Temi4fash's Posts
Nairaland Forum › Temi4fash's Profile › Temi4fash's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 107 pages)
Go do deliverance nau..... |
mencade6: wait a minute. Are that scared of mazi? Who is he?He is d oga at the top... and dat what kinda rude... |
its crazy mehn.... who ever uploaded pics on dis thread shld pull it down or else Mazi go vex ooo... |
O God.. May his soul rest in peace... |
2jideofor: Use and dump her...Bros ee I feel he shuld just free d gal jare.. dere is no need complicating one's life for one Glorified prostitute... |
nu-well:why you do I av dis feeling you a futarian... |
i vote for carmelion n adaobi |
passionate88: e fit no good for the thread bt e good for some ppl, na so dm wnt make e b since them join bt them no knw hw to go abt am, nw dm dn discover d secret. Mayb me too go soon do a DailyNews or na nbright me go call am? I go start to do like that mysterious helen wey dey follow d thread bt neva talk anything since except 2ru e-mail bt 4 my own e-mail no go dey involved.but e no make sense nau |
I think you shld not accept him back... and if you gonna accept him back you shld not trust him..... cos dere is no guarantee dat he wuldnt so it again. |
I nominate Mazi_omenuko and .... still loading... |
Bros well done oo.... it seems our secretary is on leave... |
dis one everyone is bowing out.... its really not gud for d thread... |
una matter just dai tire m for here |
Idowuogbo: Y bring his mum and sisters into it? If he comes bck fully loaded now, ur kinds wiv stroll in to defend u and label him d bad guy.Msteeew! Blockhead!must u insult him ni... |
boron10: See a Psychiatristdat wat i tink too |
greatgod2012: may be you will have to read the post again, hes 19 and the girl is 16.Sowi ma bad.... just wondering y a guy wuld b chasing a 16 year old... |
greatgod2012: may be you will have to read the post again, hes 19 and the girl is 16.Sowi ma bad.... just wondering y a guy wuld b chasing a 16 year old... May God help us all.... |
how old r u.... |
^^^^ Most times there are always Cracks on the wall we just choice to ignore it.. deceiving ourselves no matter how perfect a pretender is dere are always the give a way signs if we carefully observe... its gud to fall in love its gud to b in a Right relationship.. But no matter wat u do Neva Forget to take ur Brain along with u... Enjoy ur sunday dolls n teddy's ![]() |
ichidodo: she might appreciate it then she might not. You see, at the end of the day, i dont care anymore because have since moved on. But what is galling me is those 9 yrs and the vast opportunities thrown away,even the risks i took all for her because of faithfullness. How much can you buy 9yrs?oh sowi.. tot u guys were still together.. EEya shit happens nau... Just try open ur heart for luv again but these time take ur brain along.. Wish u luck bro.. she wont av been a wonderful wife if u had married her anyway, and its mostly she comes back begging.... Law of Karma.... |
cdamsel: no b 2day decryptor mumu start,so I'm nt surprisedlolzzzzzzzz |
y just one upload today nau... and tomorrow no show.. bros u want to start starving us abi... |
Ishilove: She is not pouring petrol on anything. I am more than capable of handling any individual who tries to force their own unique brand of idiocy down our throats.hmm i c.. i didnt even know u are an iron lady self.. dat gud... U too do pray for m dat God shld mercy n favour me.. sefini |
cdamsel: Decrytor & jou,abeg make una keep una rant short abeg,d longer it is d bigger una stupidity dey showah ah damsel... instead make u try settle m.. u pouring petrol inside d fire.. Ishilove: Lol. Some things are difficult to ignoreI will put it in mind.. But u shld b doin the praying urself.. y m i getting this feeling u not going to church 2mao... |
Ishilove: Well temi, we are currently knee deep in mud. I was minding my own business when those two semi-literate buffoons, decryptor and joudini suddenly decided that they will test their skills on me. My middle finger to them.In as much as i dont want to linger on this issue i feel u shld av just ignored them.... anyway just b careful... Remember to go to church 2mao... ![]() |
Ishilove: Please be so kind as to scroll up and read all the totally unwarranted invectives that he has been liberally pouring on all his female children yet unborn.MAdam i did.. but with all d respect i av conjoled for u from the literary section and oda threads on this forum i didnt expect dat from u ma.... Enjoy ur Weekend ma ![]() |
Ishilove: Well sir, with all seriousness, sir, I will accept that I am a psychopatic slut if you will accept that your mother and all your female relations are all who.res and psychopatic slutsah ah ah eeeh Gosh.. Dis is totally on called for... |
all dis mumu mumu thread wey just full NL so.. i tire ooo |
ichidodo: Why are you begging her? Dont u know that when u give attention to a mad man, he becomes much more obnoxious? Carmelion on my mind right now.y u dai do lik dis nau.. take m easy with d babe nau.. no b everything wey dem talk u suppose reply nau... passionate88: my sis get papa wey go dey give ha money na, na ha problm if she no fit manage wetin papa go give ha. So u support make boy dey do charity work 4 gal head without him chopin d kpekus all in d name of "no sex till marriage"?, to u no b wayo b that?.Ur head dai dere.. me get 3 sisters i dai always tell dem say notin for dis life is free oo.. say m nice no mean say other guys go nice oo.... |
ichidodo: Ha! Chop wetin? Asampete wey i dey save for the D-day. I fit swear for the person wey go chop am, but anyway, Jehova bu eze (GOD is King)I wish u luck ooo.... I hope she appreciate it ooo and she is not giving swit lie oo cos it culd be devastating.... |
passionate88: Eyah, hw u take knw ha age? U knw weda she add money for d bride price?, weda na she toast d guy?, weda she get belle b4 dm do d weddin?, weda na ha papa sef sponsor d wedding?, my weda na weda na 2 plentyDai both sponsored the wedding... i no her age cos she is ma grandfather's friend daughter.. No she no get belle... d remaining me no sabi n i no won sabi.. D bottom line is dat dai got married today.... A white wedding in an Anglican Church... Atleast she stopped being single today sefini... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 107 pages)


