Toshmann's Posts
Nairaland Forum › Toshmann's Profile › Toshmann's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 181 182 183 184 185 186 187 188 189 (of 261 pages)
no tell them o, dem go wak you slap. my hand no dey o. |
nation of law and order |
tell them ![]() |
Babyosisi=child of a tree ogbuagu=killer of leopard (not tigers, there are no tigers in igboland) giringory= gregory |
hey thief how now you still de owe me o. find de evidence wey i tek vex you and de evidence say i yarn dust against yoruba people or else nairaland grand jury go settle our waka oand this thread still de halla. hmmmn. anyway sha, i know say anybody wey de read my post go grab wetin i de yarn full time b/c person wey no sabi vibrate in pidgin frequency no qualify to answer naijan at all.i has spoke ![]() |
impending self-destruct ![]() |
haaa,lilly777, ![]() adi m mma o. a na'm ekele gi o. ada bekee, o bu m, toshmann222 n'ekele gi o. ibi ga ada ndi nine na akpaghari m very soon. anyway, hapu ndi iro, k'anyi kwuo maka onwe anyi kedu ka idi ![]() ada omaricha, i ma na mu na gi adika inshort, very soon, anyi ga e meet-i up, may be na xmas-ia n'abianu. maka na anyi blend-ia together oburuzia lilly777 + toshmann222= love555 made in tokyo mbano ee e e e ![]() |
toshmann:HABA. . . . . . . i go school well well see grammar |
[quote author=I-man link=topic=71877.msg1464275#msg1464275 date=1188944674]@Tosh But you dey insult Man Utd,don't you know its blasphemy? You dey call am [b]"Thief",[/b]dey ask am when you insult am?[/quote]abi no be her name? no be she give herself thief of hearts? or you want make i spell out the whole name all the time? and she never complained about the name. if she does, i go stop am ASAP (because thief no be person wey i go like quarrel with at all. i no get strength. i enter nairaland for fun, not for quarrel) and by the way, no be you de call me tosh? i complain? no way. b/c na me choose the name and you no get strenght write am fully toshmann. so you stop for tosh. na so. the same thing with thief of hearts. i stop for thief. @thief abi ya name no be thief? hey, by the way, thief, that ya picture no bad o you don marry? ![]() |
i wish you luck yetunde. it seems you've lived in the UK for long, you dont know what nigeria looks like again ![]() see, once you enter that high commission in london you are in a mini nigeria things work there the way they work in oluwole/ojuelegba etc ![]() |
una tell me say that country go better no be for this generation.place where confirmed criminal na attorney general. |
all nations church. you can't miss it. there's a bus that carries students from your school directly to the church. a lot of your students come to the church. at times i go to the church at cardiff uni. but usually all nations is where you meet a lot of nigerians. there is also the Redeemed Xtain Church of God held at the Welsh Sports Centre and also a lot of nigerians worship at the Temple Church by Cardiff Castle. there is also the Christ Embassy in Cathays Terrace. Nigerians (and indeed Africans) in Glamorgan Uni are more homely than those in Cardiff Uni. i live in Cardiff yet my Nigerian friends are mainly Glamorgan Uni guys you'll love cardiff, it is cool. the best thing in cardiff. . . low crime rate. worst thing. . . . .poverty. money no dey cardiff (unlike in manchester/liverpool/london or other big cities etc) safe journey ![]() |
@thief this is not funny to me. i remember when you had so much arguments with BabyO but the last thing i would do is to intervene in such arguments. what kind of man would "put mouth where 2 women de quarrel"? see, you have to get that evidence o. . . . .and until then, you are charged for false accusation, character assasination, intentional defamation of character, opprobious undermining of personal intergrity and ignominous blotting of my magnificent escutcheon where is seun |
i'm 25 yrs with 35yrs working experience ![]() |
faketan, aga m a-fax-iri gi ite otumakpu village-anyi iteta n'ura echi, akpa amu gi azaaa final ![]() ichuuchaa ha, akpowa m ochuu. nkita rachaa nsi, eze ereee ewu ![]() |
man utd should roast in hell and pls it's 11.35pm in wales, dont mention that hopeless name (man utd) at night when i'm about to go to bed ![]() |
@thief quote where i insult you now? and quote where i insult yorubas abeg o, no be me, sure you are confusing me with someone else |
debosky:we go speak queen's english for their burial. the mopol go defend himself for court say he think say them say make him shoot case go close. |
chineke m ee, this fakeman nwere original sweet tongue ![]() |
@uche nwanne m nwoke, obu ha abuo. fake anapulam nnenneigbo. ona akposi ya gerrald (instead of faketan--imagine) as if nke ahu ezubeghi, ya abiakwa inapum jo-z aga m agbafuru ya ebe a, k'ogine sef @fake, jo-z bu my juliet o. mu na ya dika romeo na juliet. infact anyi bu roshmann and jo-ziet so anwakwala anwa at alllllll. maka muwa bu toshmann nwa mama, agbusi gbara otele, obele nsi n'emebi ike, anu ana agba egbe o n'acho condom, aga m ata gi aru n'otele ugbu a ![]() |
me? this is serious , i had been a regular visitor to the racism thread but what i never dared venture into was vitriolic statements against another tribe. i was even livid when my ibo sister said some stuff against calabar girls.thief, get the evidence that i said something bad about the yorubas or any other tribe in nigeria or africa. it may interest you to know that i have 2 flatmates one yoruba(muslim yoruba o) and the other swahila (from tanzania) no thief this is a serious accusation. and also quote where i insulted you personally. me. never. see there are people i know i avoid in nairaland b/c i no fit quarell and you are one of them, how can you say i've done it already. haaa thief abego |
oya now, when mopol stop you for road block make una make sure say na sound queen's english you go blow for am o. ![]() |
muky |
thief when i offend you ![]() |
bia faketan, i shila from nnenne to jo-z. [size=15pt]umuigbo bia lere nu faketan-uo, obiala irafusi umuoma anyi o. ya na nnenne na asuzi na 1st name level.[/size] heeeeeeeeee |
okay kwa o, nne goodu nighti. toshmann nwa mama alakpuola o kedu ebe akwuna gara sef. . . . . . . . . . . .tasha, c'mon it's bed time. . . . hmmmmmn. . . wait. . . wait. . . . .take it easy . . . no . . no,no,no . . . |
e de vex you ![]() |
nne, idi sure na idi safe with nwoke fake a? i si m lawa now? idikwa safe? achoghi kwam inu na i na ebe akwa tommorow na faketan mere gi ihe ojooo. heeeee. i si m lawa? is si m lawa, agakwa m alawa o nne, legends make history. jesus was legendary, moses, churchill, reagan, toshmann, thatcher etc |
nne, abu m a one ![]() so i trustiri faketan karia mu? hmmn, nne inokwa na nsogbu o. ano m here for ya security ![]() |
faketan!!!!!!!!!!!!!! ndi iro m abiala but aga m ano here till nnenne alakpuo, agaghim ahapu nani gi na nnenne. mba oo lailai |
i been see one native Dr for wales, he say make we bring 4 virgin mosquitos as well as a cockraoch with 6 and half legs and a rat born in ado-ekiti whose mother was imported from guatemala. with those the ritual will be set and he will fire the spiritual remote to make seun unban your man ![]() |
nnenne a no m here, agaghi m apu until m di sure na faketan alakpuola. hoha. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 181 182 183 184 185 186 187 188 189 (of 261 pages)

you still de owe me o. find de evidence wey i tek vex you and de evidence say i yarn dust against yoruba people or else nairaland grand jury go settle our waka o

inshort, very soon, anyi ga e meet-i up, may be na xmas-ia n'abianu. maka na anyi blend-ia together oburuzia lilly777 + toshmann222= love555 made in tokyo 
no be for this generation.