Starboytwo's Posts
Nairaland Forum › Starboytwo's Profile › Starboytwo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 213 214 215 216 217 218 219 220 221 (of 267 pages)
ChrisKels:pls don't hate this guy, if you gonna hate anybody, you know who to hate... Abeg edakun |
Na bible study we con do here today... |
YusufTheGreat:Yahoo boys don't beg for sub money, maybe 40k dollars Sha, not mtn sub... Pls don't embarrass Yahoo boiz |
Make this one no bite person |
This is what terrible means |
If two weeks worth of rain fall for Nigeria, I hope the country don't Wash away.... Hmmm |
Naija police no dey always fine, always black, oily and looking malnourished.... Awon wahrah, Dem carry me yesterday... Me and my boys returning from a fresh cut, literally grabbed us at "iba lasu road and took us to anti-cult charlyboy gbagada... The place was a market, "carry boys, threaten them, collect money" that's the job... From 2pm, we left there around after-8, after many interrogations, threats,advice,law,politics,jokes, football etc.... Me- but oga u don search me, u no c anything, tattoo I no get 4 body, oga I no do anything naa, u just carry me since morning, since 3 na him I don dey here... Popo- mtcheeew, you are a criminal, a cultist, why you no go to your house as you leave school, you dey go your friend place, means say you have commit crime in your house and on the run, where your id card, hen, how do i even know you are a student, or you have been rusticated, infact write your matric no here, we will investigate you... Few hours later Popo - Night don dey reach, make 3 of una bring 20k Me- haa oga abeg, we no get money, blah blah... Popo- I don talk am, na cell una go sleep tonight, una go dey here till Monday, then I'd charge you to court... SAN!! I say SAN no fit comot una for here... Me- oga abeg, me I don tire i won dey go my house, you know say our place still far, see where una carry us, he far na Oga... Abi una go carry us back ni? Popo- ehn we go carry una, you go climb my back, abi you blind when I dey give driver him money, see make una follow una self talk if una won comot for here Me- but oga we be NIGERIANS na, when we no be foreigner, make person no fit just Waka for him street again, nawa oo... And dah one no pure ooo, e no pure at all Mtcheeew- I think say una serious self, mtcheeew, comot for my front, I think say you nor well... Later Me- oga, na 5 k we go give you ooo, I swear na all the money wey remain for our hand be that.... Shay you go give is account no? Popo - account wetin? Go outside ( gives direction) u go see paga office.... 10k ooo, make you know go waste your time... I gave him 5k, he changed when he got the money, just like a big bros and we started charting normally.... Bought orange, we all shared.... Me - but oga, we no do anything na, see as that 2nd oga just slap me dat time... Popo- u self ur wahala too much, why you nor carry id card... It's MANDATORY to be with your ID card... If you had SHOWED me your id card I won't have carried you guys... Come it's getting late you guys come be going... He gave us directions and how to beat the hold up.... And that was how I spent half of my day with the police yesterday... |
This is terrible.... |
Odion Ighalo the rejected Stone, now the cornerstone... We are even begging him to rescind his international retirement.... |
At least una go leave omolomo alone for nairaland.... It's no rocket science that she is the most hated in NL.... I've never voted in my life, but if I'm gonna vote it's gonn be 4 her... Reason- everybody hates her... |
Have they kill him back ![]() |
One guy said they keep it natural in Malawi ![]() |
stanliwise:haaaa I just see your phone now, hen he Bam pass my own small, only small ooo, u get mouth... |
stanliwise:mtcheeew baba go sidown oneside abeg, no be dah one dey do me at the moment... |
MetalJigsaw:me I wept inside.... Every Nigerian can relate, baba thank God say no be Dem southi do us this thing unless all of us no go fit dey online for months, or Ghana Dem, Gustav25 ND friends go too skin us.... |
Thank God for oga forgiveness,na so we go chop Bobo wey oga chriskels drop for us, local man is bewildered Meanwhile what is onyekuru doing there?
|
Tiny waist ![]() Wetin local man no go read for nairaland.... |
Go into the lecturers office and challenge him, if he tries to do anybow, drag his cloth, call him ole, gbomogbomo and other despicable names you can think of... Then tell him that is your dream girl and planning to marry, and next time he dare looks at her he is dead... And if he tries to fail her, cuz you know your girlfriend Sabi book, tell him after you kill him finish, youd assassinate his corpse....kpom, he finish... |
Pls what is raw? Gernot rohr, or WWE raw ![]() |
stanliwise:10 mb, smh 4 you.... Small phone lol, sorry oo mr big phone.... I dare you to post a pics of your phone.... I double dare you sir...no offense, I'd just like to see your phone... |
In normal climes the man would have resigned, but THIS IS NIGERIA, we just dont do that resignation shi.t.... But the man Bleep up Sha, he got caught and should face the full wrath of the law.... After all EFCC dey carry "iTunes boys, one guy na only $50 him don collect all his life yet them give am 5 years.... |
Na them Sabi, whatever the north likes they should do with their lives.... As long as the religion still maintains a center stage in their activities, then Almagiri is there to stay..... Rubbish North... |
stanliwise:which trouble? Abeg jare.... Na gun we go use scatter their hideout... Dem dey mad... |
Realslimshady:that's why we are helding on to their Osama bin laden now, why do you think we have refuse to release him.... They can't do anything as long as the man is in detention... All they would do is carry banner and cry upandan and chop small bullets here and there if Dem misbehave.... |
Mummymahdi:so you'd rather have another "Shiite Haram" abi.... After you people will be cursing the Government, ok.... Their shite oga is a threat to the country..... A RED FLAG THREAT... |
I would like to marry a "mushin" girl ![]() I'm yoruba but "Oha soup" would play a major role in my decision.... I would do an "Oha soup" competition for all my babes, as long as you are Dark, dimple, white teeth, and mildly temperamental then you can collect form.... I hope an Omolara or a Tinuola wins though.... But that "Oha" soup na must... |
delerx:if the ibos are supporting them den we have no choice but to kill them join.... Mio Raye wahrah rara... I watched a documentary on Boko Haram and this is how they started, like those shitte modafu.ckers.... I REPEAT KILL THEM ALL.... |
Someone will say Beyonce is originally from ilesha now ![]() |
Let me modify it, everyone who commented on the first page should constitute the first batch.... I have my 100 naira already.... |
Kill of these shita people, na so Boko Haram start.... Nice one nipping it in the bud before it escalates.... If Dem come again and start any rubbish kill them danu danu.... I'm damn sure the police can't just start shooting indiscriminately, those shita people get big problem... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 213 214 215 216 217 218 219 220 221 (of 267 pages)



