₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,987 members, 8,443,346 topics. Date: Saturday, 11 July 2026 at 03:50 PM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 282 283 284 285 286 287 288 289 290 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 9:38pm On Aug 10, 2010
Take am sofry sofry sha with those boiz for school oh lol-
Cuz i no wan find u again when i need u
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 7:00pm On Aug 10, 2010
Aaww i miss u sha- how school and all those yo boy friends dey na
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 6:56pm On Aug 10, 2010
I just dey no shaking- and i feel the way u dey relate with this people.
The good- bad and ugly dey among them! So be careful
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 6:52pm On Aug 10, 2010
How far - wia u take head waka go wey i don dey find u
Jokes EtcRe: slowpoke by StudioCFR(m): 6:49pm On Aug 10, 2010
Verosmatym-
Dem steal yo wallet?
Why u dey halla like person wey lost something?
Jokes EtcRe: Critical Condition by StudioCFR(op): 6:42pm On Aug 10, 2010
Give me 48 hrs.

And what if i dont? Lol
Jokes EtcRe: Critical Condition by StudioCFR(op): 6:40pm On Aug 10, 2010
Whatevs
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 6:38pm On Aug 10, 2010
Lol howdy bibs
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 6:34pm On Aug 10, 2010
Hhmm well, i think sey u said u not gonna talk to me again- lol
How u dey fine gurl no pimple'

Shine yo eyes with those guys oh
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 6:05pm On Aug 10, 2010
Babes make una open une eyes cuz some of dis hard tough guy only wan chop una apple and pick race.

My little advice- dem no dey take eyes see woman, dem go dey jump up and down like Frog.
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 6:01pm On Aug 10, 2010
U want make people begin hate me? Lol
U supposed know by now sey enemy(s) of joy full ground na. Lol
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 3:33pm On Aug 10, 2010
Which one u get for cooler wey u wan use call me?
Jokes EtcRe: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 3:30pm On Aug 10, 2010
Him sabi better thing na lol
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 3:26pm On Aug 10, 2010
Ok okija priest u can take Efe for the mean time lol
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 3:19pm On Aug 10, 2010
My babes too soft to roll witha hard tough guy like Okija Priest lol
Jokes EtcRe: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 3:17pm On Aug 10, 2010
Makajibs back off
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 3:15pm On Aug 10, 2010
Tehehehe such is life my dear lol
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 3:12pm On Aug 10, 2010
Call me O'grin
Lol
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 3:02pm On Aug 10, 2010
Sorry ehn, e go better.
Lotsa women out there wey dey find person like u- shine yo eyes and no too dey always dey too soft for woman else she fit see u
As mumu she fit mess with anytime.

Bros i no say make u beat them oh
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 2:58pm On Aug 10, 2010
Hahahahaha i hear u my brother (okija priest) i mixed with matured peeps for street and i don blend. Dis days, babes wan feel yo swagga and not yo love songs.
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 2:49pm On Aug 10, 2010
Dey call me yo Daddy
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 2:48pm On Aug 10, 2010
Okija priest- how u dey my brother?
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 2:47pm On Aug 10, 2010
*Old man*
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 2:46pm On Aug 10, 2010
Me and yo pop na mate- no kidding.
I'm an old men but still looking young and sweet. Lol
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 2:44pm On Aug 10, 2010
I no get time to dey count my dear- dis days, women dey quickly fall for sweet swaggs- u know like dat of a college kid than singing love songs from morning till night yet no result
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 2:40pm On Aug 10, 2010
Cynthoney shey my laughter dey choke u?
Enemy of joy. Lol




Efe, na me first post dat joke here for 1964
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 2:36pm On Aug 10, 2010
25 attempts yet no result.
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 1:56pm On Aug 10, 2010
Na wa o -
See as men wan kill themselves just to get Tanimz attention. . . Lol

Some of dem get wives and children for house.

@blackpot, woman wrapper lol

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 282 283 284 285 286 287 288 289 290 (of 416 pages)