StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 279 280 281 282 283 284 285 286 287 (of 416 pages)
Tehehehe |
Lol if i talk dem go say na biff |
Yoruba man |
Efe if the dude na yo Nland husband lol, who be yo husband for reality? The guy dey play third or fourth fiddle? Na real downgrading walahi- lol *smiles* like the ocean don clear* Sips Moet |
Tehehe some people dey mean no be small |
High and mighty my foot. @Ben- start using your long stick. And no luk uche face. @Efe, u dey baff me with yo saliva. Drex back |
Okija priest no consult me before using my name to write dat joke. Okija wey my royalty? |
Cuz una dey derail the threads with una lust abi na love una call am. Una read the rules b4 una join sef? |
U never halla - yoruba boy |
I dey only peep people wey make sense. @Efe, u are on yo own |
Sledge wetin u just do? |
Mehn, when handshake don dey reach elbow, e don become serious matter. The only thing dis mango heads sabi na to criticize and tell me wetin i misyarn - the last time i checked, dem sense of humour still dey for ground zero. Lol I no get time to fumble cuz i no be mugu and dem supposed don know by now sey me and dem no dey for the same level. Originality speaks for me - mother tongue never disappoint me before - and oneday i go win Grammy with my lyrical and street credibility. No be mouth. |
Tehehehe the guy is good walahi |
Thank god for sledge lol |
Fly! |
Hey hey hey lol |
Lol |
Prodigal son lol u don come back? |
Were is the joke? |
Thanks - my joke |
Cynthoney why u dey shout my name like dat? Are u on heat again? @Efe, u are on your own. |
U try well well Mr O.J lol |
Allegation laughable - some people dey yarn dust as if na dem siddon with biro and write the joke themself. |
what can i say? , lol well. me and her na one so no shaking u know ![]() but i nor know she don first post this joke. serious ![]() |
hard to believe, lol , walahi that joke don dey with me tey tey ![]() |
A group of girlfriends is on vacation when they see a five-story hotel with a sign that reads: ''For women only.'' since they are without their boyfriends and husbands, they decide to go in. The bounce, a very attractive guy, explains to them how it works. ''We have five floors. Go up floor by floor, and once you find what you are looking for, you can stay there. it's easy to decide since each floor has a sign telling you whats inside.'' So they start going up and on the first floor the sign reads: ''All the men on this floor are short and plain." the friends laugh and without hesitation move on to the next floor. The sign on the second floor reads: "All the men here are short and handsome." still, this isn't good enough, so the friends continue on up. They reach the third floor and the sign reads: "All the men here are tall and plain.'' they still want to do better, and so, knowing there are still two floors left, they continued on up. on the fourth floor, the sign is perfect: "All the men here are tall and handsome." the women get all excited and are going in when they realized that there is still onefloor left. Wondering what they are missing, they head on up to the fifth floor. There they find a sign that reads: "There are no men here. This floor was built only to prove that there is no way to please a woman. |
Lol make sledge catch u |
@sledge, tehehehe |
Faints |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 279 280 281 282 283 284 285 286 287 (of 416 pages)

