StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 369 370 371 372 373 374 375 376 377 (of 416 pages)
Solely depends on your dad? Chai, ode ni e o lol Omo daddy ni e abi? Are u igbo, yoruba, hausa or nihilist sef?? Lol jor o, i no feel like anything o, I gentle like cold water, Lol, I no fit shout, so your dad decides when your to leave london and when not to abi? |
Yep, I dey go i dey come hehehe. Well, hhmm i'm an Mbaise dude for life lol. You've forgotten the part of Imo u from abi? Lol. |
Psycho the rapist. Lol, Well, as u can see mehn i dey naija, Ikeja lagos nigeria hhmm well, i just dey give u clue maybe u would come knocking my gate. Lol i'm still a full time student mechanical engineering, Lagos state uni. I know u live abroad na, Erm how u take know some peepz tell lies about dia location? Lol i like piggin language so much u know, I belong to that street lol, I no be ajebota o, I worked real hard to get to this level. Though i never reach my bus-stop yet. Lol journey still long, I'm in my 20's, Hhmm when are u come to Naija? December? |
Your soon to be Ex hubby? Na wa o. U don get yourself another man? No be u just dey call me woman wrapper? U see you now? Lol |
Still pass 10pm here, Time never go now. Are u in Naija ni? Mehn good to know u are twin o lol i hope your twin sister is not as stuborn as u are? Lol u schooling still? |
Whats that? |
Dial 911 if u see another studio here. I suspended studio43 cuz i want to keep low profile. Lol born twins make i come chop rice and cake jor, Lol is that u for that profile? You're very young and sweet. Lol i'm tripping o lolll |
Dont u know how to make a man happy? Lol hhmm u should know what i like na. *kissi would do me good* |
Lol, Wow till u 30 u go hook?lol i never hear am before sha lol. Well my dear i just dey, No shaking. I don miss u tire sha o lol |
Not in this life. Strip me medals sey wetin happen? Na me go be the first person to hook and still dey play away match? No be me start am and no be me go finish am. Though i don try to amend but babes will nice figures wunt let me be, I dey fall too easily for women with nice figures. My sister no be my fault u know, Na mouth wey i get dey speak for me. Always put me in yo prayers please, I need a serious help. Lol |
thanks for reminding my gowd |
wife ke? if she mess, na that day she dey go , i get bout 6 clients wey dey even beg m with there THING sef ![]() |
u from OWERRI? Hhhmm, we fit meet this december o ![]() hope u comming home sha? |
lol, i'm good sister, no shaking for my side, lol were have u been na?, your husband no let u come Nlaand again? |
NA SO U LIKE ME REACH? |
ehen yes naw, some peeps just travel only to end up forgetting were dem come from. ![]() *my mama said i'm from OWERRI* U KNOW NOW ![]() |
so this is u, ode! lol were have u been na? arent u missing me? ![]() |
hehehe |
make una dress go inside jor, abi this molue don become pedepe wey no dey re-admit old member? |
hhmmm, DA-GRIN, bad belle people wan kill the guy wey be one of my source' of happiness
|
![]() |
*Dies* |
Lol, me? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 369 370 371 372 373 374 375 376 377 (of 416 pages)
, 
