Celebrities › Re: African Doll Impregnated By Sammie Okposo Says: 'I Will Keep The Baby' by Tboymessiah(m): 2:16pm On Jan 25, 2022 |
Iamdbull: Dbull on this one!!!
Why do my colleagues in the industry keep impregnating women, the last time I was with an obsessed female fan I had to excuse her when she started getting touchy NasoLifeBe!!!Atorise how far, hope u no dey smoke igbo again |
Celebrities › Re: Mercy Aigbe’s Ex Lanre Gentry Reacts As She Reveals New Lover by Tboymessiah(m): 1:41pm On Jan 25, 2022 |
Authoreety: OK na
All of them from beginning to end are irresponsible... Make dem getout! NasoLifeBe!!!Even the so new lover, this thing is common within Yoruba man dem go dey marry person wey dem don scatter wey don born |
Celebrities › Re: Sammie Okposo Apologises For Fling With American Lady, Seeks Forgiveness by Tboymessiah(m): 10:33am On Jan 25, 2022*. Modified: 2:26pm On Jan 25, 2022 |
NasoLifeBe!!! Mumu, after u don Chop the ogbono finished.
No be because the Same American lady cast u, u for talk before, no be the first time be dis o.
The one u get for 9ja nko
Moral Lesson African women no dey trust cheating Spouse, public apology for cheating is not our culture, if u dey nak outside and ur wife catch u as a black man kukuma tell her sey na the chick be ur second wife then u go get free assess To her |
Romance › Re: My Future Wife Whatsapp Chat by Tboymessiah(m): 9:59am On Jan 25, 2022 |
[quote author=tragergeorge post=109674314]Them no de loyal give poor man normally,rich man wife de always loyal..
Plus Na greedy lazy girls no de loyal,not poor girls [/ quote]
Omo, ur wealth of wisdom will not dry o. Na true u dey talk.... |
Politics › Re: Electoral Act Amendment Bill: Reps To Harmonise With Senate Today On Consensus by Tboymessiah(m): 9:30am On Jan 25, 2022 |
NasoLifeBe!!!
As usual government of the North..... |
Politics › Re: Electoral Act Amendment Bill: Reps To Harmonise With Senate Today On Consensus by Tboymessiah(m): 9:29am On Jan 25, 2022 |
post=109674017: Anything to move our darling nation forward is all we want @[b][/b].. God bless Nigeria U still dey alive? No be u sir-jedon swear for sey u go dash out last year. I think sey u don dey Owu o |
Romance › Re: My Future Wife Whatsapp Chat by Tboymessiah(m): 9:26am On Jan 25, 2022 |
NasoLifeBe!!! One thing I noticed about woman recently is this no loyalty can be found in poor girl...they are all for the money. |
Romance › Re: My Future Wife Whatsapp Chat by Tboymessiah(m): 9:26am On Jan 25, 2022 |
Elianawalker: Waw... Did you say wife to be?
Can I tell you the perfect way to hurt her back?
Save this screenshot then go silent on her, disappear if possible and end all wedding plans and say no reason why...
Another way to solve this, confront her about it.
In the end you might still have to end it all... U empty o, see wetin u dey talk |
Politics › Re: MKO Abiola: Abdulsalami’s Government Killed My Father - Jamiu Abiola by Tboymessiah(m): 9:20am On Jan 25, 2022 |
Honor10: For you and your family, not for Tinubu Shey u no go school ni, I can't understand what u really mean, " for you and your family not for Tinubu" Read am again e get meaning to you? |
Politics › Re: MKO Abiola: Abdulsalami’s Government Killed My Father - Jamiu Abiola by Tboymessiah(m): 8:54am On Jan 25, 2022 |
NasoLifeBe!!!
Another Abiola season two loading... Tinubu Saga.
One day Seyi Tinubu go dey talk something similar to this |
Romance › Re: Wow! Canadian Grandma Flies To Delta State To Say Yes! by Tboymessiah(m): 11:48pm On Jan 23, 2022 |
Golan007: You sef want try your luck? Abi na |
Romance › Re: Wow! Canadian Grandma Flies To Delta State To Say Yes! by Tboymessiah(m): 1:52pm On Jan 23, 2022 |
Which website Una dey get dis mama dem |
Celebrities › Re: Teni Loses ₦2 Million Earring (Photo) by Tboymessiah(m): 1:49pm On Jan 21, 2022 |
NasoLifeBe!
And e fit be lie o may be na 2k naira |
Romance › Re: What I Did To A Female Friend That Brother Zoned Me by Tboymessiah(m): 1:40pm On Jan 21, 2022 |
LagosNissan: Leave that guy, he no get seeense.
Women are cunning and deceitful.
Always looking for schemes to rip men off. True talk, wetin I wan do na, na too just no dey give de babe attention again make every body face en life..... One thing is this If you are not ready for dating no keep any woman as ur bestie or wetin dem callam (Friend) too close. Ur female colleagues at work or former classmate or course mate is Okay to talk or play with if u wish to jazz with woman. But na once in awhile. But sey woman dey come ur aoz or u dey carry her go grove center like cinema or eatery and u dey form brother or Padi na nonsense, instead tell the girl sey u wan make Una dey make en know wetin dey ur mind |
Crime › Re: I Pretended As Herbalist To Dupe Unsuspecting Victims In Osun — Suspect by Tboymessiah(m): 11:24am On Jan 21, 2022 |
Spencerchiboy: One yahoo boy spotted See this guy o, I be man I no be boy, I deal with food business I dey control farms |
Romance › Re: What I Did To A Female Friend That Brother Zoned Me by Tboymessiah(m): 10:54am On Jan 21, 2022 |
LagosNissan: You pick their bills when you go out, even when they earn higher, give them girlfriend benefits. And you think any girl will resist such? You are right, meself I get one babe like dat |
Crime › Re: I Pretended As Herbalist To Dupe Unsuspecting Victims In Osun — Suspect by Tboymessiah(m): 10:19am On Jan 21, 2022 |
NasoLifeBe?
Even the yahoo sef no dey boom like before |
Crime › Re: Man Disgraced After Refusing To Pay A Prostitute He Slept With. Pics And Video by Tboymessiah(m): 2:24pm On Jan 20, 2022 |
frugal: Skits and prank videos no let us know wetin be real again  I dey tell you, this one na skits, u can see how the lady they explained wetin happen |
Politics › Re: 2023: Photos Of Tinubu Plantain Chips by Tboymessiah(m): 10:21am On Jan 20, 2022 |
NasoLifeBe?
If this man no become president, na the thinking go kill the man.
And e fit become president na the joy go kill-L-am |
Politics › Re: EFCC Detains Supo Shasore Over P&ID Scam by Tboymessiah(m): 10:21am On Jan 19, 2022*. Modified: 12:15am On Jan 20, 2022 |
NasoLifeBe!
If you don't know how e start no join them talk am |
Education › Re: Delta Poly Students Use Convoy Of Expensive Cars For Their Graduation Party by Tboymessiah(m): 10:04am On Jan 19, 2022 |
NasoLifeBe?
And their mama go dey village dey hawk odara |
Romance › Re: I’m Confused, Please Help� by Tboymessiah(m): 10:27am On Jan 18, 2022*. Modified: 11:17am On Jan 18, 2022 |
NasoLifeBe!
Firstly, de girl, was not staying with her cousin when you met her. na wetin happen to you happen to same person she left for you.
Na so e go dey rotate.
O.P U too like S3x, na wetin make this girl dey damu u like this, and one thing u miss about this girl na S3X.
The girl needs help and she dey pay back through S3X
Ur help don expire for the girl, so let the girl move on, no be so e happen to the first person u snatch the girl from...... |
Politics › Re: Salihu Lukman Resigns As APC Governors Forum DG Over Convention Controversy by Tboymessiah(m): 4:26pm On Jan 17, 2022 |
dapolaw: So you sat down, to type this? And some people are looking up to someone like you?
Read am again shogbo |
Romance › Re: Problem In My House Plus Neighbors "Advice Needed" by Tboymessiah(m): 3:36pm On Jan 17, 2022 |
NasoLifeBe? Na only nairalander friend and uncle or neighbor dey get problem, everyone don turn solicitor. |
Politics › Re: Pictures From Tinubu Support Summit At Abuja International Conference Center by Tboymessiah(m): 2:28pm On Jan 17, 2022 |
PrinceOfLagos: MKO shit may just play out again with the way Tinubu is going about this desperation Me sef dey reason am |
Politics › Re: Salihu Lukman Resigns As APC Governors Forum DG Over Convention Controversy by Tboymessiah(m): 2:24pm On Jan 17, 2022*. Modified: 4:25pm On Jan 17, 2022 |
NasoLifeBe!
If you like no huzzle commot for Nigeria, before 2023
Tinubu ready do anything, even to kill all Nigerians mey be only him to preside over animal and Ocean just to attain that number one sit,.
And if e no get there, na that thinking sey e no become president go kill the man, e go think so tey e go get stroke.. Even now sef his left hand dey shake like hand fan |
Business › Re: Nigeria’s Off-Grid Solar Market Is Among The Fastest Growing In Africa by Tboymessiah(m): 11:58am On Jan 17, 2022 |
NasoLifeBe!
Gradually we will useless Disco company |
Sports › Re: Victor Osimhen Wins Nairaland Nigeria Football Fans Player Of The Year Award by Tboymessiah(m): 4:29pm On Jan 15, 2022 |
Audio award |
Music/Radio › Re: RENO - Why Does Music Of Yoruba Origin Breakthrough Globally ? by Tboymessiah(m): 9:34am On Jan 13, 2022 |
Unconquerable: I am Ibo but this is 100% correct. No need for unnecessary vitriol here. Also, Seal of Kiss From A Rose, Sade Adu, Lighthouse Family, etc. That lighthouse family, I love them die... Ocean Drive. High. |
Politics › Re: All Bola Tinubu Support Groups To Hold Meeting On January 17th by Tboymessiah(m): 5:58am On Jan 11, 2022 |
VaselineCrew: You Nigerians are the most daft people on planet earth.
The poverty capital of the world is on to the next evil corrupt bastard.
What a daft race and group of people.
You guys are all dunces.
Like major dunces!!
So so daft, gosh, empty headed baboons. Young man we gather dey na, So far sey u no be Chinese or European. And u know wetin dem dey call Eba and kulikuli. Na all of us be dunces including you. |
Politics › Re: All Bola Tinubu Support Groups To Hold Meeting On January 17th by Tboymessiah(m): 5:56am On Jan 11, 2022 |
visijo: If a woman whose husband is dead is called widow, then a girlfriend whose boyfriend is dead is called what? � Idowu |
Politics › Re: Sanwo-Olu Gives Security Guard A Mini-Bus After Being Asked On Instagram by Tboymessiah(m): 8:04am On Jan 09, 2022 |
NasoLifeBe!
All this one na because of next year election, nothing more....
E get wetin dey my mind
Hope this stuff no be for publicity stunt, that man no look like person wey dey into internet world. I no sure sey de niggur Sabi wetin be Facebook sef talkless Instagram.
E be like sey na arrangements things |