StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 281 282 283 284 285 286 287 288 289 (of 416 pages)
Na wa'o |
No make sense |
Lol |
Nice joke poster- u try |
Dem say una dey turn dis place to love love love all the time and una no dey listen lol |
Stay on topic gurl- u are derailling. I go report u oh |
He's in love with you - why u dey send am away? Continue try yo luck Vicks- who knows |
Your joke make sense. . . Lol U wan throw bash ni? I dey miss oh lol |
Lol see sense. How u dey and na which day u do your birthday sef? I wish' i dey dia to hug u and tap yo cheek' a little lol |
Your kiss na death sentence- Comot! Better person wan pass |
Uptown or downtown? I no fit parcel am? Na so u stingy reach? Fine babe like u |
Na dia u go old put - lol |
Bibs wey my own share of dat cake? I need am now since i don break fasting |
*Burns Down Thread* |
Onye Ofe'Mmanu why u shouting? |
U no soji- Please stay on topic- u are derailling |
@idowu, wetin be the thing wey dem dey boil? Lol, like i talk before, i belong to jesus. He's the reason why i'm alive and feeling cool all the time. Dyt no sabi and i want u to coach her for me lol |
Tehehehehe sledge sef |
Tehehe i fit still hire u to coach her cuz dem say u collect gold medal for blablabla tournament for olympic- |
Why u shouting- kini big deal? |
@Idowu - i have a reputation to protect- dyt is on her own. She no even sabi how to Position well to receive the annointing sef lol |
@Idowu, do u have an english name? Cuz idowu to me sounds local- i no fit roll with girl with such name- sorry. Oko iyawo @Efe and Dyt, i belong to jesus |
@Idowu, do u have an english name? Cuz idowu to me sounds local- i no fit roll with girl with such name- sorry. Efe and Dyt, i belong to jesus |
@blackpot - Nobody's hating nobody here mehn- u not even a celebrity- lol - see yo head like pot |
Sweet! Funny |
Blackpot don turn to Idowu to cover shame wey Tanimz cause am by dumping him for public. I hope Idowu go dump u too lol |
Why i go fight over one kind gurl when i get swagger full ground? My 4Matic park outside, na Moet i dey use brush teeth in the morning. My thomas pink outfits - gold wrist watch from Tiffany and my glass na Channel. Free me jor blackpot. Your swagger is fake like clown jor. |
Na novice him be- when i tell am say me and him no dey the same level him think sey na form i dey form. |
@blackpot - As if i dey drag Tanimz with you- mtchew! See as fear run catch u cuz she hollared my name lol |
U wish |
@Tanimz, tehehehe i don rebrand. Babe u too fine and non of dis guys fit take care of u walahi- dem just dey run mouth like tap! Shi-shi no dey dia pocket |
please borrow her your hearing aid. The one i bought for u yesterday |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 281 282 283 284 285 286 287 288 289 (of 416 pages)