₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,995 members, 8,443,403 topics. Date: Saturday, 11 July 2026 at 05:57 PM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 285 286 287 288 289 290 291 292 293 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Husbands Beware Oooooooooo by StudioCFR(m): 11:32am On Aug 07, 2010
Lol u again?
Na joke the poster call am sha
Jokes EtcRe: Why A Beer Is Better Dan A Woman by StudioCFR(m): 11:14am On Aug 07, 2010
Na wa o lol
Jokes EtcRe: Abeg Who Dis Thing Resemble For Nairaland by StudioCFR(m): 11:13am On Aug 07, 2010
Mr Cork huh
Jokes EtcRe: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by StudioCFR(m): 11:12am On Aug 07, 2010
Element yo best is yet to come- lol
Jokes EtcRe: Abeg Who Dis Thing Resemble For Nairaland by StudioCFR(m): 11:10am On Aug 07, 2010
The guy handsome? Lol
Jokes EtcRe: Husbands Beware Oooooooooo by StudioCFR(m): 11:03am On Aug 07, 2010
U try lol
Jokes EtcRe: What Mother Thinks Of Son/dauther When: by StudioCFR(m): 9:22am On Aug 07, 2010
Make i laugh?
Jokes EtcRe: Jokes Of The Day by StudioCFR(m): 9:20am On Aug 07, 2010
Hehehe
Jokes EtcRe: Joke Of The Week! by StudioCFR(m): 8:42am On Aug 07, 2010
Sleep dey catch me
Jokes EtcRe: Critical Condition by StudioCFR(op): 8:29am On Aug 07, 2010
Noise makers.-


@kunbee, goodluck babe lol - yeye girl
Jokes EtcRe: How Many People by StudioCFR(m): 8:19am On Aug 07, 2010
Efe u well so?

@cynth, no mind efe- na night vigil i dey go every friday night with cronnies- lol


@kunbee, u never go back school already, i dey go too pretty soon.
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 8:11am On Aug 07, 2010
Bibs, your best is yet to come.
Jokes EtcRe: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 8:09am On Aug 07, 2010
Wetin una stop spreading wicked rumours about me- that place u see me dey come out from na church - and i go drop my tithe.

Make una try dey fear god and stop tarnishing my image- the international community dey watch.
Jokes EtcRe: Pix Talk by StudioCFR(m): 8:03am On Aug 07, 2010
Na bibs former house be dat- but na kunbee dey live dia now.
Jokes EtcRe: How Many People by StudioCFR(m): 6:22pm On Aug 06, 2010
fine babe, but i no be dreamer, CUZ NA GOD BE MY SPONSOR. smiley
Jokes EtcRe: Critical Condition by StudioCFR(op): 6:13pm On Aug 06, 2010
are my safe? hhhmm ok
Jokes EtcRe: Critical Condition by StudioCFR(op): 6:08pm On Aug 06, 2010
sorry no vex babe - how u dey now? grin
Jokes EtcRe: Critical Condition by StudioCFR(op): 5:54pm On Aug 06, 2010
i hope na school u dey go true true and not your boy friend's house?
Jokes EtcRe: How Many People by StudioCFR(m): 5:36pm On Aug 06, 2010
u wish grin
Jokes EtcRe: A Warning To God by StudioCFR(m): 8:32pm On Aug 05, 2010
Blasphemy!
Jokes EtcRe: Feel Like A Woman! by StudioCFR(m): 8:18pm On Aug 05, 2010
Tanimz u and yo body guards no fit do me shi shi . My pistol is loaded i go shoot person leg walahi
Jokes EtcRe: +++ Physco Jokes, 5 Naira/dozen+++ by StudioCFR(m): 3:57pm On Aug 05, 2010
Na craze?
Jokes EtcRe: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 3:54pm On Aug 05, 2010
Lol u don cu.m again abi?
Jokes EtcRe: Feel Like A Woman! by StudioCFR(m): 3:53pm On Aug 05, 2010
Even tanimz too don dey feel like a real woman- na wa o
Jokes EtcRe: Chinese Jews by StudioCFR(m): 3:51pm On Aug 05, 2010
See as Efe just analyse everything lol
Jokes EtcRe: Feel Like A Woman! by StudioCFR(m): 3:49pm On Aug 05, 2010
Tanimz- aww sweet babylet- how far na?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 285 286 287 288 289 290 291 292 293 (of 416 pages)