Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 114 pages)
Questions is what do these Terrorists want? And Hope they can handle the consequences of their actions. |
Well, na Wike still dey lead for now. Even for this fight I dey suspect say Wike go still Win because I never anybody wen Atiku fight come win. |
Money dey naw. So this one na small thing. But Nigeria Govt for use style Cash Out from this guy ooo but then na Elections Mata dey our mind. |
Well, make dem dey deceive dem selves joor. Speaker & DSP and all the Honourable who lack Honour. Abeg, hope say Otti don find solution to that Kano Judgement make him name no go turn to Ottilo. |
11. They sent me IV but I can't go through the stress of attending. 12. The inauguration marks expansion and beginning of Great Things for me. |
Well, you may have to ask the People who took the elections personal and were bullying anyone and everyone who do not support their Candidate. They hijack a particular party and almost turn it to a tribal party and have keep on attempting to malign others. Well, Love is Lost amongst them. |
Hmmm! Well, the Younger generation are more concern about themselves than others. Their aim is to make all the money they can make even if it involves destroying the whole world. The days of Good Conscience are past. Since there is nothing that Service/Gesture will serve on the short term for their selfish goal, they have chosen to ignore it. Unfortunately, none of their aids/advisers is sensible enough to remind them. Happy New Week. Choose to be selfless. |
Wahala. Wetin this Greed for money dey cause no be here ooo. You just want to have it all for yourself only, unfortunately you don enter gbege now. |
Well, ask the Prison service guys, cos na dem dey give people special status ones their palms dey greesed. |
One would never think a day will come that so people who called PYO a Fake Pst, mere Commissioner, condolence officer etc... Will not start praising him for his effort in this Government. Well, Time will expose everything. Mr. Laolu, Congratulations Sir, You worked with one of the finest Boss. |
Teaching Job wen be one of the most Underpaying Jobs. Especially those private schools wen dey pay #20k still pay salary on 48 of the month. |
PICTURES or I don't believe. Campaign don start. Well make Kogi people Sha think and look be leaping. |
Time is a leveler. You could be the most Powerful man today but gradually, you lose to someone else. Here is Oga Jona talking about 8+ ago when he was NGR 001. Unfortunately, the number of theives around him destroy his good intentions. |
Smh funny but smh True. In all your getting Get a Wife not a Slut ooo |
Patriotictee:Mention the phones that have Camera in 2003. And please mention the Brands that we have in Nigeria. |
Communal brouhaha. Selfishness and Greed na hin dey cause this wahala. |
Some people will be saying He should upload pictures of his NYSC days. Dem think say na since 1960 Android Phones and Internet don dey exist. But no wahala Sha, make we see as the matter dey go. |
djseanjohn77:Those people don forget say where one persin Grace reach na there another persin own start. Any thing wen he happen to anybody dem dey claim say na cos the persin no support their PO. Well dem self may soon collect. |
But I think say una don talk say na Kangaroo court say make anybody no bother dem self about the Judgement. Well, if una no find better court go obtain better Judgement, Otti will just add Lo and become Otilo. |
If you specialize in deceiving yourself na you know. You go dey 'develop' the whole world but left your region to Mpurumiri. But the good thing be say Atleast you go still lie say na one party abi government dey cause the wahala. Sha, no say the US gbege wen una create don make una region special place. |
See better Persin. See how He write like the Brilliant Chap he is. Na Better candidate wen people suppose support be this not some CRV turn GRV who they wanted to send to Alausa for IT. Mr. Doherty, Abeg find way to join better Party where people can do some of the ground/Street work for you. |
Intelligence. See ehn, to understand jokes require ability to link-up and understand. Most of them wen be your friend no dey intelligent na just Hair, Makeup, Money, IPhone and slaying dey Dere mine. |
How persin go dey lick Toilet? |
Oya! Assemble your own team (loyalist) and put dem in charge of the University. Some people still never learn to play Politics with Maturity and not Hatred. |
Na which deity you wan carry this combo give? Cause me no understand the relationship between Beans and Dodo with Avogrado pear. |
Well it Simple... Just Increase Revenue. |
Na the GenZ dem be that. As girls don dey were singlet and pants up and down boys self Don copy dem. Very soon dem go begin wear am enter their office. Dem go tell you say weather too hot and say wearing of suit na Oyinbo culture. Remember their Papa and Mama use to walk about Naked. @Siofra, nobody say make you no join the 'craze' ooo. If you like self, you fit naked Waka for street joor, all na some level of Fashion until he go turn Mad**** |
If you don't learn to control the "3rd Leg" it will put you in Alot of trouble. So learn to Control your Eye, Mind and '3rdLeg' and you will not be viewed an irresponsible man. Annie, Baba don dey tell you say him never sabi control the '3rdLeg' so no surprise if he still score another goal outside. He fit go be Nadia self, Naim go let the goal scores. |
Fotocopy is not easy. Just read wetin OP post, you go understand say Fotocopy no easy True-true. Oga ElRufai should Sha remember that this 'Power' na for little time ooo. Dem dey talk say he dey Transcient. So sofree used this power make he no injure you ooo. |
Where your Sauce? |
Well, their main Goal na to protect customers Funds. But wetin dem go use am do after that 'protect' things ehn, I no know ooo. Una dey protect customers funds but 'working boys' dey always move their money. Una well done 'Protect' ooo. |
Okay. Well, we know people wen dey share persin contact, in order to call am and cause wahala. Dem don share contact for WhatsApp but Mustapha never sabi dem na why he go dey take dem serious be that. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 114 pages)