Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,446 members, 7,846,854 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 04:11 AM

Sundrus's Posts

Nairaland Forum / Sundrus's Profile / Sundrus's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 50 pages)

Music/Radio / Re: I Just Recorded A Song With My Life Savings, Am So Depressed Right Now. by Sundrus: 8:58pm On Jan 26, 2021
All this negativity wey dey inside ur head no go ever let u succeed oh. Purge urself from negative thinking Oga. No be u suffer pass naah undecided

240 Likes 8 Shares

Romance / Re: New Member! Please Welcome Me! by Sundrus: 7:46pm On Jan 26, 2021
Uncharted56:
Be prepared for insults, tribal bigotry, yahoo and all sorts of things cos this forum is not a bed of roses, enjoy
grin

2 Likes 1 Share

Romance / Re: Face Of The Couple That Performed Blood Path And Shared Photos Online by Sundrus: 5:43pm On Jan 26, 2021
So many senseless people for this country.

2 Likes

Romance / Re: Help by Sundrus: 4:49pm On Jan 26, 2021
Why u no kuku go hospital go sell ur sperm or ur blood.
Romance / Re: My Experience With Two Sisters..... by Sundrus: 1:39pm On Jan 26, 2021
DSC7:


U dey wish me luck wen e dey be me like say i don enter gobe.....
lol...but ur mind don dey fixed on the virgin girl na. I need to wish u goodluck jhor.
Romance / Re: This Marriage Will Happen In Akwa Ibom, 26 And 28 January by Sundrus: 1:19pm On Jan 26, 2021
The wound wey this young girl go wound this old man for bedroom. I just hope say him go fit live to tell the tale.
Romance / Re: My Experience With Two Sisters..... by Sundrus: 1:10pm On Jan 26, 2021
DSC7:


Dat will be after we have gotten married.....


From my observation she is not the promiscous type....though i cant tell wat might later happen if we finally settle down.....
OK oh. I wish u luck in ya love adventure.
Romance / Re: My Experience With Two Sisters..... by Sundrus: 12:54pm On Jan 26, 2021
DSC7:


Bro toetoe don tire me jareh...


If no be say na she toast me na Grace i bn get fr mind to toast.....


And the parents respect me diee.....

So i no wan fall dia hands....
what if after u deflower grace finish, she come start to misbehave & explore like her sister?
Romance / Re: My Experience With Two Sisters..... by Sundrus: 12:34pm On Jan 26, 2021
Holamic:
I pray you don't die as a story.... let watch...
grin if toto no kill am, na him go kill toto.

3 Likes

Romance / Re: Is It Good To Date A Repentant Runs Girl by Sundrus: 11:17am On Jan 26, 2021
Except u wan learn sex skills...or u wan become porn actor.
Romance / Re: No Girl Is Too Young To Break Your Heart. by Sundrus: 11:15am On Jan 26, 2021
chokoman:



Hahahaha walai thinking go wan kill you ohhh
i be prolific thinker grin
Romance / Re: No Girl Is Too Young To Break Your Heart. by Sundrus: 11:10am On Jan 26, 2021
chokoman:


Hahahhaha Omo the feeling no good ohh
i wan experience am...i dey willing to love like mumu grin
Romance / Re: No Girl Is Too Young To Break Your Heart. by Sundrus: 11:09am On Jan 26, 2021
I dey find girl way go break my heart. I need that experience oh. grin
Politics / Re: Nigeria And Her Betrayal By People In Diaspora by Sundrus: 8:08am On Jan 26, 2021
Fela don talk am say na suffering & smiling na e dey worry una for this country. Until una wake up to face reality & stop to dey shift blames, this shithole of a country go continue to remain in the dark.
Politics / Re: Fire Engulfs Sunday Igboho's Old House In Soka, Ibadan by Sundrus: 7:43am On Jan 26, 2021
E don set....

4 Likes

Romance / Re: Help A Brother.... I Need Serious Advise,.. Am In A Dilemma by Sundrus: 7:40am On Jan 26, 2021
Mr man, do wetin ur conscience tell u make u do ooh...all this una love matters don dey irritate me.

1 Like

Politics / Re: Akeredolu Should Be Prepared To Face Consequences Of His Actions Against Fulanis by Sundrus: 7:29am On Jan 26, 2021
Mumu talk...dey compare ondo people with fulani people. Asif ondo people dey go cause mayhem for north. Dey come threaten him papa with war. Nobody get the monopoly of violence oh, whether fulani dey waka with dagger or not.
Romance / Re: The Reason Why Money Is The Root Of All Evil by Sundrus: 4:56pm On Jan 25, 2021
Even for home way man dey provide every every, woman still dey use acidic tongue dey follow am. Oga no dey reason the harsh words wey she dey use on u, focus on how to make the cheddars take cater for ur home. No let her distract u. Negative vibes no dey ever yield good result.
Crime / Re: Man Curses Governor Makinde As He Survives Herdsmen Attack (Video) by Sundrus: 2:40pm On Jan 25, 2021
Useless govt + useless people + country = Failed State

10 Likes 2 Shares

Celebrities / Re: Veteran Actor, Dan Nkoloagu Is Dead (Photos) by Sundrus: 5:40am On Jan 25, 2021
weyreypey:
It is rude to take the picture of a dead man like this. It is utterly disrespectful.
unfortunately, na very few people get sense for this country. The majority hardly think before them act.

75 Likes

Romance / Re: My Friend Needs Your Advice by Sundrus: 10:22pm On Jan 24, 2021
deewhydoski:
I can never be mumu like that
u dey mind am cheesy ignorant people & their myopic reasoning. Until them define themselves, them go forever stay foolish & ignorant.
Romance / Re: Okay by Sundrus: 5:52pm On Jan 24, 2021
If u ever dey this kind betting debt situation, e mean say u be irresponsible gambler. Gamble with sense. Live ur life with sense, bcus life itself na gamble. Tread carefully...before u leap, think.

2 Likes

Politics / Re: What Will N5,000 Each Do For Poor Nigerians ? by Sundrus: 9:02am On Jan 24, 2021
Avenue to loot....yeye government. angry
Romance / Re: How Can I Be A Real Man? by Sundrus: 9:33pm On Jan 23, 2021
Stop to dey masturbate & face ur fears. Use small alcohol take ginger ur swagger.

1 Like

Romance / Re: Dont Kill Yourself Because Your Wife Is Sleeping Around" Lawyer Narrates... by Sundrus: 3:56pm On Jan 23, 2021
Yes ooh...lady wey wan shine her congo go shine am no matter who u be. So no need to mumu urself over her sexcapade.

2 Likes

Business / Re: All Of Us Can Not Be Rich And Wealthy. You May Be Poor No Matter Your Struggle. by Sundrus: 12:26pm On Jan 23, 2021
amliftedhigher:

Oga na English you dey speak. Check around you and you will see the truth. Why has motivational speakers not hit jackpots?
How many motivational speakers are rich?
them plenty for pulpit...them all dey rich.
Family / Re: I Want To Cut Ties With My Best Friends by Sundrus: 11:59am On Jan 23, 2021
Ur papa don give u better advice, u still come here come dey ask mumu qwestion undecided

8 Likes

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 50 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.