Jokes Etc › Re: Feel Like A Woman! by StudioCFR(m): 3:36pm On Aug 05, 2010 |
Before nko? She be the main thing thats why she dey feel high right now. U need to see her front and back. U go trip. Ok im out |
Jokes Etc › Re: Morning S.ex by StudioCFR(m): 3:33pm On Aug 05, 2010 |
Lol i be gud guy oh |
|
Jokes Etc › Re: Feel Like A Woman! by StudioCFR(m): 3:30pm On Aug 05, 2010 |
I know lol |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 3:29pm On Aug 05, 2010 |
Tehehe |
|
Jokes Etc › Re: Driving The Pope by StudioCFR(m): 3:23pm On Aug 05, 2010 |
Ok lol |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 3:22pm On Aug 05, 2010 |
Lol Una dey make me shiver, Plz stop |
Jokes Etc › Re: Feel Like A Woman! by StudioCFR(m): 3:21pm On Aug 05, 2010 |
U don disappoint dat guy |
Jokes Etc › Re: Driving The Pope by StudioCFR(m): 3:19pm On Aug 05, 2010 |
U be rat? |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 3:18pm On Aug 05, 2010 |
God never disappoint me before- him angels dey guard me anwhere i go- dats why i dey glow like diamond. @enemies , i be God pikin i no dey treat fuc-kup for devil- and if devil get package for me, dem go see vengeance from god. Walahi |
Jokes Etc › Re: Driving The Pope by StudioCFR(m): 3:13pm On Aug 05, 2010 |
I dont tell lies- mr president no even know me. |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 3:08pm On Aug 05, 2010 |
Perv! |
Jokes Etc › Re: Driving The Pope by StudioCFR(m): 3:06pm On Aug 05, 2010 |
No my puter crashed. Call anybody u know. I dey naija. No to c.i.a |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 3:02pm On Aug 05, 2010 |
Wicked wicked- ok, if una chop every off now, which one go remain for una to chop 2morow |
Jokes Etc › Re: Driving The Pope by StudioCFR(m): 3:00pm On Aug 05, 2010 |
Yep! I pay heavy for internet browsing- unlike u wey dey browse free for office. Awuf |
|
Jokes Etc › Re: Driving The Pope by StudioCFR(m): 2:56pm On Aug 05, 2010 |
Tehehe My weakness babe hhmm |
|
Jokes Etc › Re: Mess Competition(iso Or Fart) by StudioCFR(m): 2:50pm On Aug 05, 2010 |
Kenya |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 2:49pm On Aug 05, 2010 |
I call it reality flashing |
Jokes Etc › Re: Feel Like A Woman! by StudioCFR(m): 2:47pm On Aug 05, 2010 |
Lol |
|
Jokes Etc › Re: Driving The Pope by StudioCFR(m): 2:44pm On Aug 05, 2010 |
With dat yo face, even as i don old reach, i still look gud pass u lol |
Jokes Etc › Re: Feel Like A Woman! by StudioCFR(m): 2:41pm On Aug 05, 2010 |
Sey who u be? Mtchew |
|
Jokes Etc › Re: Driving The Pope by StudioCFR(m): 2:35pm On Aug 05, 2010 |
Cynthoney, old man don finish for yo village? |
Jokes Etc › Re: Morning S.ex by StudioCFR(m): 2:33pm On Aug 05, 2010 |
Morning se.x sweet pass |
Jokes Etc › Re: Feel Like A Woman! by StudioCFR(m): 2:32pm On Aug 05, 2010 |
Letter 'S" dey difficult for u to pronounce- thats why spit dey comot for yo mouth |
Jokes Etc › Re: Feel Like A Woman! by StudioCFR(m): 2:27pm On Aug 05, 2010 |
Drex back, u dey spit for my face as u dey try talk |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 2:22pm On Aug 05, 2010 |
Lol hhmm |
Jokes Etc › Re: ++++ Lick Piss ++++ by StudioCFR(m): 2:21pm On Aug 05, 2010 |
Gun pass una My pistol is loaded- i go shoot one of una before una join hand' kill me |