Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 114 pages)
More likely to them more in the Orthodox churches. But more importantly to find a Good wife, your mind must be right and as such you should not be superflux and have a renewed mind guided by the Holy Spirit. |
Sope otilo. If you have an idea of who Seyi is, you no go dey reason the guy at all. |
Tiwa Oya DM let's talk. |
Is it your rubber stamp? Una go just wake up dey Yan opata wen enter una mouth. Walk in their shoes first before you condemn dem. |
Dino!!! What value did you add to your constituency when you served as a Honourable and later as a Senator? If na only your pocket you remember just know say Otilo. NB: If Dino win this election ehn, He go too disturb BAT and he go pepper Wike. |
Baba Biden, you have try please don bother about second term ooo. Your legs don dey fail you already. Just let Kamala continue from where you stop. Thanks for your Cooperation. |
This one na Celebrity dem go still call am ooo. |
The Body fit look like New but na the Engine gangan be koko. I.e Look can be deceptive. |
All these talk since Feb? Baba Abeg face your Court things and stay in Anambra where na your people dey. You can go to Abuja cos you have a lot of Fans there but don't go to Lagos ooo. Victim mentality can make people mumu Sha |
Abeg, those people don try, make dem comot make other people try their own self. No be only dem get sense and skills. |
Leadership is about Vision. If the NLC leadership are just waking up to the Realities of a perfect craft then am very sorry for them. Unfortunately, ASUU don lose relevance. Subsidy otilo. Na salary increment remain now. |
Stay your Village make you develop am. If other no develop their village how you wan go there go enjoy and make money? So make we all put hand to work, make this Obodo Nigeria great and enjoyable for our children and generations yet to be born. |
Well, na startup, if him no be Dangote abi Otedola no expect salary to dey steady for now. But with your skills while you await Multinationals, you can keep the startups and be doing Freelance gigs. Only thing be say me self dey find how to learn the Freelance thing and earn. |
Papa, wen dem trust you with Party Chairman wetin you do fit make anybody trust you? |
Gbese, the Business woman/farmer wen get those Yams go dey think about the loss of money. The families of the people wen go to the world beyond go dey mourn their ooo. Well, all mallam to him kettle. All men to their own. Make all of Us Sha remember say death no dey give Notice ooo, so prepare to meet thy God. #RIP to the death |
Abeg make una leave all these Entertainment and Paparazzi joor. It's time to fold up our sleeves and get to work. The Nation need to be put to work as soon as possible so that we can arise as a Nation and take our position. [b] Nigeria We Hail Our own dear Native land Though tribe and tongues may differ In brotherhood we stand Nigeria all are proud to serve Our sovereign motherland.[b] |
Celepope:All the Code wen una dey take SCAM Nationalities Right? No worry, Continue to dey do SCAM ooo, hand go soon touch you. |
Correct Wife Material. No be those "I cannot thank You for 10k". If Hilda Baci fit cooperate make she DM. |
Oga Charles Soludo na the real MVP. If the Headless Mob have listened they could have been saved. Unfortunately Oga Pat Utomi suffer for helping their lord. |
In world where some form of M*dn#ss sells. |
Yeye wahala. |
The earlier you realise 2023 elections otilo. |
Uncle Sanwo. Am available ooo. Anything Human Capital Development and Trainings, I dey available ooo. So any office wen fit me, just Holla at me ooo. Or You can talk to Uncle BAT on my behalf, I am available for Ministerial Position. Just Holla at me make I update my CV for your end. Thanks in Advance. |
Mumu, instead make he do Anti-Dieing. What's the essence of Living to 100yrs? Too much of anything dey frustrating joor. |
You think say BAT na una mate? Him na still President S-Elect ooo. Na hin every country don dey rush am ooo. After inauguration una go sabi say Who God don Bless No Man can Curse. #I Sure say this Government Must Favour Me. |
Atleast nobody go use the Bridge campaign again. All the "I will construct 2nd Niger Bridge" has ended. |
Dem go claim Billionaires but still dey fight widow for small things wen her husband leave for am. Well, thanks to those social workers. |
Heya, Kai! So Okowa don dey go the way of Him elder brothers (Ibori, Uduaghan wen become irrelevant afterwards). Unfortunately, history will not like be kind to him because He probably face only Ika and didn't create employment. They are still sharing money, Kai! |
Kinda Agree with You. |
Why always Juve? Why ![]() Wetin dem do una? Na so una hate dem reach? Yeye, Abeg, make dem do this same thing for ManCity joor. ![]() |
Na naw you remember the Attributes of Love shey? Pele ooo. Instead make you use your head well, you go dey look for Yeye Lover boy, unfortunately the boy na Tuface disciple. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 114 pages)

