Stegomiah's Posts
Nairaland Forum › Stegomiah's Profile › Stegomiah's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 (of 53 pages)
DIS UR QUESTION HARD OO, i dey come, make i go ask google! |
Maka y, i will sue dat peson 2 court, i shuld be d caretaker of ma own kids, u can only discipline ma child only if i permit u. |
NONSENSE! Buy lacasera nd gala, den put on ur earpiece nd listen 2 tonto dike nd omotola's album, bet u'll av a gr8 journey. |
THERE'S NO NEED FOR OBAMA 2 DETERMINE HIS FATE, WE'RE TLD D WORLD IS ENDING 2MAO, IF POSSIBLE BRO, CATCH THE LAST FLIGHT 2 NAIJA NAW COS DATS WIA U BLONG |
How she no go win; pop singer na 4rm America, owner of d competition America, dey held sum minutes silence for d dead America kids as if say yakowa nd Azazi no die for naija, or casualties no dey occur all over d world. I trust naija we no dey carry last, na 52nd position our babe carry, same wit super eagles position in fifa rankings, she no try? Atleast nairaland asked us 2 vote for her, nd am sure ma vote was counted! |
Wu dash am, I fine pass I'm jooor! |
PRAY FOR NIGERIA! Wen will all dis end? |
Good innovation! |
An opportunity for dem 2 steal! Awon ole, barawo |
Very sad; don't forget 2 pray 4 ur family members, ember demons @ work, can't count number of deaths recorded on dis site, dis month alone. Devil is a liar, we shall overcome nd make it 2 2013. Wetin 2012 still dey do, abeg cum pack ya load jahwe! |
Funny couples |
Tanx OP, nobody will spoil ma christmas, calabar; always bubling |
Derenle and parties! D guy neva learn, dey slapd im fwend of recent, can't wait 4 his. |
Kidnapping now d trend of d day. Making fast money! |
"A prophet is not appreciated in his own land" (bible) Even d former president of Ghana came 2 meet tb 4 prayers, during ghana's u-20 worldcup wich dey won. Am not a fan of tb joshua, but I do take his prophecies serious. Cos dis is not d first time, not even d 10th time, pls take I'm cwios oo, biko! |
God @ work. Wow! Choper catch fire b4 reaching ground- no room 4 escape be dat, dey shuld av seen d signs after taraba state governor escaped death. Let us all start using d moda4cking roads una refuse 2 repair, cos if una politicians shuld try 2 flY;... Sha prepare ur will. |
Guy u don't know anytin about football, footballers dey richer dan ritualist masef, its non-debatable sef, u neva listen 2 2face song? Guy shine ur eyes wella. |
'my taste have always been a slim and tall lady nd fortunately 4 me, i married 1, she started increasing in size after she gave birth 2 our 1st child, i cald ar nd said hey babe; watch ur weight, but smhw she ignored it nd stated growing faster, nd more lazier, she just sits down dia wif d tv always complaining of being stressed off, its not easy 2 take care of a child..i tried 2 understand, but d spark we ad, d flair i av 4 ar was already reducing, her weight pisses me off, now i hardly take her wif me 2 occassions i'll rada go wif my female fwends cos she's no longer my taste''. one way or d oda both couples av changed, now if she catches im cheating, u'll say men are wicked, but its all ar fault, he already advised her 2 watch her weight, change is d most certain tin on earth, so d topic shuld be y do both MEN nd WOMEN change afta marriage. |
Goodnews 2 seun cos iyanya is not datin is tonto anymore... anytin bout tonto 'll always make frontpage; tonto nd mum, tonto in uniform, tonto's tatoo.... 2mao it will be tonto caught drinking garri wit groundnut... |
it is not born ON 12.12pm, it is born AT, nd 2 ur question, its very possible! |
Mehn! Can't wait 2 av 1, den I'll sell it 4 a cup of ***** |
if u love her, y not? love supercedeth all tinz! |
I witnessed 1/1/1 2/2/2 3/3/3 4/4/4 5/5/5 6/6/6 7/7/7 8/8/8 9/9/9 10/10/10 11/11/11 nd now.... . . 12/12/12. Its not by my power, many av died along d way, Baba God noni! |
Gbemisola shotade ko gbemisola Saraki ni.... mtcheww. |