Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 114 pages)
I thought they said this Boy is into Investigate brouhaha? When did he become bolekaja things? Mention people wen dey complain about Trump removing "feeding Bottle" called 'Aid' and you will realize your answer to this Balablu. |
If this information na 100% True, I clap for Una but if he no true Abeg make una shift one side. Well, the most important thing na make The rebuilding continue. |
Oya, Mr. Atiku show receipt. If you no get receipt then you be Liar and we suppose charge you for defamation ![]() |
Stargala:Yes ooo, Edo can Never be Lagos ooo. Who would dare Compare 5 plot IGR to Oyo State? NB: Hope this Media report represents wetin really Happen for Court? Before some people go begin cry say Justice has become Alacat. |
Abeg make una leave the Mata joor. Sha, make everybody dey remember the Children before dem carry out selfish decision and make everybody train their Children well so that we no go dey get Adults with Bad attitude again. Bros. Innocent and Sis. Annie make una two shift one side make we see front clearly. |
Oshey! O set go. Oya, make una no Balablu this talk ooo. Make una walk the Talk and let the happening Happen. Nagode my People. |
Sanwo for Anambra Governor |
Wait ooo, why Nigerians and Africans dey complain about Trump bayi? I thought USA and the West are the people stopping African from Developing? Shouldn't we be Happy about all that Trump is doing? Germany, France, UK, Canada etc should copy Trump, so that African can retain their Resources and Wealth. ![]() |
ASUU should park well joor. You conduct you own screening through Post UTME and admit those you consider qualified. So please spare us this shalaya and Yeyenatu abi Iberiberism and do Proper Post UTME to block the loophole. And please, we are not paying you to go on STRIKE (asking for increment in Salary all the time) and complain about the Students but to Prepare them for Nation Building. |
Well, all the names indicate where the people involve from. |
Atleast, make una allow Baba Afusa make he trend small. He don climb tree pass leaves and na the result he dey Collect so. Make he dey manage the small money wen dey him account but to think say he get any relevance na longthing ooo. |
This is not News joor. Baba Hafusa stopped being APC in Osun Prep 2022 Governorship election. He won't be missed and now APC can cook his own food too. |
Do your Best so that when your enemies speaks any falsehood their mind can be their judge. |
Wahala wen money go create ehn... |
Eeyaaah! Day don dey break small-small. I hope they start asking the right questions and requesting for the right things not some Surety for an NK. Person represent una for 17yrs+ na only surety for NK be him campaign strategy. |
The continuous fall of a Proud... Well, careful what you ask for cos you may get it. You must realize it's one thing to get it but handling the consequences is another. All the Best to the Ipo*bians and their NK. |
Hahaha! Any small thing Billionaire. Na waoh. |
Yes ooo! DejiPlug:All these Top Management people go dey yab PBAT and other politicians but we Forget that our Leaders are a Reflection of Us. We are Greedily Greedy and Selfishly Selfish and Wickedly Wicked. This is the story of an average Nigerian. To do better in your Capacity you have to Grow and be mature than the average Nigerian. |
Seriously! Are you guys for Real? Please if you can't continue to do your Business please just close shop. We have been buying fuel for 900+ and you are the one complaining, Abeg make una shift one side ooo. Yeyenatu. |
That one self he good. Make the 27 go apply for security job or start business but Sha make dem remember say dem self go collect. |
Well, make dem dey enjoy their Compulsory Retirement things. If they have skills they should apply to organizations that need their skills, no be by Force to work for CBN. NB: Abeg who get NGN3M wen him no need make DM to collect my account details, make I help am use the money. |
Tooh! Make everybody Sha remember say Life is Sacred. No just dey kill any human being anyhow. But sha, make Land Grabbers maintain their Lane. |
Lamba! Oya join for the balabuling so that you can gaslight and push skewed narratives but laslas no show for you cos Lies will always Fail. |
Mr. GSM we sabi your way. You dey claim dem no follow due process to organize the program abi Oriyomi open gate by himself and every other excuses wen you dey reason just cos wetin dey your mind but Las-Las matter go soon clear and Emperor status go change to normal citizen. |
Well, Life happens. RIP Hon. Tayo. |
LoneSoldier:Return Phone to who get am. This your comment show say you still be pikin |
wonder233:Kai! Why He dey pain you say dem no give Bello jungle justice? Well, Sha try make your source of money dey legit ooo cos you may not be lucky like Bello ooo. |
Well, some people said same about Oshio in Edo when Obaseki was balabuling until Oshio came to win Senate and end the Career of Obaseki. Well, time will tell. |
Obidigbo thank you for your Message. But don't worry, just tell your Representative in NASS to do the needful if truly una serious about the matter. But, Sha we don already dey arrange how everybody go begin bear him papa name, na make una people begin plan properly and if una dey rush just tell una members for NASS make dem Speak up. |
Never let see finish make you no Value people when dey carry you for Life ooo. |
Well, Uncle Shehu don clear matter small. However, PBAT employees don get NNPCL to dey deliver so na Capable hands Baba employ no be Tribal hands. |
Well, you are getting the attention and your cookies is being drill by different Pipes, guess that's what you wanted. But see ehn, you can't live the lie forever. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 114 pages)
