Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 2:14pm On Aug 05, 2010 |
Biff! Una no go hug me too? Lol |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 2:12pm On Aug 05, 2010 |
Is dat why u shouting? U wan enter my mouth? |
Jokes Etc › Re: Feel Like A Woman! by StudioCFR(m): 2:10pm On Aug 05, 2010 |
Reality flashing babe. No envy me please |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 2:08pm On Aug 05, 2010 |
@Cynth--- na my msg u cu.m check, na so i important to some people reach? |
Jokes Etc › Re: Feel Like A Woman! by StudioCFR(m): 2:04pm On Aug 05, 2010 |
My own dey for the top ten right now. Upon sey e don tey i post am. Dats how tn know joke wey tight |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 2:02pm On Aug 05, 2010 |
Walks out quietly lol Make dem fight |
Jokes Etc › Re: Feel Like A Woman! by StudioCFR(m): 1:59pm On Aug 05, 2010 |
One of dis days, dem go ban u for all dis dry jokes u dey give us. |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 1:56pm On Aug 05, 2010 |
Efe dont go please wait for meeeeee |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 1:54pm On Aug 05, 2010 |
Dem too plenty- if i start the mention am now, dem go say i too corrupt |
Jokes Etc › Re: Driving The Pope by StudioCFR(m): 1:52pm On Aug 05, 2010 |
No vex |
Jokes Etc › Re: Driving The Pope by StudioCFR(m): 1:50pm On Aug 05, 2010 |
Moan? Lol |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 1:49pm On Aug 05, 2010 |
Na u go do the slapping and the cry the same time |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 1:48pm On Aug 05, 2010 |
*Scoffs at her* Lol |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 1:45pm On Aug 05, 2010 |
You too fragille jor- comot! I wan buy fuel. |
Jokes Etc › Re: Driving The Pope by StudioCFR(m): 1:42pm On Aug 05, 2010 |
Not funny |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 1:39pm On Aug 05, 2010 |
*grabs my pumping machine* Smiles. Una go chop am lol |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 1:36pm On Aug 05, 2010 |
Na people like studio babes dey find. Guys wey dey ready to give it to her anytme she wants it. Lol- wia cynthoney carry bow legs go? She dey like all dis kind durty durty yarnings- no kidding |
Jokes Etc › Re: Chinese Jews by StudioCFR(m): 1:31pm On Aug 05, 2010 |
Still better pass all dat dry jokes u dey post |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 1:29pm On Aug 05, 2010 |
U fit help me na- what are friends for? |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 1:23pm On Aug 05, 2010 |
Where u Lick piss go sef? |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 1:18pm On Aug 05, 2010 |
Kakaism is part of human exist'nce- u no go understand cuz u be robot. Na battery dey work u |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 1:14pm On Aug 05, 2010 |
Lol |
|
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 1:04pm On Aug 05, 2010 |
Big boy like me- i no go waste my precious time arguing with dis two. Lazy market women lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 8:27am On Aug 05, 2010 |
I dont tell lies- ok make i leave u to concentrate. Later na. *winks* |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 8:25am On Aug 05, 2010 |
No comment lol |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 8:07am On Aug 05, 2010 |
No try me- i be sharp shooter tehehehe |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 8:05am On Aug 05, 2010 |
Are u talking from experience? |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 8:04am On Aug 05, 2010 |
I be christian, God na my creator. I dont tell lies like u- recognise |
Jokes Etc › Re: How Many People by StudioCFR(m): 8:02am On Aug 05, 2010 |
Plz take yo work serious lol |
|
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 7:53am On Aug 05, 2010 |
Body no be firewood na tehehehe |