nairaland Forum › Soberdrunk's Profile › Soberdrunk's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 256 257 258 259 260 261 262 263 264 (of 290 pages)
FROM THE KISS SEF DEM SUPPOSE DON KNOW SAY NAH VIOLENT MAN!!! ![]() |
chai chai!! Make dem just send this guy come my side 4 punishment, since he like to slice, i will give him my special "samurai" treatment, i 4 describe am but i nor wan spoil una day ![]() |
I dont support stealing but when you steal from a company like MTN that robs people blind everyday then you are a hero in my books ![]() |
CHAI!! I don die!!!230-290k and i don promise like 9 different hot girls, houserent is around the corner, cars need new tyres! Apple una nor try oooo! Shebi una 4 wait till next year b4 una release am[url][/url][url][/url] ![]() |
victorazy:You my friend!! Are a very smart man!!! You deserve a cold beer for Understanding!!! ![]() |
Quick question! Abeg which 'adult' dey use BODMAS for his or her office today? Last time i heard BODMAS or needed it was in my school exams many years ago........ ![]() |
............. And who is the "successful" person that gave us this information and what are his/her achievements? ![]() |
Hahahahahahaha!! What is truly happening sef? With the thousands of crusades going on in Nigeria, these people nor get who go carry dem go? These guys nor get older brothers way go give them "MANUAL RESETTING"(HOT AFRICAN SLAP 1three times daily for 7days)? No loved one to buy scnapps and kolanut go apologise to village juju? We dey look this guys dey laugh, like play like play their ministry don dey expand ooo!! Women sef dey find am funny, i pity una!! When dem start to collect man 4 una hand na him una go wake up, man way don dey scarce before............ ![]() |
cana882:Ayaff vex already!!! Abeg u get efcc contact? |
I have heard different stories of how UAC is shortchanging customers in their 'gala' product but i didnt believe it until tonight, i bought gala on my way back home and when i took the first bite it tasted like stale bread, i opened it to discover the so called 'sausage' didnt even get half way in the roll, UAC CANNOT CONTINUE TO SCAM NIGERIANS, WE CANNOT BRING OUT OUR HARD EARNED MONEY IN THIS HARSH ECONOMIC PERIOD TO BUY A PRODUCT AND NOT GET "FULL" VALUE FOR OUR MONEY!!! THIS MUST STOP!!! ![]()
|
why baba come pose with am like say nah "olympic trophy"![]() |
NO PROBLEM!!! AS LONG AS YOUR PAPA NOR GO COLLECT 1 KOBO FOR UR HEAD AND HE GO STILL SPONSOR THE WEDDING AND HONEYMOON, IF YOU LIKE SHARE UR NUDE VIDEOS ![]() |
Hahahahaaha! Freaky husband ! Golden shower lover ![]() |
JoyChinwe22:First of all the word 'rape' doesnt exist between "husband" and "wife", secondly i hope you are aware that "sex" is one of the "major" duties of a 'wife' thirdly" some women like to use sex as as leverage against their husbands and it isnt right........ |
If he set now, nah innocent witches for village way dey drink their blood jejely dem go blame!! What a wicked world..... ![]() |
Rape is not a laughing matter!!! But i can imagine a wife going to a police station in Nigeria to report that her "husband" raped her ! Walahi NPF go lock her up!! Jokes apart, i feel rape in marriage is the fault of the wife(feminists make una calm down), how can a man spend his life savings to marry a woman and she keeps saying "am not in the mood", even the holy books tell us that a woman 'must' not deny her husband......... |
OLORUN MAJE!!! Ordinary chest hairs way one fine babe way i dey toast get, i run!!! talkless of biblical goatee'! Abeg i like my women very "womanly" |
HELL HATH NO FURY................ |
FOOTBALL OR BASKETBALL? ![]() |
Good good!! Unity is what we need!!! |
Hahahahaahha!!! Some girls nor dey even collect 1000quid for "shortime"! Duncan why u dey fall ur hand ![]() |
![]() |
CHAI!! SEE AS SHAME DEY CATCH ME!!! A WHOLE NIGERIA NAH HIM PLANE DEY CARRY "AID" COME DROP LIKE SAY WE BE WAR TORN COUNTRY LIKE SUDAN OR SOMALIA AND SOME "SHAMELESS" MEN AND "WOMEN" WILL BE WALKING AROUND CALLING THEMSELVES 'NIGERIAN' "BILLIONAIRE". MY PEOPLE SAY 'IF YOUR PERSON IS PUT TO SHAME AND YOU SAY YOU ARE NOT ASHAMED, IT IS OBVIOUS YOU HAVE NO SHAME............ SHAME ON ALL THE NIGERIAN BILLIONAIRES, YOU LOT ARE A SHAMELESS BUNCH!!! YES I SAID IT!!!! |
Why the guy eyes come dey shine like smoked tilapia?? |
She dey practise wetin she go do dat night and till death do them part......... |
Oju ole!!!! |
Lagos dey try oooooo! See as recue team be like 'Yankee movie', If you get accident 4 Portharcourt, boys go first rob you well, empty all your valuables......... |
FFFFFFFFFFFFFFFFFFFFFFFFFFAAAAAAAAAAAAAAAAAAAATTTTTTTTTTTTTTTHHHHHHHHHHHHEEEEEEEEEERRRRRRRR!!!! I SWEAR IF NAH DIS GIRL GO SHARE "666"(according to xtians) for end time WALAHI I GO COLLECT 6666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666 666666666666666666666666666666666666666666666666666666666 666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666666 666666666 6 666666666666 |
![]() |
Hahahaha! No show, highest sallah meat and 1 dansa juice(small pack) each. If nah our former oga, dem for use Rang Rover finish service...... ![]() |
chidozieikeji2:On behalf of myself and all the 50cent fans in Nigeria and around the world I congratulate your friend, he is a true survivor....... ![]() |
Wow!! Op are you trying to confuse us? "39 bullets" and "39 shrapnels" nah the same thing? You made it sound like he collected "39 bullets" to his body and he doesnt walk with a limp" ! Small thing i 4 just run join the church ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 256 257 258 259 260 261 262 263 264 (of 290 pages)
FROM THE KISS SEF DEM SUPPOSE DON KNOW SAY NAH VIOLENT MAN!!!
chai chai!! Make dem just send this guy come my side 4 punishment, since he like to slice, i will give him my special "samurai" treatment, i 4 describe am but i nor wan spoil una day 
