₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,177 members, 8,444,190 topics. Date: Monday, 13 July 2026 at 09:34 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 346 347 348 349 350 351 352 353 354 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Kidnapp ! Kidnapp! Kidnapp! by StudioCFR(m): 5:15pm On Jun 02, 2010
Lol, not now sha cuz i get things i need to work on.
U just tell me when u would be chanced, Shorty
Jokes EtcRe: Three Lawyers And Three Engineers by StudioCFR(m): 4:09pm On Jun 02, 2010
Stale!
*No offence*
Jokes EtcRe: Goodnews For The Ladies! by StudioCFR(m): 4:07pm On Jun 02, 2010
Wia de mods go sef??Some people here needs re-branding:-P
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 4:00pm On Jun 02, 2010
Talking from Xperience?
Jokes EtcRe: Just For Laughs! by StudioCFR(m): 3:58pm On Jun 02, 2010
I no go waste my
Time arguing with janitor like u
Jokes EtcRe: Read This Joke. . . Its Very Funny! Lol by StudioCFR(m): 3:53pm On Jun 02, 2010
No be only u my brother, Sometimes i dey shame to say hi to am for street cuz some peeps go think sey i don dey follow dey krase too lol
Jokes EtcRe: Just For Laughs! by StudioCFR(m): 11:18am On Jun 02, 2010
My 2007 joke.
I still happy sey i get enough already wey people still fit steal from sha-
Jokes EtcRe: After the Hangover by StudioCFR(op): 11:13am On Jun 02, 2010
If i go today, u are going with me.
So tell your momma about the plan;-)
Jokes EtcRe: Read This Joke. . . Its Very Funny! Lol by StudioCFR(m): 10:05pm On Jun 01, 2010
Well, i think sey na only me dey notice am sey D1 don dey kraze small. ?
The day i saw him pla'ting the hairs for him armpit and smelling his hand' at the same time.
I bin
Wan park my car well to say 'Hi" atleast to am but my babe fit no feel too comfortable, na him i just bone drove off.
Jokes EtcRe: Read This Joke. . . Its Very Funny! Lol by StudioCFR(m): 9:01pm On Jun 01, 2010
Were is da joke?:-o
Jokes EtcRe: Bra Size by StudioCFR(m): 8:56pm On Jun 01, 2010
Wetin i wan take dat palasa girl do? If she even invite me to do the thing i go just spit comot.
Jokes EtcRe: Wet Pants. by StudioCFR(m): 8:52pm On Jun 01, 2010
Were is the joke? No offence;-)
Jokes EtcRe: Bra Size by StudioCFR(m): 8:46pm On Jun 01, 2010
Everywhere just dry like wia police men just finished rading??How una dey cope sef?
Jokes EtcRe: Bra Size by StudioCFR(m): 8:01pm On Jun 01, 2010
guy how far na,

u just dey enter cafe as usual' ? no offence lol
Jokes EtcRe: After the Hangover by StudioCFR(op): 7:41pm On Jun 01, 2010
DIKELE,

No vex, i'm only a human and things no fit dey perfect all the time

, and if the joke no funny to you, just wakka pass before i jam u enter gutter angry angry






Kunbee:
That mr uncapable, i doubt it cheesy
they will never appreciate me now till i'm no more sad
Jokes EtcRe: Bra Size by StudioCFR(m): 7:21pm On Jun 01, 2010
mmmmmmmmmm Lol
Jokes EtcRe: Kidnapp ! Kidnapp! Kidnapp! by StudioCFR(m): 7:44pm On May 31, 2010
Efe,

lemme know when you will be chanced lets chat  kiss  wink





romsky:
hmmm dogon turenchi
na u go know , mtchew
Jokes EtcRe: After the Hangover by StudioCFR(op): 7:33pm On May 31, 2010
Lol ,

Arm Robber >>> Stop there, your money or your life?

Victim >>> Oga arm robber u no get luck oh, i don give my whole life to lord jesus christ just last week. grin




Dem don pirate dis one toohuh?? cuz i know Nland boiz no dey waste time to steal my jokes cool
Jokes EtcRe: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by StudioCFR(m): 10:55am On May 31, 2010
mteww
Jokes EtcRe: What's The Funniest Name You've Heard Or Seen? by StudioCFR(m): 10:55am On May 31, 2010
kunbee!
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 10:53am On May 31, 2010
Gerrout jor angry
Jokes EtcRe: Chat With Papine by StudioCFR(m): 10:50am On May 31, 2010
why i go chat with papine, na celeb him be? angry
Jokes EtcRe: After the Hangover by StudioCFR(op): 10:49am On May 31, 2010
dis one u just dey scatter teeths anyhow like person wey win lottery, are we safe? tongue

and who tell u i take off? undecided
i no take off anything, i only went to the toilet to sort myself out. (wee-wee) grin

how u dey?


* gimme the name of that person wey pirate my joke right here right now make i show the person say kakki no be leather* angry
Jokes EtcRe: I Want To Kidnap Myself! by StudioCFR(m): 10:40am On May 31, 2010
Were is the joke for christ sake? sad
Jokes EtcRe: Kidnapp ! Kidnapp! Kidnapp! by StudioCFR(m): 8:10pm On May 30, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=452454.msg6109509#msg6109509 date=1275062442]My target is Studio_CFR grin

and the ransome is Bootylicious bosoms cheesy[/quote]why u wan kidnap dis cool dude wetin be my offence??, 

i no be politician and  non of folks dey into politics yet u wan kidnap me, u want make i start dry fasting for you and those peeps wey send you?  angry



lysaa:
Efe make u mellow o. .that guy get rep for recklessness. im gist full town dey throway.
sad

you dis girl with a leaking mouth, na to dey talk things wey happen and the ones wey no happen u sabi. sad

minister of information grin




[quote author=Efemena_xy link=topic=452454.msg6115894#msg6115894 date=1275162069]My dear, make u no too worry about me

I'M A BIG GIRL     cheesy[/quote]Checks into her Bank Account and she's about to poverty grin





lysaa:
Efe make u mellow o. .that guy get rep for recklessness. im gist full town dey throway.
if i say make i kidnap u now u no reach, but i no fit kidnap u cuz u no be whity, nobody go fit pay better money for your ransom cool
Jokes EtcRe: Bra Size by StudioCFR(m): 7:58pm On May 30, 2010
dem wan send boiz come attack me? angry
Jokes EtcRe: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by StudioCFR(m): 7:54pm On May 30, 2010
cbase:
nothing, just a hungry boys and girls fighting ova a plate of garri
u no get sense angry angry angry
Jokes EtcRe: Bra Size by StudioCFR(m): 2:40pm On May 29, 2010
heehe
Jokes EtcRe: After the Hangover by StudioCFR(op): 2:38pm On May 29, 2010
cbase:
Hey Studio welcome back, hope say u no finish evrythin for dat bathroom, hope say something remain for the pipe? grin grin grin
u need deliverance, serious!
Jokes EtcRe: After the Hangover by StudioCFR(op): 7:56pm On May 28, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=445727.msg6108529#msg6108529 date=1275053726]Haha!!

Lysaa, I dey tink say make we 1st go sofly-softly on Studio, but if your up to the hardcore stuff - then yes definitely count me in too grin

I dey plan to use handcuffs + whip on studio,

but wait oh! where studio run go nowhuhhuhhuh[/quote]Hehehe,  Good girl gone bad.

na your plan be that abi?  shocked  shocked,

chai,  africa were is thy culture?   western life don take over una finish and now see the result. SPOILT CHILDREN sad

*clears throat*

well, i go fit still allow u to handcuff me but only if u go take good care of me well sha and no whipping, shag*ging is allowed sha embarassed embarassed







[quote author=Efemena_xy link=topic=445727.msg6108399#msg6108399 date=1275052429]<sighs>

Oh u bad, bad boy!!

Studio, me & drink no dey mix o!

Besides, I need a clear head to deal with someone like u grin

Lysaa if u don't mind, make we take turns in punishing studio,

On Mon, Wed & Fri - u fit take studio

on Tue, Thur, Sat & Sun - go be my turn for am,

what d'you think? cheesy cheesy[/quote]i need to know when una don ready so that i go get prepared angry angry







OK GUYZ CHECK THIS OUT,
reserve your comment' haters if this joke aint funny to you, *no offence* wink




A woman gets on a bus with her baby. The bus driver says: “That’s the ugliest baby that I’ve ever seen. Ugh!” The woman goes to the rear of the bus and sits down, fuming. She says to a man next to her: “The driver just insulted me!” The man says: “You go right up there and tell him off – go ahead, I’ll hold your monkey for you.”





** “I used to be indecisive; but now I’m not too sure!smiley **
Jokes EtcRe: Bra Size by StudioCFR(m): 7:40pm On May 28, 2010
we need pictures mehn, front and back side pictures u know what i mean now wink grin
Jokes EtcRe: After the Hangover by StudioCFR(op): 2:17pm On May 28, 2010
Una never plenty reach,

lyssa no get never to handle me, na mouth she sabi run like public tap.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 346 347 348 349 350 351 352 353 354 (of 416 pages)