Tnerro1's Posts
Nairaland Forum › Tnerro1's Profile › Tnerro1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 397 398 399 400 401 402 403 404 405 (of 441 pages)
DaddyRochie1642: ![]() |
No social distancing and no mask, they should be arrested, wait first, I forget, na only poor people way no wear mask dem Dey arrest for Nigeria |
I swear , this man dey hid drink sapele water ![]() |
All this so he can contest for governor in 2023 ![]() |
Who mix the kunu way this ones dey drink? |
If you people are stingy, how did you get money to build this office? |
My oga in the office should be your grand patron |
I fit buy you something cold for that no 4 ![]() |
After the DNA result is out, I will comment |
Girls with bushy pvssykat always smells cause sweat will always gather there leading to itching and scratching |
See wetin fingering Dey cause ba? |
Bros, as long as she no say” stupid man, even to bleep, you no fit do” then just relax, because e fit be say na you be the father of the children way dey house. |
I hope no be I better pass my neighbor ooo, that one no help anyone ooo, na only to disturb your neighbors to show them say u Dey around |
Oluromantic:Werey ![]() |
I don’t encourage bleeping married women ooo, but if she wasn’t married and had an ass like that, you would have bleeped her without a condom? Bros , try carry EXTRA SAFE CONDOMS ooooo, since you know big ass can distract you |
Trump be like fly way stay on top persin scrotom sac ,u hit am hard, u are in big trouble |
Na who sabi ride oga well like Moyo Thomas or eat pvssy like porn star, na him or her dem go retain. I rather open store Dey sell cement dan to do bank job |
Na wetin Burma boy go come do now? |
All I see are two useless old people that enjoyed Nigeria at her prime and after enjoying everything and made her dry, they are now angry when they see young people looking for a better life out of Nigeria. Fools |
My Moniker is from one guy I borrowed money to travel abroad. I Dey use am take remember am ![]() |
Her job title na “ baby mama” . Bros do your own and pass to the next guy, biko |
If she is good in bed, still keep her small ( e hard to find Nigerian girl way good for bed) if she is not good in bed, just let her catch you with another girl when she comes back. |
Later, they will say u should not be suspicious of Fulani herders staying in the bushes |
Story story, am sure is because they did not ask you to submit your own list ba? |
If my mum slaps me, I will ignore her If my wife slaps me, I will ignore her If my female family members slaps me, I will ignore them. If any woman not mentioned above slaps me, I will use return slap to remove her teeth and add one more so she will think twice next time |
Hope you don’t have born throw children aka alma............ |
DNA DNA DNA DNA |
Amotekun , stand your ground. No vagabond should come and do anyhow on your land. Enough of this nonsense. Stand your ground, don’t be afraid to let your blood water the land of your fathers,but gladly use their blood to water the land of your fathers. |
This witch woman don cause problems for many marriages in Nigeria and in Africa. Now some men Dey look their wives corner eyes, and wives Dey give their husband close marking make dem no dough go DNA center with the kids |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 397 398 399 400 401 402 403 404 405 (of 441 pages)
