Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 114 pages)
One by one dem don dey... But I been think say DT na PD-LP state? Can't they play Opposition to put the Ruling party in check? Well, it may be that some people are "anywhere Belle fac*" politically. From Eweta to Ifeanyi nothing really to show say that state na 'Gold' full am. Uncle James Gallant pass those two Bros wen follow am. Well, if APC take over maybe dem go fit open some files so that dem go use am Witch-hunt those... |
Hmmm! May your doing be Pure and May your Wayne Smooth. |
Abeg, leave pikin make she read for school When she reach house, you fit start the paparazzi |
Good. Make we dey observe as 2027 elections go be. But sha I dey hope make we split this Countree before then. |
Oshey! Make dem gather together and stop all these splitting into small-bit. Make dem gather their force, make we even see how all their machines fit gather strength to fight as opposition. |
Dem say make PDP and LP and their brothers dem prepare to kollect more before 2027 and make the Hijab and the acclaimed journalist boys prepare for more too. Kai! To be forewarned is to be... |
MasterJayJay:Eyaaa! This morning report https://www.nairaland.com/8336863/anambra-demolishes-three-kidnappers-dens |
LtChisom:https://www.nairaland.com/8336863/anambra-demolishes-three-kidnappers-dens Just this morning ooo. |
Sis, Abeg you don dey Grow so leave these kain picture for children wen never get sense. Na Role Model you suppose be for this children dem. |
MasterJayJay:You people still never learn. Check Front page and reason all the News from una area. Una better desist from these Yeye things. |
Deliver us from Evil. May the Lord in His Mercies Keep Us all from every form of Evil. The Evil spirit wen dey Hotel don enter him body so tey he don before Homosexual-Pedophile |
Begi-begi. Shebi dem say na BAT employ NK and Ekpa? Abeg make una leave their employer to do whatever they like to them joor. When NK dey zuzu anyhow he no know abi? Person dey Kuje still dey Balablu. Hand never touch well, make una wait small. |
Oshey! Unado well. Sha, make we remember say as the Jet dey fast na so if anything wen happen self go fast. Speed limit good so that things no happen too fast but if we wan exceed sound speed no wahala but make we no forget say F=MA and Sound no really get beta M. So make we no compete with wetin ni get Am. Make our Egungun be careful make he no go enter express. Ibatago? |
Once you read comment blaming FG/NMA just know say na 'ndi developers'. They will never blame their people but will be looking to gaslight others. Counsel dem to stop producing fake-fake things, dem go say lailai begin run mouth anyhow. Check you see say those people no be Doctor at all. They are probably Auxiliary nurses but since their people believe say 'do anything to make Money' dem no complain but now water don pass Gari. #May we never be Unfortunate ooo. Isee. |
Bobbynobobby:Oshey! Investigative Journalist. Abeg shey you fit send 5k MTN voucher to me? |
Hmmm! Find your Anchor for Life. Submit your Life to God so that when Humans fail you, you remember you have a Sure friend. Never make a fiance or even spouse the pillar/everything of your Life. |
You marry 64 yrs old Papa, after you use am upgrade you come decide to abandone am. Well, make God help Us and deliver us all from Evil of every form/kind |
Una wake up begin call some people Skull-miners not knowing that's the reflection of una area. Sha make everybody stop to dey worship Money. Make una stop this get Rich or Die trying things. May we all make effort in a legit way and earn honorably, contributing to the Peace and Development of our community. |
Your Wife dey raise hand to Beat you? I know say Women no like make Men dey beat children to correct them but say woman go raise hand beat her Husband? Abeg, dem need to send that woman back to her Mama sharperly and that Man need to work on himself ooo. |
Hope say Dr. Kola Lawal know say Seyi na Social Media and all kind of Media things, He no dey like make anybody undermine him shine. I just hope say DSS no go soon pursue that Lawal, unfortunately nobody wen know am like Oriyo** so nobody to fight for am. |
To some people the Country is a Zoo and they are the "Animals" but to some The Country is the Giant of African and Blessed Great. |
"Many are M*D but Few are roaming" Well, Romans 1:28 summarize these kind of people. Get well soon. |
Okay |
Na you no understand wetin be real Governance. People wen understand do dey port to the New Deal. Kai! No wonder Atiku begin lamentations cause Baba dey reason say 2027 Ogala (otilo). |
Where her picture? And are you sure about the 1st BG of Nigeria decent thing? |
Why did he go abi serve 7yrs? What was he like before He committed the previous crime? Did she check on him when he was behind bars? If Yes, what was their discussion all about? Even if we have the right answers to all the questions stated, it still does not justify these murderous acts. To those asking for the release of Evans, Nnamdi, Ekpa etc... Shey una see naw? Once a Kidnap Kingpin... Once a Terrorist... |
Well, from the 2% of the gist wen the guy post, one can conclude that he never brief His family from the set go until matter enter finals only for the match to be canceled. |
AmazingGenius:Just research the "Nigeria Project Movement" and you will discover that the core members are from a Particular tribe that mastermind Hope 1993 wahala. Unfortunately, they have always been 'labouring' in vain. |
Dandsome:Kai! I had to go re-read it. Well, everyone seems concern more about making money. |
If chochocho no let may you see way na you know. Try not to dey defend rubbish because soonest the rubbish wen you defend go explain to the publish say you be Fool. |
Good. Abeg who get details of the Prices of the Motorcycles make he give us brief. Also the "Korope" and the less 10M Cars too. naptu2: |
Bros Rotimi, Abeg shit for one corner make we for see road. Your hand no dey inside the cooky-jar again, you don begin Balablu Abeg you fit join others like you for the ElluPe71. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 114 pages)