Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 10:52am On Aug 08, 2010 |
Make dem no dey biff me, no be everybody get talent |
Jokes Etc › Re: Embarassment: Guys Only by StudioCFR(m): 10:29am On Aug 08, 2010 |
Tehehe na today u dey notice? Ashi's dey everywhere - even gays dey fear sey ashi's don snatch all the boys for dis year. |
Jokes Etc › Re: Our Great Goalkeeper by StudioCFR(m): 10:12am On Aug 08, 2010 |
The guy still dey and shinning. I still see am last week sha U dey miss am? |
Jokes Etc › Re: What Mother Thinks Of Son/dauther When: by StudioCFR(m): 8:53am On Aug 08, 2010 |
Good to know |
Jokes Etc › Re: Lovely Babies by StudioCFR(m): 8:51am On Aug 08, 2010 |
Tehehehe |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 8:50am On Aug 08, 2010 |
As if Nland na dia family Property. I don come back- make dem go call police na. |
|
Jokes Etc › Re: How Many People by StudioCFR(m): 8:23am On Aug 08, 2010 |
Google am babe - na the only thing wey dey my mind right now be dat. i'm happy for u. But hey read well and graduate quick- no go look boiz face oh tehehehe |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 8:15am On Aug 08, 2010 |
Mtchew |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 8:13am On Aug 08, 2010 |
Eyin mejeji tin kolo walahi lol |
|
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 12:23am On Aug 08, 2010 |
Ok, but i want u to be happy- walahi. Thanks for the time u spent talking wit me. I appreciate - Bye |
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by StudioCFR(m): 12:14am On Aug 08, 2010 |
Is this what maturity does to people Lord have mercy |
|
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 12:10am On Aug 08, 2010 |
Yes dem ban me , but thank god i get baby fans and the guy wey ban me reason sey dis place go dry without me dats why him release me- MODS I HAIL OH lol |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 11:49pm On Aug 07, 2010 |
Mod wannabe. See biff! My meaninless thread still dey top chat for 2months while yours wey make sense to u alone dey bottom line- shame no dey catch u? Free me jor |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 11:33pm On Aug 07, 2010 |
The day dem make u mod for dis section , na dat day i go sell my password. |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 11:20pm On Aug 07, 2010 |
Off my thread u two. |
Jokes Etc › Re: How Many People by StudioCFR(m): 11:08pm On Aug 07, 2010 |
Multi task babe hehehe- LASU and NCAT. When u dey go and which school u dey? |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 5:09pm On Aug 07, 2010 |
No! I dey greet her- |
|
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 5:03pm On Aug 07, 2010 |
Efe whats going on? I dey miss u sha lol |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 3:59pm On Aug 07, 2010 |
I bin wan say HI to u- but no need cuz u fit turn am to fight- and i be child of God- dont like fighting expecially with women |
Jokes Etc › Re: What Mother Thinks Of Son/dauther When: by StudioCFR(m): 1:27pm On Aug 07, 2010 |
U well so? |
Jokes Etc › Re: Abeg Who Dis Thing Resemble For Nairaland by StudioCFR(m): 1:17pm On Aug 07, 2010 |
Bros pweety4me how far? Lol |
Jokes Etc › Re: Abeg Who Dis Thing Resemble For Nairaland by StudioCFR(m): 12:38pm On Aug 07, 2010 |
U mean my cork? |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 12:35pm On Aug 07, 2010 |
No mind bibs, na she get dat house lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 12:08pm On Aug 07, 2010 |
Lol hhmm |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 12:03pm On Aug 07, 2010 |
Not even a kiss atleast  Lol |
Jokes Etc › Re: What Mother Thinks Of Son/dauther When: by StudioCFR(m): 12:01pm On Aug 07, 2010 |
But why the other guy dey bleed for nose na? See blood stain for yo shirt |
Jokes Etc › Re: What Mother Thinks Of Son/dauther When: by StudioCFR(m): 11:56am On Aug 07, 2010 |
Lol i love to see dem fight |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 11:54am On Aug 07, 2010 |
I like yo jokes bibs- |