Stillseth's Posts
Nairaland Forum › Stillseth's Profile › Stillseth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
Na lie una kuku dey lie. .the money wey dem dey gain alone from BBNAIJA go cover EPL broadcast right. ..the new subcritoon still dey pain me for body....like play like play I no send dem..make una go e no concern me...we go dey stream live match online |
Very soon you will have sense. ..isn't it obvious that she's playing you? |
At that age and she's still single. .why she no go dey respectful? All na cruise baba mi |
At the end of the day..Na person wey feed family without stress be rich man |
I have been there..I know wetin you dey talk.. and they are so entitled ehnnn and take it or leave it..na dem they et sugar daddy pass. ...Funsho wherever you are na Og^Un go kee your papa. |
Na waa ooo.....we wey never marry Na God go help us sha... |
"THE" The thing off me and I forgot totally. .I just used D to replace am and move. |
IdiotMod |
I love trump...aside his Immigration Policy. ..I stan the guy |
Read what you posted yourself and then look in the mirror and ask you self if you truly have sense..las las sense will fall on you..cos na so sense take fell on me too. |
Very funny...the sad thing is that the poster probably more educated than me and doesn't know birds do this during migration..there's nothing special about this...Birds do this during migration....no be any tawaf abi what you call am. |
Local Burnaboy International : post malone |
Whatsapp hack ke...Nothing wey dem no kan fit hack again oooo |
You better do wetin you wan do...cos at the end of the day..the girlfriend you're staying faithful for...someone else fit dey knack her steady. ..I was so faithful that I would never have believed that my GF was knacking a married man...so.Mr man...in my own humble opinion...knack knack knack...cos the Girl you're saying faithful for,probably isn't faithful. |
Dear OP....from my experience I feel the first 2 comment already gave you the answer you're seeking....the babe just dey use you....stop exaggerating your place for her life. ...she just dey use you....if you want to know...try every possible to hack her whatsapp or Facebook. ..and you will see that while she's denyig you kpekus...there's someone else where that's chopping it steady....hack her whatsapp without letting her know....I just pity you. |
All cos she wan trend |
Okay you want to go.to Europe to look for another white man....shey? Okay go naa...nobody hold you.... You don't even know what you want sef....dem.no dey tell blind man say rain dey fall... |
Everyday una go just wan dey give person reason not to even bother about marriage. ..na self interest women seems to dey find these days. |
All this Nigeria agencies sha no dey fail to disgrace themselves. . |
What about women that breaks men heart? I experienced a very terrible heart break from a woman that I never thought would have done that to me. |
Na una problem be that...E no concern me..if I see the mc and e give me money I go collect am. |
Just hack her whatsapp and you will get the answers that you seek..her whatsapp and favebook hack it my brother. |
Wetin dey baffle me is wetin bobrisky.dey sell wey e dey make all this kind money |
Cut her off. |
Airtel relaiable. .but their data zapping no be am at all. |
Seun and the mods plus nairaland as a whole is beginning to loose it's credibility with the way they post and encourage fakes news on the front page. |
Did she knack or not? |
Okay, Noted. |
Are you in the haulage and logistic industry?? Do you need a 15 tonnes Lorry/truck to freight your good across the country?? we can be at your service.. you can call 08050286985 |
Are you in the haulage and logistic industry?? Do you need a 15 tonnes Lorry/truck to freight your good across the country?? we can be at your service.. you can call : 08050286985 |
For this kind buhari period dem still dey give you food for dream.. |