Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 114 pages)
Malroux:You wonder why it is said that to hide anything from a Black man just put it inside a Book. You came third but was busy shouting Rigging, instead make you calm down and think where you for fall so that you no go repeat same error again, No. Na balabulaba you dey do. |
Seriously? |
Healthy ![]() Well, it seems they all do Aso-Ebi for the Suits but more importantly with these pot bellies... Well, na social club Sha. |
Who be your friend? If you dey follow people wen their way no Pure na you know ooo. #May we never be Unfortunate ooo. |
Make dem just do mistake legalize Guns for Obodo Nigeria, na that time you go know say we no like ourselves at all. Na every day you go just dey hear as men dey down any baga wen dem no like. |
Another Banger. Incoming Governor 2027. |
Well done Mr. Wike. You're doing well. But make we all avoid crowded places ooo a d anybody wen wan share anything make he use brain ooo. Merry Christmas to Us All. |
Make una do quick make price come 165/Litre joor. NNPCL don carry their own come 899 make Dangote come 845 and then NNPCL 745 till he go reach 165. ![]() |
When a Nuisance becomes the Celebrity/Activist of some people, just know say people IQ don reduce small. Cyber-bullying dey make people commit suicide, now that NPF is clearing everybody on the matter, some people still dey Balablu-Bulaba. |
Congratulations to them and Eboyi neighbors. Well, let's hope this have positive effect on Nigeria Security. |
Na lie joor. Ibadan, Anambra and now Abuja... Abeg na lie joor. |
This can't be true joor. Ibadan, Anambra and now Abuja... Na lie joor. Sha, make everybody avoid crowd. |
![]() FYI this is Jagaban you're talking ooo |
Chai! Well, the road reflects Sim quality. #Just commission anything even if na Shomolu bread. |
Wahala!!! The SE is very safe joor. Abeg, let those resident in other region Atleast Travel home for December celebration. I repeat the SE is Safe. |
First Mistake: Keeping of Bad friends Second Mistake: Prep Marital Sex Third Mistake: Premarital Pregnancy Result: Beautiful Baby. Fourth and Most Grievous Mistake: Murder of the Beautiful Baby. NB: If she had kept that Baby 10yrs from now, She would have look at Him and Thank God. |
A friend who wasn't resident in Lagos came to Lagos to do IT. He saw people inside Molue and felt pity for them thinking they were prisoners on their way to Correctional centers. |
The 5 they have has a landmass that's just 1 state in some other regions. I however, think they all should use their voice to ask for an Independent Nation rather so that the 'Marginalization' can stop and nobody will be able to hold them back from developing their region. You dey fight to stand but dey claim say dem no want make you go. No be Iberiberism be that? |
They should leave them joor, they have only added "Karakata" abi na "Side hustle" to their bank job. Well, na the hazard of the side hustle be that. |
Guy, Abeg face front and pack your bags back to Naija. Abeg, leave Kemi and face you own Life. |
You focus on others not realizing your axis is another issue entirely. You call others "Ebinpawa" but try to conceal your own "Agunuagun", we'll you can't hide forever. |
Who give this one Mic to talk bayi? Abeg, parkwell joor. People say dem no want you again, you still dey Balablu, no worry hand go soon touch you. |
Tooh. Abeg, who get #3Million wen him no need, make the person DM for my account details so that I can help them use it. Nagode! |
We know your definition of "Credible". See ehn, PBAT must complete wetin him start and we must stop this leech things. |
Brenbentondiaz:Presido11 and Topman7 see the comment above and you will understand that everybody don know una well. On top the Topic matter, Abeg make everybody leave Kemi to enjoy herself joor. |
If they decide to cover up that Mine and concrete everywhere, one humanitarian organization go start dey Balablu abi? Miners wen dey Trapped no dey think of Rituals (Cooking and boozing) na escape dem suppose dey reason but it seems this one's don see 7 Star Hotel inside that place so dem have turn to Mario. |
Lagos, Nigeria. That State ehn, Na Beta Country. Imagine say other states be like that state, Nigeria for Better Pass Obodo Oyinbo. Ip*B dey play for East; Boko dey play for North and SS don pursue all the investors with Militancy and Okowa and Obaseki and that Bayelsa Gov just dey balloon the huge 13% Derivative. Lagos... See dem... Bus Lagos na their US. MamaOghenero: |
Exousiang01:Exousiang01 how far naw? This your user name dey one kain ooo. Link me ooo. |
Corruption fighting Back. Mazi Danladi dem say dem no want you again, you wan come dey form Mario for them, Oga park your load and go joor, let somebody else come and do the job. Since you have been in that office mention 1 good thing that have come from that office. |
Na mind he dey. What is said may not be what is meant. Your Dressing and Lifestyle is actually a clear reflection of your Thought and Values. The Core Christian values is clear in the Bible and anyone who claim to be a Christian must have the mind of Christ. |
If you still don't know that the Problem of Nigeria is not just Politicians, that means you are one of those "uncoordinated trolls". Those people with 2by2 shop will buy something for #200 and sell it for #1200 and call it bizness because no Market information and control. Dangote dey refine for our Backyard but the one wen we import cheap pass him own. Still NNPCL own cost pass Dangote own. Well, all na Bizness Sha. ![]() |
If you support anything then support am with full chest ooo. If you wan support defamation cases Abeg irrespective of who dey involve, support am with your full chest. Abeg any update on Brother Dele? Untrained Children can continue talking anyhow online, hand go soon touch una. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 114 pages)


