Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 1:04pm On Aug 10, 2010 |
I cant stand dis people |
|
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 1:00pm On Aug 10, 2010 |
Na u sabi- basket mouth |
Jokes Etc › Re: Our Great Goalkeeper by StudioCFR(m): 4:15pm On Aug 09, 2010 |
I understand- Okija juju lol |
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by StudioCFR(m): 4:12pm On Aug 09, 2010 |
Lost identity |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 4:07pm On Aug 09, 2010 |
Do whatever u want |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 3:57pm On Aug 09, 2010 |
Lol- no my dear |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 3:54pm On Aug 09, 2010 |
Comot i wan pass- my phone dey ring. |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 3:53pm On Aug 09, 2010 |
Original always speak' for me- and why i no go blow? Guru like me- mtchew. @AGISONLINE, Thanks for liking my joke. My personal joke. I no wan hear story when i want my royalty. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 3:48pm On Aug 09, 2010 |
You make me sick |
Jokes Etc › Re: How Many People by StudioCFR(m): 3:45pm On Aug 09, 2010 |
Small children of nowadays |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 3:42pm On Aug 09, 2010 |
And never come back or else. . . |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 3:41pm On Aug 09, 2010 |
The ex wive's club thing hard tough gurl? See no tarnish my image- election dey come. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 3:35pm On Aug 09, 2010 |
See as madness dey escalate for here. @tanimz, wetin my second wife (DYT) do u? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 1:27pm On Aug 08, 2010 |
Bad belle how una take know sey na one square meal big boy like me dey eat a day? Funny |
|
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 1:23pm On Aug 08, 2010 |
Lol i no get yo time walahi |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 11:58am On Aug 08, 2010 |
Mother indeed- mtchew lol |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 11:56am On Aug 08, 2010 |
Lol tanimz i dey joke with u okay. |
|
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 11:35am On Aug 08, 2010 |
U dey try bribe me now? |
Jokes Etc › Re: Embarassment: Guys Only by StudioCFR(m): 11:33am On Aug 08, 2010 |
Make god forgive u for spoilling him pikin name anyhow for here |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 11:31am On Aug 08, 2010 |
Thanks- ok gotta run, dat trouble maker Tanimz don show. She be angel for look but her temper dey very bad. And me i be easy going dude wey dey always like stay outter trouble. Later hater lol |
|
|
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 11:12am On Aug 08, 2010 |
Whats the meaning of scoffs please?? My credit don dey run down- plus, i wan prepare Oat i dey hungry. |
|
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 11:04am On Aug 08, 2010 |
When judgement day come, we go know who go first make heaven. Ok, later hater! |
|
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 10:58am On Aug 08, 2010 |
I no get yo time. *Off to bed* |
|