Sunej's Posts
Nairaland Forum › Sunej's Profile › Sunej's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 17 pages)
chioya:u wan go Kenya so Obama fit marry u, ur plan don fail, na my sister him de marry! |
nbf |
![]() |
[quote author=ben~jay link=topic=162711.msg2710687#msg2710687 date=1219774566]LOL your brain been pause or princesa don flash you red card ?[/quote]red too mush, na yellow card! |
the guy no get time think stupid, many oyibo de for him to yahoooo! |
cbase:NAAA! na ur brain dey 10yrs old back-dated. Abeg go night browsing upgrade am! |
studio43:Prof Isi agbo ncha no mind them!, haha, how was ur POST-UME? |
abeg, livi me make i talked true, it is no be Argentina be sampion? |
if una know how Close-up and Listerine de beg me make I advertise for them ah!, una go know the kind mouth i get! ebeano |
dreday:Shineke e!, o boy hear grammatical gramatete. Abeg who get DICK-tionary? |
No, he's trying to justify his sins |
Jeovy:I don't drink in the afternoon |
[quote author=ben~jay link=topic=162711.msg2709807#msg2709807 date=1219761467]**strolls in, rosary in hand clutching a very big bible** ~sunej Despite all this my gadgets, u open eye call a man of God thief ?? [/quote]Na u talk am oh! House abeg, any body hear me call this thief thief? ![]() |
The ATM always write to me "Be patient Sir, account too heavy" ![]() |
Jeovy: I only want deliverance for the guy! |
it's a goal!!!!!!!!!!! Argentines are the yampion |
Buy her Conc. HCL or H2SO4, she should rinse her mouth with it. I promise u, there'll be no mouth to smell again! ![]() |
who go allow them go heaven, u wan make them scam angels? |
I hate police and Nepa. I love NBF |
9jafirst:Na BEN~JAY give us the tip o! |
Treat ya sef at Abasifo Special Women hospital. |
I dedicate that woman to Oga Seun |
spenchuks:Bros why u wan add sand for my garri?, no worry, she'll testify |
which of them ![]() |
Ituen my friend welcome o!, I de ur side. It was my grandmother that prayed for your release. Come thank her with a holy kiss |
Abbygyal:yea u are right, test of a pudding is in the eating, till we make it, u'll see am the best chef around! |
all said ![]() |
[quote author=ben~jay link=topic=163634.msg2706397#msg2706397 date=1219695359]~Sunej Make we meet for princesa beer parlour jare . .[/quote]naaaaaaaaaaaaah!, that's tooo local for me. What will my political and international business associates say when they see me there?, I can offer champaign by swimming pool in one of my guest mansions! na today? ![]() |
I taught this joke was buried long time again, why u go dig dead bodi commot ![]() |
ogorluv:I think Otapiapia will do a better Job! ![]() |
ogorluv:Bros, u make me wonder again, ur own liquid pass pap! ![]() |
spenchuks:I know u believed that! ![]() |




[/quote]Na u talk am oh! House abeg, any body hear me call this thief thief?
